Best Description For Dis Dude - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Best Description For Dis Dude (1240 Views)
| Best Description For Dis Dude by bussieboi(op): 12:08am On Oct 31, 2015 |
describe dis dude
|
| Re: Best Description For Dis Dude by Codyt(m): 12:13am On Oct 31, 2015 |
Sharp shooter toh badt ![]() |
| Re: Best Description For Dis Dude by Nobody: 12:17am On Oct 31, 2015 |
All these hungry girls sef! ![]() |
| Re: Best Description For Dis Dude by bussieboi(op): 12:20am On Oct 31, 2015 |
Brandnew2:dey are everywhere u go, even NL |
| Re: Best Description For Dis Dude by Ezedon(m): 12:25am On Oct 31, 2015 |
no dulling |
| Re: Best Description For Dis Dude by Nobody: 12:26am On Oct 31, 2015 |
Trust me...bussieboi One dragged me to an eatery the other day. Na so we sit down she come ask make I dey toast am. I knew there's no way I'm tapping that so I couldn't afford to invest shishi. ![]() |
| Re: Best Description For Dis Dude by bussieboi(op): 12:31am On Oct 31, 2015 |
Brandnew2:lol God save u! u for wash plate for baq to eatery tire wen she don chop pass wetin u fit pay |
| Re: Best Description For Dis Dude by rudebouy: 12:32am On Oct 31, 2015 |
Wots der in meeting a chic in a fast food joint? Abi she go force u buy wetin u no fit buy? And its even their first date sef na him the guy day form sense. When u claim to be too wise, u become stupid? Wait! How much be plastic coke and meatpie sef? I think the guy is broke. |
| Re: Best Description For Dis Dude by Nobody: 12:34am On Oct 31, 2015 |
bussieboi:I no dey do pass myself. ![]() |
| Re: Best Description For Dis Dude by flawlesRebirth(f): 1:45am On Oct 31, 2015 |
eeeehhhh? |
| Re: Best Description For Dis Dude by abiolasogey(m): 3:02am On Oct 31, 2015 |
Sharp guy,,no tym |
| Re: Best Description For Dis Dude by dmcdad: 4:16am On Oct 31, 2015 |
| Re: Best Description For Dis Dude by dmcdad: 4:18am On Oct 31, 2015 |
These hungry girls make them no go put person for wahala one day ooooo. ![]() Well, them know people wey them fit do sha. bussieboi: |
| Re: Best Description For Dis Dude by ojaydedon(m): 8:12am On Oct 31, 2015 |
vewi funny.. The guy is sharp... But there is nothing really wrong since its the first time they are meeting... Also, since he is the one spending, he should know how not to spend above his budget... |
Opinion: P'square's "Nobody Ugly", A Perfect Description Of Most Nigerian Girls • Movies To Look Out For Dis Year • Help......dis Dude • 2 • 3 • 4
POINTS TO NOT : 2 All Single Ladies. • Who Can Figure This Out • MEN ONLY; Here’s How To Regain Er*ction Immediately After First Shot

