₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,301 members, 8,425,952 topics. Date: Saturday, 13 June 2026 at 11:42 AM

Toggle theme

Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! - Romance (20) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceOya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (90765 Views)

1 2 3 ... 17 18 19 20 21 22 23 ... 39 Reply (Go Down)

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 2:57pm On Jun 20, 2015
mzztega
wetin come dey do me sef. I know chabi,u come dey tori tori my hrt like sai na koni koni love

as I see you so u dey mk my Dada spin like say na ox fan when li look ur baka I dey get attention like say I dey salute Nigerian flag.

iyammi as I see you so I dey touchlight u till dem go chi chum chin.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 2:57pm On Jun 20, 2015
komzyb:
Erm....is ok...peeparty,e don tey wey i bin d get mad feelings for u,de ting be say my luv for u no get head...i luv u lyk say i wan mad,dats if i neva mad oooo,from my heart i go lyk make u b de first guy wey go taste my**** andmy b**bi...na my gift be dat...abeg,abeg,no turn me down...#kisses
peeparty person dey feel ya die 4 here. . .oya teleport cum ans am. . . cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 2:58pm On Jun 20, 2015
yorubaboiy:
i no woo anybody o jare.......am stii 13 grin grin grin
13 gini shocked,den what r u doin on dis thread den cheesy ***takes my koboko and chase him outa thread**
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 2:58pm On Jun 20, 2015
AgapeCharis:
[color=#27408B]Really?? You na my padi na. Enter road dey come my side. wink grin[/color]
ayam coming!

*who go help me stop okada na*
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 2:58pm On Jun 20, 2015
AgapeCharis:
[color=#27408B]Guy why you wan use your reggae spoil my blues nau?? Abeg modify that comment before my miss see am. grin[/color]

But she nor fit you nah!

Una go just dey fight ooo. Am just doing you a favour.

grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by komzyb(f): 2:58pm On Jun 20, 2015
MzzTega:
Hahahahahaaahhaa.

Girl,take your Ministry somewhere else cos that's my permanent site wink
de ting b say....deres luv in sharing..lol
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by STARSHYNE(f): 2:59pm On Jun 20, 2015
JoeCutie:
Wetin do my Sig? grin
I'm not favoured cry
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 2:59pm On Jun 20, 2015
Tbillz:
na awolowo era dem dey use textbook, if na to catch grenade for u? I full ground.. ... @prettythicksme i don 30 fa... U no go pity me? wink
hehehehehehehehehe anyway u try but bf i gree i need ferrari cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 3:00pm On Jun 20, 2015
peeparty:
mzztega

wetin come dey do me sef.
I know chabi,u come dey tori tori my hrt
like sai na koni koni love

as I see you so u dey mk my Dada spin like
say na ox fan
when li look ur baka I dey get attention like
say I dey salute Nigerian flag.

iyammi as I see you so
I dey touchlight u till dem go chi chum chin.
person dey somewhere dey feel ur vibestongue
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:01pm On Jun 20, 2015
Phikom:
Seen u ve been taken...would ve drop some delicacies to woo u...
drop it naa,just wnt to read ur lines tongue help jack cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:01pm On Jun 20, 2015
ronald4lif:
Which skills huh

I'm a neophyte na, no skills in this field yet. Learning from the masters TSOM and KingTom, who has seemingly become a menace on NL. Did you see the babalawo bombshell?
grin
you just dey here dey open teeth snc, you no dey woo, abi dem don .........
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 3:01pm On Jun 20, 2015
prettythicksme:
hehehehehehehehehe anyway u try but bf i gree i need ferrari cheesy
no be only ferarri nah aston martintongue
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 3:01pm On Jun 20, 2015
komzyb:
Erm....is ok...peeparty,e don tey wey i bin d get mad feelings for u,de ting be say my luv for u no get head...i luv u lyk say i wan mad,dats if i neva mad oooo,from my heart i go lyk make u b de first guy wey go taste my**** andmy b**bi...na my gift be dat...abeg,abeg,no turn me down...#kisses
iyammi anem awod.

no lele mi come dey wonder
saj wetin mk my juju dey work for ur kpekus
na now I chabi sai me n u na 1 +1.
I know mind mk u carry me go see ur mama.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by JoeCutie(m): 3:01pm On Jun 20, 2015
STARSHYNE:
I'm not favoured cry
I'm so sorry, sweetheart, I didn't mean to hurt your feeling. I didn't even know. I'm so sorry, dear. Okay, I'm changing my signature right away.

And you know you're favoured, don't you? Yes, you are. One of the most favoured. Cheer up, please. smiley
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by TheSonOfMark(m): 3:02pm On Jun 20, 2015
prettythicksme:
U dont attached name to it,so go put name cheesy

I did - Elantraceey.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by MzzTega(f): 3:03pm On Jun 20, 2015
peeparty:
mzztega
wetin come dey do me sef. I know chabi,u come dey tori tori my hrt like sai na koni koni love

as I see you so u dey mk my Dada spin like say na ox fan when li look ur baka I dey get attention like say I dey salute Nigerian flag.

iyammi as I see you so I dey touchlight u till dem go chi chum chin.
awwwww! smiley
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:03pm On Jun 20, 2015
yorubaboiy:
dis one way midehi just dey do undercover agent for thread?......hope notin
hehehehe...una wan use laff kill me here, moreover,i no sure say i don read your wooing
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Tbillz(m): 3:03pm On Jun 20, 2015
prettythicksme:
hehehehehehehehehe anyway u try but bf i gree i need ferrari cheesy
she no Ferrari she say na my love o.. .... . @prettythicksme favorite song
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 3:03pm On Jun 20, 2015
AgapeCharis:
cheesy grin [color=#27408B]Why nau? grin[/color]
I no want make dem place 10 years bedroom ban on top my head grin grin grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:03pm On Jun 20, 2015
Wow page 19
Naijaboiy knows what the ppl want lolz
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:03pm On Jun 20, 2015
pbs4real:
no be only ferarri nah aston martintongue
hey no spoil bis for me abeg,Tbillz is rich cheesy ***make i carzone him
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by yorubaboiy: 3:03pm On Jun 20, 2015
prettythicksme:
13 gini shocked,den what r u doin on dis thread den cheesy ***takes my koboko and chase him outa thread**
sad sad cry......*eyin temi odabo o*
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 3:04pm On Jun 20, 2015
STARSHYNE:
I'm not favoured cry
eeya pèlé. . .sad
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Phikom(m): 3:04pm On Jun 20, 2015
prettythicksme:
drop it naa,just wnt to read ur lines tongue help jack cheesy
I no fit do Jack strong tin...
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 3:05pm On Jun 20, 2015
ronald4lif:
Wetin happen to the old catch?. Just start to dey talk now before I mention names. cheesy
lipsrsealed
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:05pm On Jun 20, 2015
TheSonOfMark:

I did - Elantraceey.
Nice one tho but was thinking d name is going to b ishi cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 3:05pm On Jun 20, 2015
LadyBoss1:
Wow page 19 Naijaboiy knows what the ppl want lolz
hahaha. . . . .i swear
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 3:06pm On Jun 20, 2015
ronald4lif:
Which skills huh

I'm a neophyte na, no skills in this field yet. Learning from the masters TSOM and Kin gTom, who has seemingly become a menace on NL. Did you see the babalawo bombshell?
grin
grin grin grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:06pm On Jun 20, 2015
komzyb:
lol...wetin b dat
nothing dear, i dash u.
i go catch peeparty for corner later.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:06pm On Jun 20, 2015
pbs4real:
hahaha. . . . .i swear
Lolz haba he try
Even front page topics dont get this much traffic
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:06pm On Jun 20, 2015
yorubaboiy:
sad sad cry......*eyin temi odabo o*
cheesy cheesy ur mate no dey here,abi who dey tell odabo grin make i chase d person out as well.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by MzzTega(f): 3:06pm On Jun 20, 2015
komzyb:
de ting b say....deres luv in sharing..lol
Yeah,you are right.

But when it comes to this i don't share with Anybody. tongue

It seems niggar already shared himself
1 2 3 ... 17 18 19 20 21 22 23 ... 39 Reply

Can You Marry A Lady Or Guy Who Already Has A Child?6 Places You Should Never Toast A Nigerian GirlAdvice To That Babe Wey Say Her Guy Gives Her ONLY 1K234

Village In Africa Where Man's Joystick Will Be Flogged Before He Can Marry (Pix)How Do I Handle A Stubborn Girlfriend?Nigerian Doctor In UK Mocks Nigerian Women After His Gift From UK Woman (Pix)