Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... (3417 Views)
| Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by Lisaflex(f): 8:39pm On Jul 06, 2015 |
KingTom:I don efen foket say u ket filesh Abek no mind my grammar ![]() |
| Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by KingTom(m): 8:42pm On Jul 06, 2015 |
Lisaflex:Eka mbok no inzult my krammar, shey Na that Offiong yunction Wey you dey stay. This one wen you talk say Na December you ko come e be like say we no ko see o. Me I be filesh Yampion ![]() |
| Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by Lisaflex(f): 8:56pm On Jul 06, 2015 |
KingTom:Lol! dah,u don learn itembe finish o... Finally, u no ko ko filesh hely na,n efen if u ko hely,i fit still dey arnd wen u ko cm bk for shenuary |
| Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by KingTom(m): 9:02pm On Jul 06, 2015 |
N Lisaflex:mbed the time wen I ko come back you fid don go school and you know say my filesh no be easy place to comot from efen of I wan come hely, my mama no ko kree, she ko wan make I stay small ![]() |
| Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by Lisaflex(f): 9:08pm On Jul 06, 2015 |
KingTom:Bt u no efen sopos trafle otol na..ppl dey sick efen during festif period..U fit efen dey call sef |
| Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by KingTom(m): 9:11pm On Jul 06, 2015 |
Lisaflex:If pezen like make e die during festif period, he no concern me. I suppose dey my mama house dey chop better food, but some of my kuys go dey on call so Dem no ko miss me ![]() |
| Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by Lisaflex(f): 9:14pm On Jul 06, 2015 |
KingTom:All ds 1 na mk u for run go suckle ...Anyhw, we ko still c...U no dey plan 2 die anytime soon na |
| Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by KingTom(m): 9:25pm On Jul 06, 2015 |
Lisaflex:Me I no know Na, I fid die I fid no die, Na God Na him no but we ko see sha, I no ko travel again sef. I get plans for karnival ![]() |
| Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by Lisaflex(f): 9:36pm On Jul 06, 2015 |
KingTom:U sure say na carnival dey kip u? Hmmmm, easy o! Hw many of dem did u invite? |
| Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by KingTom(m): 9:42pm On Jul 06, 2015 |
Lisaflex:Who be Dem? I just wan watch Ayade first carnival. I've never missed a Governor's first carnival ![]() |
| Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by Lisaflex(f): 9:46pm On Jul 06, 2015 |
KingTom:Ok o, mk i gree wt fear |
| Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by Ayoolajumoke(f): 9:54pm On Jul 06, 2015 |
Some guys are so dumb too, they engage you in a conversation and you get pissed off. I've met intelligent ones though, but they are very very rare. |
| Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by angieberry(f): 9:59pm On Jul 06, 2015 |
Don't mind them oh. And op has the guts to come and say trash about Nigerian girls when most of these guys are dumb fûcks.... But I said I won't say anything sha. Ayoolajumoke: |
| Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by SuperSuave(m): 10:52pm On Jul 06, 2015 |
Gurgle: you will do no such thing señorita ![]() |
| Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by KingTom(m): 2:42am On Jul 07, 2015 |
Lisaflex:who you dey fear? ![]() |
| Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by forandy(m): 3:36am On Jul 07, 2015 |
The whole rarity applies to the both sexes... |
| Re: Nigerian Girls! Why??? Una Need To Stop... by Gurgle(f): 6:01am On Jul 07, 2015 |
SuperSuave:but you can see it looks much better why were you writing in a tiny font? abi you wanted to insult people without them noticing ![]() |
Guys, Why Una Like Fruit Salad Na? • Babes..why Una Go Allow People Dey Finish Una Like This?(pics) • Romancelanders Why Una Never Marry Yet? • 2 • 3 • 4
Why. Are Ugly People The Nicest People In The World • Decliamer. My account was hacked, • See The Face Of A Rapist Who Raped A 14 Year Old Girl


you will do no such thing señorita