****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** - Food (7) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Food › ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** (25694 Views)
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by vicchi12(f): 8:45pm On Feb 12, 2015 |
Lilboots:Long post, you've had my attention, now move along boy! |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by vicchi12(f): 8:47pm On Feb 12, 2015 |
Lilboots:Hmm. You see, that's your hypothesis. I won't give you the attention you don't deserve. Move along, boy! |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Nobody: 9:51pm On Feb 12, 2015 |
Idowuogbo:This girl stupid gan. shey Na email we go straff too?? Too much online dey worry you. Mxm |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Nobody: 5:12am On Feb 13, 2015 |
tellwisdom:busybody |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by sidecheek(f): 6:03am On Feb 13, 2015 |
babyosisi:ouch!!!! You no try ooo¿ See as u make shame catch me for inside my eyes like this¿ dem mumu no be small¿ Forming wetin no dey their horizon¿ Dey just haters ooo! HAting say she get d britis accent come dey yarn pidgin join¿ Accent wey dem dey do ddry fasting over¿ ![]() |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Expsbterror(m): 10:12am On Feb 13, 2015 |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by OyinboPrincess(op): 11:37am On Feb 13, 2015 |
@Expsbterror - loool - OSE baba for this ur song - mke una sing am wella I wan add more grease to my elbow jare |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Expsbterror(m): 2:01pm On Feb 13, 2015*. Modified: 9:09pm On Feb 13, 2015 |
OyinboPrincess:Hmmmm.... Ok oooo... Check listed oooo Drinking cold pure water and chewing bitter cola. Observing |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by babysmart(f): 10:20pm On Feb 17, 2015 |
OyinboPrincess:Really incredible. Saw ur vids . Ur Brit accent mixed with pidgin tho ![]() |
Oyinbo Woman Pictured Praying Before Eating Eba & Egusi With A Bottle Of Stout • Egusi With Okporoko (stock Fish) Soup • How To Prepare Egusi Soup - - The Ultimate Guide • 2 • 3 • 4
'2GO Bread' Spotted In Asaba • Operation: I Must Get Fat! • How To Make Soya Beans Cake

