I Saw My Ex This Afternoon - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I Saw My Ex This Afternoon (7602 Views)
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:00pm On Apr 05, 2015 |
chimerase2:See as him bin dey twist face like Colombian Enwe ![]() |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by Jayjay0(m): 10:00pm On Apr 05, 2015 |
you have finally refuse to have sense...too bad |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by Acekidc4(m): 10:02pm On Apr 05, 2015 |
And so, wetin make we con do about am ![]() |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 10:03pm On Apr 05, 2015 |
KingTom:na true sef, d guy no even get meat for body again Abeg, help me buy amu peak milk |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:04pm On Apr 05, 2015 |
chimerase2:Kai Ni neh nan Number 3! Baba you don recruit that fine babe to your mins3 I bow, abeg offer me that employment na ![]() |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by chimerase2: 10:04pm On Apr 05, 2015 |
KingTom:dat guy na fooool I see amu for vanguard ![]() De guy just bone de act de film ![]() |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:06pm On Apr 05, 2015 |
Orijin101:Na Orijin e need o ![]() |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by chimerase2: 10:07pm On Apr 05, 2015 |
KingTom:see wen me and u dey open our 32 I dn bone for u? ![]() Take time u hear amu ![]() I no dey use such mins3 play ![]() Orijin101 warn amu if u knw amu ![]() |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by chimerase2: 10:10pm On Apr 05, 2015 |
Orijin101:go buy amu watch ![]() |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:12pm On Apr 05, 2015 |
chimerase2:Sorry sir ![]() |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by SkinnyDude(m): 10:12pm On Apr 05, 2015 |
menix:guy! i no fit shout |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:12pm On Apr 05, 2015 |
chimerase2:But e get sense pass T.A Orji sha ![]() |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 10:18pm On Apr 05, 2015 |
KingTom:kai! kingtom, na today i know say u be bad friend! you sabi say chimerase2 no get blood for body again and you still dey prescribe orijin for amu. . . na why i dey call you quack doctor be dat ![]() |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:21pm On Apr 05, 2015 |
Orijin101:You see why I say e good make una dey get sense! ![]() |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 10:23pm On Apr 05, 2015 |
KingTom:No be beans, na cassava ? |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:26pm On Apr 05, 2015 |
Orijin101:Baba no vex, I respect your 8 years for Alcohol consumption and sales institute na ![]() |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 10:41pm On Apr 05, 2015 |
KingTom:you sef see say you dey apologize. . . to study alcoholism for University of Manitoba Canada for 8years na childs play |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:43pm On Apr 05, 2015 |
Orijin101:No be beans o ![]() |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 10:48pm On Apr 05, 2015 |
KingTom:so, warn ursef! don't joke with my intelligence |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 10:49pm On Apr 05, 2015 |
KingTom:Baba, e be lyk say my eyes dey close by demselves sha, wetin dey happen |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:50pm On Apr 05, 2015 |
Orijin101:Yes boss!! ![]() |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by chimerase2: 10:51pm On Apr 05, 2015 |
Orijin101: ![]() I will still pretend I didn't see amu ![]() |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:53pm On Apr 05, 2015 |
Orijin101:Oga I no know o, I dey see rainbows here sef ![]() |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 10:56pm On Apr 05, 2015 |
KingTom:for my mind, i dey see things but i no know say na dream i don dey dream. . . i jez dey stagger dey wake up and reply mentions |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:59pm On Apr 05, 2015 |
Orijin101:I am just typing random words on my laptop nfswwtyuhqrujjvcdseujkiigdsaqqetupplkcxdsd |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 11:02pm On Apr 05, 2015 |
KingTom:Baba, man don crash jhare. . . |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 11:46pm On Apr 05, 2015 |
Tandullceblog:i still wanna ask when u will change ur picture,Then i look |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 11:50pm On Apr 05, 2015 |
Ipledge:Yeah, I've changed it. Came online and saw some mentions about it so I did. |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 11:53pm On Apr 05, 2015 |
Tandullceblog:mehn this dope,you are beautiful i must confess |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 11:59pm On Apr 05, 2015 |
Ipledge:Tnx |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 12:01am On Apr 06, 2015 |
Tandullceblog:when i was thinking she will kiss me back ![]() |
| Re: I Saw My Ex This Afternoon by Princecalm(m): 12:24am On Apr 06, 2015 |
Tandullceblog:for your mind. |
She Mistakenly Saw My Long Dick, Instead Of Going Out, She Asked Me.....(18+) • Phone Call From My Ex This Evening • Best Way To Deal With Your Ungrateful GF Or Ex This Valentine • 2 • 3 • 4
Ladies Can You Lick This Kind Of Icecream In Public? • Old Men Spotted Watching Porn In A Bus In Lagos (Photos) • Undeniable Facts About Gap Teeth



