Guys Can You Hit This Girl (photos) - Romance (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Guys Can You Hit This Girl (photos) (15482 Views)
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by pbs4real(m): 10:01pm On Jul 18, 2015 |
PunkyVeer:mis'd ya sha ![]() |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by lodphil(m): 10:09pm On Jul 18, 2015 |
hmmmm,abeg I no fit oh.Dis one fit dey use u to dey keep fit |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by pbs4real(m): 10:18pm On Jul 18, 2015 |
SexyStrawberry:how? No be me dey follow u drag FTC nah. ![]() |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by Piicitys: 10:20pm On Jul 18, 2015 |
2go symptoms INTROVERT: |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by teepsee(f): 10:37pm On Jul 18, 2015 |
khalebzy:odeh ni yea. Go n correct ur fada not me. If u know much, I wonder you u are still in school. Na una type them dy call let ma ppl go. Wereh loba dy |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by khalebzy(op): 11:31pm On Jul 18, 2015 |
teepsee:Haaahahahahahahaha funny Eediot |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by Anuoluwapo3054(m): 11:32pm On Jul 18, 2015 |
INTROVERT:Abeg make we follow die or make you wake me when you back...Me ayaf neva seen this in my whole life. shey na person go put this ones for house ![]() |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by ladibright(f): 11:42pm On Jul 18, 2015 |
Photoshop |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by tuk2ato(m): 12:22am On Jul 19, 2015 |
Do you mean to punch her in the face . |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by oluwatolami: 1:15am On Jul 19, 2015 |
That person? A lady? I don't think so. My 2kobo. |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by Qualer: 5:30am On Jul 19, 2015 |
Cecediva:chisoxx of oyingbo!! is that you in the profile pix? |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by Nobody: 9:05am On Jul 19, 2015 |
LadyBoss1:carry your okin biscuit commot for road Jo... |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by Nobody: 9:07am On Jul 19, 2015 |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by Nobody: 9:10am On Jul 19, 2015 |
LadyBoss1:oya come,no be say I wan chop o!!!but that thing look like OK in biscuit na!if you doubt,bring am come make I taste. |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by Nobody: 9:12am On Jul 19, 2015 |
hilaomo:This biscuit nah oremium oh U cant get this in shoprite ![]() How many u want ... Wait did u go to church today ![]() |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by Nobody: 9:12am On Jul 19, 2015 |
pbs4real:Iffa Do this is what u do .. |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by Nobody: 9:12am On Jul 19, 2015 |
misspicy:How u take know ![]() |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by pbs4real(m): 9:16am On Jul 19, 2015 |
LadyBoss1:tinz we do to pass time. . *i remain loyal* ow was ur nyt?happy sundae ![]() |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by pbs4real(m): 9:18am On Jul 19, 2015 |
ladibright:sowi do u Gim? |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by Nobody: 10:01am On Jul 19, 2015 |
LadyBoss1:see question...did you go to church mind if I invite you for a singles program @ lekki(DCC) today by 4:30pm. |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by cherryice(f): 10:31am On Jul 19, 2015 |
LadyBoss1:I jus threw up my rice ![]() Ewwwww |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by UnimkeAk(m): 11:57am On Jul 19, 2015 |
I have only only on di*k and I'm not trying to break it |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by Nobody: 1:08pm On Jul 19, 2015 |
W.T.F |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by misspicy(f): 1:01pm On Jul 20, 2015 |
Jarizod:I dey see her for,my area ![]() |
| Re: Guys Can You Hit This Girl (photos) by esosuo: 1:05pm On Jul 20, 2015 |
God help men ,one guy go style go high tell dis one say he love her ,the oppression no go easy |
Don't Be Afraid To Approach A Female Soldier You Love - A Soldier Girl (photos) • Kenyan Man Dumps Lady After Sex, Says 'Once You Hit The Honey Pot, Story Ends' • Nigerian Couple Who Met On Twitter Welcome Baby Girl (photos) • 2 • 3 • 4
EROTIC: The Housemaid's Diary • Why Are Nigerian Men Big Spenders? • Belated Wooing Challenge.



* sips tea*

