₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,850 members, 8,428,350 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 10:12 AM

Toggle theme

Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... - Romance (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceNigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... (3406 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by Lisaflex(f): 8:39pm On Jul 06, 2015
KingTom:
Choi! shocked shocked that time me sef go don dey trace my village for Ogun unto Xmas things grin
I don efen foket say u ket filesh grin Abek no mind my grammar wink
Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by KingTom(m): 8:42pm On Jul 06, 2015
Lisaflex:
I don even foket say u ket filesh grin Abek no mind my grammar wink
Eka mbok no inzult my krammar, shey Na that Offiong yunction Wey you dey stay. This one wen you talk say Na December you ko come e be like say we no ko see o. Me I be filesh Yampion grin
Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by Lisaflex(f): 8:56pm On Jul 06, 2015
KingTom:
Eka mbok no inzult my krammar, shey Na that Offiong yunction Wey you dey stay. This one wen you talk say Na December you ko come e be like say we no ko see o. Me I be filesh Yampion grin
Lol! dah,u don learn itembe finish o... Finally, u no ko ko filesh hely na,n efen if u ko hely,i fit still dey arnd wen u ko cm bk for shenuary
Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by KingTom(m): 9:02pm On Jul 06, 2015
N
Lisaflex:
Lol! dah,u don learn itembe finish o... Finally, u no ko ko filesh hely na,n efen if u ko hely,i fit still dey arnd wen u ko cm bk for shenuary
mbed the time wen I ko come back you fid don go school and you know say my filesh no be easy place to comot from efen of I wan come hely, my mama no ko kree, she ko wan make I stay small grin
Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by Lisaflex(f): 9:08pm On Jul 06, 2015
KingTom:
Nmbed the time wen I ko come back you fid don go school and you know say my filesh no be easy place to comot from efen of I wan come hely, my mama no ko kree, she ko wan make I stay small grin
Bt u no efen sopos trafle otol na..ppl dey sick efen during festif period..U fit efen dey call sef
Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by KingTom(m): 9:11pm On Jul 06, 2015
Lisaflex:
Bt u no efen sopos trafle otol na..ppl dey sick efen during festif period..U fit efen dey call sef
If pezen like make e die during festif period, he no concern me. I suppose dey my mama house dey chop better food, but some of my kuys go dey on call so Dem no ko miss me grin
Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by Lisaflex(f): 9:14pm On Jul 06, 2015
KingTom:
If pezen like make e die during festif period, he no concern me. I suppose dey my mama house dey chop better food, but some of my kuys go dey on call so Dem no ko miss me grin
All ds 1 na mk u for run go suckle wink...Anyhw, we ko still c...U no dey plan 2 die anytime soon na
Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by KingTom(m): 9:25pm On Jul 06, 2015
Lisaflex:
All ds 1 na mk u for run go suckle wink...Anyhw, we ko still c...U no dey plan 2 die anytime soon na
Me I no know Na, I fid die I fid no die, Na God Na him no but we ko see sha, I no ko travel again sef. I get plans for karnival grin
Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by Lisaflex(f): 9:36pm On Jul 06, 2015
KingTom:
Me I no know Na, I fid die I fid no die, Na God Na him no but we ko see sha, I no ko travel again sef. I get plans for karnival grin
U sure say na carnival dey kip u? Hmmmm, easy o! Hw many of dem did u invite?
Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by KingTom(m): 9:42pm On Jul 06, 2015
Lisaflex:
U sure say na carnival dey kip u? Hmmmm, easy o! Hw many of dem did u invite?
Who be Dem? I just wan watch Ayade first carnival. I've never missed a Governor's first carnival wink
Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by Lisaflex(f): 9:46pm On Jul 06, 2015
KingTom:
Who be Dem? I just wan watch Ayade first carnival. I've never missed a Governor's first carnival wink
Ok o, mk i gree wt fear
Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by Ayoolajumoke(f): 9:54pm On Jul 06, 2015
Some guys are so dumb too, they engage you in a conversation and you get pissed off.

I've met intelligent ones though, but they are very very rare.
Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by angieberry(f): 9:59pm On Jul 06, 2015
Don't mind them oh. And op has the guts to come and say trash about Nigerian girls when most of these guys are dumb fûcks.... But I said I won't say anything sha.
Ayoolajumoke:
Some guys are so dumb too, they engage you in a conversation and you get pissed off.

I've met intelligent ones though, but they are very very rare.
Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by SuperSuave(m): 10:52pm On Jul 06, 2015
Gurgle:
yeahhh that's perfect. keep it like that ok

if you don't im going to report you according to article 2 of the Nairaland code
angry you will do no such thing señorita grin
Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by KingTom(m): 2:42am On Jul 07, 2015
Lisaflex:
Ok o, mk i gree wt fear
who you dey fear? grin
Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by forandy(m): 3:36am On Jul 07, 2015
The whole rarity applies to the both sexes...
Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by Gurgle(f): 6:01am On Jul 07, 2015
SuperSuave:
angry you will do no such thing señorita grin
but you can see it looks much better

why were you writing in a tiny font?

abi you wanted to insult people without them noticing grin
1 2 Reply

Guys, Why Una Like Fruit Salad Na?Babes..why Una Go Allow People Dey Finish Una Like This?(pics)Romancelanders Why Una Never Marry Yet?234

Ladies React! Guys Would You???18+ VIDEO: OMG! 10 Year Old Boy Banging Hot Chic In A PartyHow Long Do You Date Before You Allow Or Ask For Sex?