₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,301 members, 8,421,229 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 03:37 AM

Toggle theme

Your Crush And Why You Like Him/her - Romance (6) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceYour Crush And Why You Like Him/her (24849 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 12 Reply (Go Down)

Re: Your Crush And Why You Like Him/her by Nobody: 8:05pm On Jun 12, 2015
prettythicksme:
I don catch u already cheesy ladyboss1 who is nyah? cheesy
Me no know wetin una dey talk o
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by Nobody: 8:06pm On Jun 12, 2015
LadyBoss1:
Dat nyah like u hope say u see am
Wetin do her? grin
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by Nobody: 8:06pm On Jun 12, 2015
Nayah:
grin grin
Talk now or............ lipsrsealed lipsrsealed
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by Nobody: 8:07pm On Jun 12, 2015
Jacksparrow0712:
Me no know wetin una dey talk o
undecided
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by tociano009(m): 8:09pm On Jun 12, 2015
My crush I like her because she never ask money from me
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by Nobody: 8:09pm On Jun 12, 2015
prettythicksme:
undecided
Why you dey bend mouth?

Re: Your Crush And Why You Like Him/her by MzzTega(f): 8:10pm On Jun 12, 2015
MyFlair:
please upload ur pic let comfirm wht my heart telleth me
Nah!!! tongue
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by Nobody: 8:10pm On Jun 12, 2015
Jacksparrow0712:
Why you dey bend mouth?
dunno btw who is dat baba down there?
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by asumo12: 8:11pm On Jun 12, 2015
Sure I do!



How u doing?
MzzTega:
You know it?
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by Aminat508(op): 8:11pm On Jun 12, 2015
tociano009:
My crush I like her because she never ask money from me
. grin grin
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by Nobody: 8:15pm On Jun 12, 2015
elantraceey:
No. 1 , Romance street , Nairaland. grin
cheesycheesy but my agemates are not there nah . . . grin they are all old women. tongue
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by MzzTega(f): 8:19pm On Jun 12, 2015
asumo12:
Sure I do!


How u doing?
Sick embarassed
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by chimerase2: 8:22pm On Jun 12, 2015
KingTom:
You're mine too wink
morale lesson? angry
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by asumo12: 8:26pm On Jun 12, 2015
Pele u need a Dr !

What are the symptoms?

U don do Prego Test?

MzzTega:
Sick embarassed
Maybe ur crush don use vaseline untop ur pinshure!



grin
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by Nobody: 8:29pm On Jun 12, 2015
MzzTega:
Nah!!! tongue
wetin make I do na? Cos this crush don dey turn to lav
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by Nobody: 8:37pm On Jun 12, 2015
prettythicksme:
dunno btw who is dat baba down there?
My grandpa cheesy
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by BJ4REEL(m): 8:42pm On Jun 12, 2015
MzzTega:
Don't have a crush undecided
huh wink
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by HerexG(m): 8:42pm On Jun 12, 2015
This one wey Una dey crush like this , Una won play Candy Crush ni ?
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by Strongfaze(m): 8:47pm On Jun 12, 2015
I don already crush all my crush. Lols
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by Nobody: 8:47pm On Jun 12, 2015
Jacksparrow0712:
My grandpa cheesy
chaiiii eleyi gidi gan ooo cheesy see as he fine like u kiss
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by Nobody: 8:51pm On Jun 12, 2015
prettythicksme:
chaiiii eleyi gidi gan ooo cheesy see as he fine like u kiss
Na him I resemble
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by Nobody: 8:55pm On Jun 12, 2015
Jacksparrow0712:
Na him I resemble
cheesy
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by Nobody: 8:57pm On Jun 12, 2015
prettythicksme:
I don catch u already cheesy ladyboss1 who is nyah? cheesy
Wan girl oh wey they eye ur bobo ... Didnt u see
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by Nobody: 8:59pm On Jun 12, 2015
LadyBoss1:
Wan girl oh wey they eye ur bobo ... Didnt u see
hehehehhehe i gv jack go ahead to yansh her only.
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by Nobody: 9:01pm On Jun 12, 2015
prettythicksme:
hehehehhehe i gv jack go ahead to yansh her only.
Ahhh shocked
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by KingTom(m): 9:03pm On Jun 12, 2015
chimerase2:
morale lesson? angry
Keep off!!!! grin
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by KingTom(m): 9:04pm On Jun 12, 2015
chimerase2:
morale lesson? angry
Keep off!!!! grin
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by Nobody: 9:04pm On Jun 12, 2015
LadyBoss1:
Ahhh shocked
close ya mouth naa#dat is how we roll cheesy
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by Nobody: 9:05pm On Jun 12, 2015
prettythicksme:
cheesy
I became bald at age 5
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by KingTom(m): 9:06pm On Jun 12, 2015
chimerase2:
morale lesson? angry
Keep off!!!! grin

see that mumu Jackswallow dey encroach too grin
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by KingTom(m): 9:08pm On Jun 12, 2015
chimerase2:
morale lesson? angry
Keep off!!!! grin

see that mumu Jackswallow dey encroach too grin
Re: Your Crush And Why You Like Him/her by KingTom(m): 9:08pm On Jun 12, 2015
chimerase2:
morale lesson? angry
Keep off!!!! grin

see that mumu Jackswallow dey encroach too grin
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 12 Reply

This Are My Nairaland Crush, And What I Think About Them (photos)Man Proposes To His Crush And She Crushes Him For Real(video)Send This To Your Crush And She May Finally Say Yes234

100 Things To Say To Make A Girl Blush And Feel SpecialSouth African Lady Goes Nude To Celebrate Zulu CultureMan Catches His Cheating Girlfriend Deleting Pictures & Chats With Men