Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! - Romance (6) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (91023 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 39 Reply (Go Down)
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Mznaett: 11:40am On Jun 20, 2015*. Modified: 12:22pm On Jun 20, 2015 |
mtcheew ah no sabi type for pidgin. Maka dey here dey watch sha e b lyk say d tin go tight small lol Since i no get crush 4here maka use dz chance holla una greetings sha. I hope say 2day dey go on wella 4 una area o? Naijaboiy u c d@ tin wey i bin post lastnyt no mind me o na joke i bin dey sha..hw ur side na? E be lyk say market dey go on 4here well well lol |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by robosky02(m): 11:40am On Jun 20, 2015 |
haa twaci.... |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:40am On Jun 20, 2015 |
KingTom: ![]() ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:40am On Jun 20, 2015 |
naijaboiy:I can utter few words but would definitely bite my tongue.
I understand it 100% |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by hadura29(m): 11:40am On Jun 20, 2015 |
He get one girl wey I like her diary, but as I like I dairy reach he dey fear me, but as a guy I go still chuk head as na one ting dey kill a man and our Urhobo pple say na wetin dey bitter (horror) na Im no dey kill person, so me sef go turn to vampire so that I go fit blend for her adventorous world if she gv me chance I go make her smile and I go help her bring her broken heart back togeda...if I her put her name she fit vex for me but I go still put am to satisfy my conscience... At least I don talk my mind... Ooooh misssclassy |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:40am On Jun 20, 2015 |
MzMayD: alry den, Let's seeeeeee...... |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:41am On Jun 20, 2015 |
XavierBlue:whatever ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:41am On Jun 20, 2015 |
francizy: ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:41am On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:42am On Jun 20, 2015 |
francizy: ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:42am On Jun 20, 2015 |
KingTom:her ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Twaci(f): 11:42am On Jun 20, 2015 |
Isaacmacdon:Amen ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Shamstiel: 11:43am On Jun 20, 2015 |
Twaci:You dey find maga abi? ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:43am On Jun 20, 2015 |
ggrin: qood u sh0wed up. Plz tel him to fill in ur name in daht gap 0r better still yhu force ur name der b4 draify sh0ws up. |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by MEGGATRON(m): 11:44am On Jun 20, 2015 |
KingTom: |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:44am On Jun 20, 2015 |
Shamstiel:Really? The start by knowing the meaning of mystery first. ![]() it's clear you don't know much about it ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:44am On Jun 20, 2015 |
prettythicksme:I say anybody wey like am go put the name na ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Twaci(f): 11:44am On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:45am On Jun 20, 2015 |
naijaboiy:u no fit call me abi ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:45am On Jun 20, 2015 |
ggrin:Sorry sir, let me modify it to him ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by XavierBlue(m): 11:45am On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by francizy(m): 11:45am On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:45am On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:45am On Jun 20, 2015 |
MzMayD: safe journey ahead dear. ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Isaacmacdon(m): 11:45am On Jun 20, 2015 |
Twaci:Yh.. How u dey na?? |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:47am On Jun 20, 2015 |
naijaboiy:AgapeCharis don suffer, na him you dey call Afapecharis? ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:47am On Jun 20, 2015 |
Adeh39 common , scentmarlc is waiting ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Twaci(f): 11:47am On Jun 20, 2015 |
Shamstiel: Wetin b ur own? ![]() U no see say my hair don dey old? ![]() Or are u interested? ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by robosky02(m): 11:48am On Jun 20, 2015 |
Twaci:i thought its shawama? if it plantain then it ok. |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:49am On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Shamstiel: 11:51am On Jun 20, 2015 |
MzMayD:Ok mysterious! You never answered my question btw ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Twaci(f): 11:52am On Jun 20, 2015 |
Isaacmacdon:Am fine dear ![]() |
Can You Marry A Lady Or Guy Who Already Has A Child? • 6 Places You Should Never Toast A Nigerian Girl • Advice To That Babe Wey Say Her Guy Gives Her ONLY 1K • 2 • 3 • 4
Sansa Of Tife Sexual Abuse Allegations Gets Married • I Was A Cheerful Giver Until I Saw This Picture • Lady Poisons Herself & Her Ex-Boyfriend To Death A Week To His Wedding In Imo
ah no sabi type for pidgin. Maka dey here dey watch sha e b lyk say d tin go tight small lol







