Party On Romance For Buhari Victory - Romance (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Party On Romance For Buhari Victory (21385 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 13 Reply (Go Down)
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 7:56pm On Mar 31, 2015 |
Ipledge:I am free. We could try any style you want ![]() I am even hot sef ![]() Come baby, come into me, I await your thrust ![]() |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 7:58pm On Mar 31, 2015 |
missclasssy:You be igbo girl? |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 7:59pm On Mar 31, 2015 |
Lala247:U need a bf before u can be entitle to any drinks or suya |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:00pm On Mar 31, 2015 |
Orijin101:Hahaha |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:01pm On Mar 31, 2015 |
AgapeCharis:How market na? |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:02pm On Mar 31, 2015 |
Orijin101:Na die I dey today ![]() Make una no rape me for here abeg ![]() |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:03pm On Mar 31, 2015 |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:04pm On Mar 31, 2015 |
missclasssy:Eh ehnn. So our female genious too no wan carry last. Body no be wood. Ipledge enjoy this free fish o ![]() |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:05pm On Mar 31, 2015 |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:06pm On Mar 31, 2015 |
wristwatch:[color=indigo]Bros I dey o [/color] |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Fulaboy(m): 8:06pm On Mar 31, 2015 |
Ipledge:don't worry I'll assist jacksparrow with the distrubution of suya and fura da nono What's the work of aboki here other than this Free suya to everyone for victory ![]()
|
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:06pm On Mar 31, 2015 |
wristwatch:We must to celebrate na ![]() |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:07pm On Mar 31, 2015 |
Ipledge:No wahala ![]() |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:08pm On Mar 31, 2015 |
Fulaboy:God will bless u,confirm suya |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:09pm On Mar 31, 2015 |
missclasssy:I promise not to rape you too much ![]() I will jez do small and let my guyz finish it up for me ![]() cc: stephenqueen 2dice alberto2k wristwatch kingtom fulaboy tosyne2much valmunich chimerase2 ipledge you guys Should get ready ![]() There is a free ponmo tonight ![]() Did i jez typed that ![]() *runs out of thread |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:09pm On Mar 31, 2015 |
missclasssy:Just give 50 words welcoming speech |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by KingTom(m): 8:10pm On Mar 31, 2015 |
Orijin101:Ponmo ke? Na full Maluu be that na ![]() |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:10pm On Mar 31, 2015 |
I see simples192 i see beambolar,come party with me |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:11pm On Mar 31, 2015 |
Ipledge:See all the bf i havee hmmm ipledge common send one girl to serve me ... |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:11pm On Mar 31, 2015 |
![]() grab a s3@t. eatin fettucini and tuna!!!! Yolo orijin101 pass moi du la ...0pioms..cracks..codeine..cocaine...s.k c vouis plait |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Fulaboy(m): 8:11pm On Mar 31, 2015 |
Ipledge:mention not afterall its my duty ![]() |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Fulaboy(m): 8:13pm On Mar 31, 2015 |
Orijin101:wooow free punny ![]() |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:13pm On Mar 31, 2015 |
Lala247:Homo things |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:13pm On Mar 31, 2015 |
Orijin101:I don't care As far as I won't be able to remember the event Mehn wetin I dey type sef, I don dey high already ![]() Chai!!! ![]() |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:14pm On Mar 31, 2015 |
Chai so na free punny be this girl,i no dey do again Orijin101: |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by hriz(m): 8:15pm On Mar 31, 2015 |
Abeg wen parry go start na? Boiz body dy road |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:17pm On Mar 31, 2015 |
figo05:How is that homo Look swerve go one side dont kill my vibe ... This is a no flex zone hun |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:17pm On Mar 31, 2015 |
Lala247:Orijin101,come serve this girl...I put u incharge of drink,u dey look for punny up and down ![]() |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:18pm On Mar 31, 2015 |
Ipledge:Hhmmmm abeg not himm He will drug me |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:20pm On Mar 31, 2015 |
I was backing buhari How can he loose ![]() |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:21pm On Mar 31, 2015 |
Sai Buhari ![]() |
| Re: Party On Romance For Buhari Victory by Nobody: 8:21pm On Mar 31, 2015 |
missclasssy: ![]() |
Top 5 Most Sort After Ladies On Romance Section: • Top 10 Most Useless Threads On Romance Section Of Nairaland. • ‘free Sex For Buhari': Man Beaten To Coma After Refusing To Pay Prostitute • 2 • 3 • 4
DEMONIC: Airforce1 Vs Explorers — This Is What I Found [PICTURE] • My Fiancée's Family Is Insisting On Court Wedding • Poor Israel Adesanya




