Check This Out And Get It Right! - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Check This Out And Get It Right! (704 Views)
| Check This Out And Get It Right! by donTbone(op): 4:12pm On Oct 16, 2015 |
;DOya, make una begin to dey dispute am! No just view o, make sure say you comment... Else.....
|
| Re: Check This Out And Get It Right! by Quadre: 4:17pm On Oct 16, 2015 |
Na till nepa take light b dat o |
| Re: Check This Out And Get It Right! by donTbone(op): 4:19pm On Oct 16, 2015 |
![]() Quadre:If nepe no take light nnko..u no go commot again? |
| Re: Check This Out And Get It Right! by Quadre: 4:38pm On Oct 16, 2015 |
donTbone:E go b till sombody com rescue pesin b dat o |
| Re: Check This Out And Get It Right! by donTbone(op): 4:40pm On Oct 16, 2015 |
| Re: Check This Out And Get It Right! by Nobody: 4:41pm On Oct 16, 2015 |
Power Outage. So simple !!!!! |
| Re: Check This Out And Get It Right! by Kingsley1000(m): 4:50pm On Oct 16, 2015 |
what about if you're using pit toilet ![]() |
| Re: Check This Out And Get It Right! by donTbone(op): 4:52pm On Oct 16, 2015 |
Kingsley1000:Oh boy..u go maneuver ni o! like, bend..stand..bend again...use one side rest for wall ![]() bend again |
| Re: Check This Out And Get It Right! by donTbone(op): 4:54pm On Oct 16, 2015 |
Is It Right For A Man To Share His Marital Issues With Any Of Their Parents? • Is It Right For A Woman To Kiss Her Son Like This (photos)? • Is It Right To Bargain T-fare With An Okada Man For My Girfriend Or Shameful? • 2 • 3 • 4
Where Can One Find True Love? • 80% F Girls Jxt Cant Stand A Guy Widda Big Ego..true Or False . • Engagement And Procedures Have Yet To Be Ironed
