Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend (3723 Views)
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by alberto2k(m): 5:32pm On Apr 27, 2015 |
prettyjo:Talk na. . . my uncle way say him wan marry u don faint on seeing that baby pic |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by englishmart(op): 5:32pm On Apr 27, 2015 |
pTomz:bull pooooooooo? For your pocket abi? |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by prettyjo(f): 5:34pm On Apr 27, 2015 |
alberto2k:wetin you wan hear. biko resuscitate that your uncle for me. |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by englishmart(op): 5:34pm On Apr 27, 2015 |
alberto2k:na that weed I take before I slept last night, wey I see myself for Aso rock. What I was doing there, I no know. Just that people just dey call me "his excellency" |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by englishmart(op): 5:36pm On Apr 27, 2015 |
Mhizizzy:my business, innit? |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by pTomz(m): 5:36pm On Apr 27, 2015 |
englishmart:anoda poo again ![]() |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by englishmart(op): 5:36pm On Apr 27, 2015 |
rokiatu:alright! Maybe I should just disregard your feelings |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by englishmart(op): 5:37pm On Apr 27, 2015 |
pTomz:another pooo again? For your pocket abi? |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by alberto2k(m): 5:39pm On Apr 27, 2015 |
englishmart:that Sambisia weed makes one appear like shekau but u go dey feel like Buhari i juss dey wonder why those fulani guards 4 Aso rock no shoot u 4 ya ori apata head |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by pTomz(m): 5:41pm On Apr 27, 2015 |
englishmart:bru, am allergic tu e-POO like urs, so I would rather you didn't quote me again...ok gudbye Poo. |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by alberto2k(m): 5:42pm On Apr 27, 2015 |
prettyjo:The 80yrs oldman say make u answer him question 1st ![]() who give u belle? |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by alberto2k(m): 5:47pm On Apr 27, 2015 |
emusmith:*postrates tommy flat* Boss no vex na one agbero for ojuelegba say make i con follow amu taste Wet Togo weed mixed with snail piss ![]() |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by Nobody: 5:48pm On Apr 27, 2015 |
englishmart:[color=olive]Epic I hope u share the same dìck[/color] |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by babsnuel(m): 5:52pm On Apr 27, 2015 |
englishmart:so hw re things suppose to b done |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by Brugo(m): 6:04pm On Apr 27, 2015 |
That's very short. Never knew there's anything like "standard" boobs. ![]() |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by englishmart(op): 6:33pm On Apr 27, 2015 |
alberto2k:my dreams always come true |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by englishmart(op): 6:34pm On Apr 27, 2015 |
pTomz:and I'd rather you went to hell |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by englishmart(op): 6:36pm On Apr 27, 2015 |
Godvilla:hmm. This world sha |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by englishmart(op): 6:37pm On Apr 27, 2015 |
babsnuel:I'm coming, I need to take a nap first |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by englishmart(op): 6:38pm On Apr 27, 2015 |
Brugo:her garamy dey face up |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by Nobody: 6:50pm On Apr 27, 2015 |
alberto2k:Hahahaha... You funny scarra bro ![]() |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by Nobody: 6:51pm On Apr 27, 2015 |
englishmart:Hehehehe... This thread? ![]() |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by englishmart(op): 6:54pm On Apr 27, 2015 |
emusmith:e no reach? Abi make I put pictures? |
| Re: Reason I Don't Like My Brother's Girlfriend by Nobody: 7:07pm On Apr 27, 2015 |
englishmart:Hahaha... My Oga, e reach o... Pishure? How you take wan do am? |
Help! My Parents Want Me To Marry Someone I Don't Like. • My Brother's Girlfriend Refuses Money • I'm Sex Starve,but I Don't Want To Cheat On Him. • 2 • 3 • 4
How Much Should Bride Price Be? • She Is Sexually Inactive: Should I Still Marry Her • 10 Signs You’re With A Womanizer





