That Awkward Moment - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › That Awkward Moment (1519 Views)
| That Awkward Moment by Emodeee(op): 12:57pm On Jun 24, 2015*. Modified: 8:14pm On Jun 24, 2015 |
When person wey u think say she no dey fvck carry belle. Have u witnessed it? Share ur experience. Cc: Lalasticlala. |
| Re: That Awkward Moment by Nobody: 12:59pm On Jun 24, 2015 |
haha that shit Don happen many times |
| Re: That Awkward Moment by Slimzjoe(m): 1:01pm On Jun 24, 2015*. Modified: 2:10pm On Jun 24, 2015 |
| Re: That Awkward Moment by Kingsasian(m): 1:14pm On Jun 24, 2015 |
Hahahahahahaha, reminds me of one |
| Re: That Awkward Moment by Nobody: 1:24pm On Jun 24, 2015 |
Emodeee:88% of naija gals aint V's ...… take it or leave it |
| Re: That Awkward Moment by Emodeee(op): 1:28pm On Jun 24, 2015 |
Luedave:I know that already. Read ma article-https://www.nairaland.com/2279818/two-types-gullible-girls The article is a proof that I know already. |
| Re: That Awkward Moment by Nobody: 1:38pm On Jun 24, 2015 |
Emodeee:okay i hope u nt part of dose dat disV them oooo |
| Re: That Awkward Moment by Emodeee(op): 1:39pm On Jun 24, 2015 |
Luedave:No sir, me gan I be virgin. |
| Re: That Awkward Moment by 2dice(m): 1:50pm On Jun 24, 2015 |
Luedave:U are wrong my friend .. 88% keh.. More of 90-sumtin btw ... Na we Guys dey do the Job so itsAllowed ![]() |
| Re: That Awkward Moment by Nobody: 1:53pm On Jun 24, 2015 |
Emodeee:lemme pretend to believe |
| Re: That Awkward Moment by Nobody: 1:56pm On Jun 24, 2015 |
2dice:hmmm its allowed but dnt decieve urself dat its guys dat do d job ooo..... in d age of vibrat'rs and hmmmm |
| Re: That Awkward Moment by Nobody: 1:58pm On Jun 24, 2015 |
Emodeee:lead by example. Share ur experience first. |
| Re: That Awkward Moment by Nobody: 1:59pm On Jun 24, 2015 |
Emodeee:iffa hear. |
| Re: That Awkward Moment by Emodeee(op): 2:04pm On Jun 24, 2015 |
Jollyjoy:Abi na u be the girl wey people think say she no dey fvck, she con carry belle? Share Ur own experience. |
| Re: That Awkward Moment by Mhizizzy(f): 2:04pm On Jun 24, 2015 |
Happened in my class After d crazy six month ASUU strike She came back heavily pregnant and I was like What! Do u even kiss not to talk of seeing a peniee.. I was very surprised |
| Re: That Awkward Moment by Nobody: 2:07pm On Jun 24, 2015 |
Emodeee:uuuhmmm. |
| Re: That Awkward Moment by Emodeee(op): 2:10pm On Jun 24, 2015 |
Jollyjoy:Write something. |
| Re: That Awkward Moment by Emodeee(op): 2:12pm On Jun 24, 2015 |
Mhizizzy:How was the girl's attitude prior to her getting pregnant? |
| Re: That Awkward Moment by Mhizizzy(f): 2:17pm On Jun 24, 2015 |
Emodeee:No earrings No trousers No boyfriend Scarf all d tym Very reserved |
| Re: That Awkward Moment by 2dice(m): 2:23pm On Jun 24, 2015 |
Luedave:funny .... Tell me about the hmmmmm ![]() |
| Re: That Awkward Moment by Emodeee(op): 2:26pm On Jun 24, 2015 |
Mhizizzy:is p r i c k dat sweet? She no fit resist am. |
| Re: That Awkward Moment by AsanwaKC(f): 2:26pm On Jun 24, 2015 |
how you go de think...did you put Metter there? |
| Re: That Awkward Moment by sholikay(m): 5:20pm On Jun 24, 2015 |
Two ladies in my church choir.. They were the pretending virgin Mary then, not knowing that one guy is marking their register.. Na when belle begin shoot out I was like WTF!!.. since then I hardly trust all this religious girls... Even when I was on campus then, I still doff my hat for my fellowship ladies.. Na their type they cabash pass and also fall under anointing... SMH for some ladies.. |
| Re: That Awkward Moment by Emodeee(op): 7:40pm On Jun 24, 2015 |
sholikay:Na dem be great singers, u no go know say dem dey fvck for behind. When they are singing, u go think say na them holy pass, u no go know say dem dey do immoral things. |
| Re: That Awkward Moment by sholikay(m): 7:44pm On Jun 24, 2015 |
Emodeee:nasoo Bros. ![]() |
| Re: That Awkward Moment by honeygirl17: 7:54pm On Jun 24, 2015 |
Emodeee:You don give her belle? |
That Awkward Moment U Think You Have Dressed To Kill(hilarious Pics) • That Awkward Moment, When You See Your Dad Bleeping Your Mum • That Awkward Moment When A man of GOD Tells You That He Is Not The One. • 2 • 3 • 4
I'm In Love!!! • But How Do I Keep It • 81 Year Old Man Arrested For Having Sex With The Bush In His Own Back Yard :( • President Jonathan And Patience Cuddling In Public

