Somebody Should Help Me, Am Not Her Sex Slave - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Somebody Should Help Me, Am Not Her Sex Slave (4940 Views)
| Re: Somebody Should Help Me, Am Not Her Sex Slave by bigx(m): 5:42am On Jun 26, 2015 |
Na now u don tire u de come here? |
| Re: Somebody Should Help Me, Am Not Her Sex Slave by ChynoBEATS: 6:34am On Jun 26, 2015 |
ImmaculateIfy:Pray kor pRay ni....... If i were GOD such prayer would be unanswered....... He dey straff her kpekus 4 2yrs ,He dey demand she dey supply........now he wan stop ....... Na the two of them sabi.......why post it here......... Wetin concern us 4here............. If u know want again .............return all u've collected with interest......then we'll table ur matter #op |
| Re: Somebody Should Help Me, Am Not Her Sex Slave by possibilita(m): 6:45am On Jun 26, 2015 |
Oboy u dey live some guys dream dey complain?drop out make u write JAMB again come auchipoly ur eyes go clear. |
| Re: Somebody Should Help Me, Am Not Her Sex Slave by sinaj(f): 8:14am On Jun 26, 2015 |
UncleJudax:yea I tot he iz in 2l morning boss ![]() |
| Re: Somebody Should Help Me, Am Not Her Sex Slave by UncleJudax(m): 8:48am On Jun 26, 2015 |
sinaj:Morning Sinaj. Hope your night was aii. ![]() |
| Re: Somebody Should Help Me, Am Not Her Sex Slave by Nobody: 9:18am On Jun 26, 2015 |
onismate:[color=#F48700]Onismate so you dey here they comment for another person thread abi? Why you no want complete your malay adventures nah, guys dey para for you o.[/color] |
| Re: Somebody Should Help Me, Am Not Her Sex Slave by MaxGraviton: 10:57am On Jun 26, 2015 |
@op. . . pls drop my Mic and come down from that stage, let another person goan perform... |
| Re: Somebody Should Help Me, Am Not Her Sex Slave by Nobody: 11:30am On Jun 26, 2015 |
choi, 200level engineering student. and you cant speak english. i am very embarrased. how did you even passed neco not to talk of jamb. i swear you deserve to be molested. |
| Re: Somebody Should Help Me, Am Not Her Sex Slave by acee11(m): 11:45am On Jun 26, 2015 |
Chairman deep inside.I knw u love it |
| Re: Somebody Should Help Me, Am Not Her Sex Slave by onismate: 11:54am On Jun 26, 2015 |
the story is finished. Abi u wan send me and buruji kashamu back to malaysia? gregzone: |
| Re: Somebody Should Help Me, Am Not Her Sex Slave by MaxGraviton: 12:05pm On Jun 26, 2015 |
sinestro24: |
| Re: Somebody Should Help Me, Am Not Her Sex Slave by eightsin(m): 4:12pm On Jun 26, 2015 |
Omo, u just dey start. She will Bleep you till you graduate. Allah, ur young pric.k go hear am. |
| Re: Somebody Should Help Me, Am Not Her Sex Slave by Nobody: 7:36pm On Jun 26, 2015 |
onismate:[color=#F48700]If it will birth another story, I don't mind ![]() [/color] |
Zimbabwe Man Accuses Girlfriend Of Giving Him HIV, Leaks Her Sex Video & Pics • Man Beats Up Girlfriend After Promising Her Money But Only Gave Her Sex • I Let Her Come To My Home Now She Is Mad At Me Because I Refused Her Sex! • 2 • 3 • 4
Should We Be Worried About This Look Tania Omotayo Gave Tekno Today? • Man Wears His Girlfriend’s High Heels In Public To Let Her Rest Her Feet (PHOTOS • Sex With Cousin More Pleasurable?|


