How I Met My Cousin In Nairaland - Romance (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › How I Met My Cousin In Nairaland (10297 Views)
| Re: How I Met My Cousin In Nairaland by Nairaland111(op): 10:06pm On Nov 14, 2015 |
Jusmudi:Hmmmmmmmmmm, were 4 abraka ? |
| Re: How I Met My Cousin In Nairaland by Jusmudi(m): 10:07pm On Nov 14, 2015 |
Nairaland111:Buwa street |
| Re: How I Met My Cousin In Nairaland by Nairaland111(op): 10:13pm On Nov 14, 2015 |
Jusmudi:hahahhahahahahahahahhahahahhahah |
| Re: How I Met My Cousin In Nairaland by Jusmudi(m): 10:17pm On Nov 14, 2015 |
Nairaland111:Wetin hapn, abi u don c anoda of ur cousin? Lolz |
| Re: How I Met My Cousin In Nairaland by Nairaland111(op): 10:25pm On Nov 14, 2015 |
Jusmudi:U Dey dt hostel close to bush bar abi? Hahhahhahahhahahahhahhahahahhaha |
| Re: How I Met My Cousin In Nairaland by Jusmudi(m): 10:26pm On Nov 14, 2015 |
Nairaland111:Who are u? |
| Re: How I Met My Cousin In Nairaland by Nairaland111(op): 10:29pm On Nov 14, 2015 |
Jusmudi:Guy nr be FSS u dey? |
| Re: How I Met My Cousin In Nairaland by Jusmudi(m): 10:34pm On Nov 14, 2015 |
Nairaland111:Holy Mary pray for us. Wetin be ur name |
| Re: How I Met My Cousin In Nairaland by Nairaland111(op): 10:35pm On Nov 14, 2015 |
Jusmudi:Mudi |
| Re: How I Met My Cousin In Nairaland by Jusmudi(m): 10:37pm On Nov 14, 2015 |
Nairaland111:were u dey stay? |
| Re: How I Met My Cousin In Nairaland by Nairaland111(op): 10:39pm On Nov 14, 2015 |
Jusmudi:Oke broda 4 umono street |
| Re: How I Met My Cousin In Nairaland by Jusmudi(m): 10:43pm On Nov 14, 2015 |
Nairaland111:LolzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzLolzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzLolzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzLolzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzLolzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz hahahahhahhahahhahahhahahhahahhahahahahhahhahahhahahhahahhahahhaahhahahahhahahahahahhahahahahhahahhahahahhahahahahahhahahahahhah u dey crazy na u b dt? |
| Re: How I Met My Cousin In Nairaland by Nairaland111(op): 10:46pm On Nov 14, 2015 |
Jusmudi:Bros nr vex Ooo, na ur username I c wen mak me remember 4 2go dt yr, wen we Dey chat I con dey use style dey reason Hw I take no u, bt lera nai I remember |
| Re: How I Met My Cousin In Nairaland by Jusmudi(m): 10:51pm On Nov 14, 2015 |
Nairaland111:Guy I mis u shall, E don tey wen I commot 4 Abraka, I dey Edo state, Hw abraka |
| Re: How I Met My Cousin In Nairaland by Nairaland111(op): 10:58pm On Nov 14, 2015 |
Jusmudi:Eya, I want mak we do smtin 4 Nairaland |
| Re: How I Met My Cousin In Nairaland by Jusmudi(m): 11:01pm On Nov 14, 2015 |
Nairaland111:Wetin b dt |
| Re: How I Met My Cousin In Nairaland by Nairaland111(op): 11:04pm On Nov 14, 2015 |
Jusmudi:I want mak we create anoda topic on how I found my missing frnd in Nairaland |
| Re: How I Met My Cousin In Nairaland by Jusmudi(m): 11:15pm On Nov 14, 2015 |
Nairaland111:Lolz 4rm missing cousin 2 missing frnd OGHENE |
| Re: How I Met My Cousin In Nairaland by Nairaland111(op): 11:37pm On Nov 14, 2015 |
Jusmudi:God just did it 4 meooo, sm1 shld com nd rejoice wit me ooooooooo |
| Re: How I Met My Cousin In Nairaland by Jusmudi(m): 11:43pm On Nov 14, 2015*. Modified: 8:00am On Nov 15, 2015 |
Nairaland111:Hope say nr b Fejiro b dt ur cousin ooooooooo U ar nt serious aT AL |
| Re: How I Met My Cousin In Nairaland by Nairaland111(op): 8:17am On Nov 15, 2015 |
Jusmudi:Fejiro na my cousin? |
| Re: How I Met My Cousin In Nairaland by Jusmudi(m): 6:54pm On Nov 15, 2015 |
Nairaland111:Bt I lik dt ur sista b4 Ooo |
Ashlorm TheZionist: I Met My Husband Through Yahoo Yahoo • "I Didn't Only Graduate With First Class, I Also Met My Hubby In UNIOSUN" - Lady • I Met My Husband On A Bus After Falling Asleep On His Shoulder. Lady Says. Photo • 2 • 3 • 4
Most Average Rented Homes In America Vs Nigeria • 8 Photos Of The World’s Craziest And Most Extreme Bodybuilders • Ladies And Guys Rate My Handsomeness On A Scale Of 100