Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. (5105 Views)
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 8:26am On Nov 28, 2015 |
Jolllyjoy:Joy weee not kee me o ![]() He dey climb u jesu!!!! U av turned him to monkey !!!!!!!! u tree who cast una spell hope its nt his ex or ur ex?? |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Odunharry(m): 8:27am On Nov 28, 2015 |
halfrica:this madam De vex.. yeah u ma second boo na. see like u quickly jump to conclusion |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Odunharry(m): 8:29am On Nov 28, 2015 |
oh lawd.. see derailing of thread |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 8:29am On Nov 28, 2015 |
halfrica: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ....See as i dey laff like person wen dem dash money ![]() ![]() ![]() ...Na both,i don turn lying tree. |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 8:30am On Nov 28, 2015 |
Odunharry:cutehector is fond of derailing threads,so no regret at all ![]() |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 8:31am On Nov 28, 2015 |
Odunharry:Do u kno my boo?? Den u jump into conclusion tellin me even my boo gat a boo if he has fine i trust him dats all i kno nuffin u say wud change me even if u show me d girl M a keeper it doesnt matter wat u fink i trust him love him respect him now can u please leave me ![]() |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 8:32am On Nov 28, 2015 |
Jolllyjoy:M sha happy u are happy My sister from anoda sperm duct i see u ![]() Abeg una get food for ur side i never chop ![]() |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 8:36am On Nov 28, 2015 |
halfrica: ![]() ![]() ![]() ![]() ...No food ![]() ![]() .If only you know how i laugh out loud whenever you ask that have you eaten question... The thing is funny,seriously ![]() ![]() ![]() |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Odunharry(m): 8:36am On Nov 28, 2015 |
halfrica:oh lawd.. I hold you before? see vexing.. person no De Joke with person again? anyway goodbye ![]() |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Odunharry(m): 8:37am On Nov 28, 2015 |
Jolllyjoy:Chaii.. guess it pay back |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 8:40am On Nov 28, 2015 |
Odunharry:I dont joke with le boo nd my family ![]() Joke wit me directly ok ![]() Ow are u joor?? |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Oahray: 8:41am On Nov 28, 2015 |
Nice points. Couldn't agree more. |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Odunharry(m): 8:43am On Nov 28, 2015 |
halfrica:lol... Ok me good and you? did the op offend you and ur sister in derailing? |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 8:45am On Nov 28, 2015 |
Jolllyjoy: shey make i no ask Joy m short Joy i used to b tall wen i was younger Now i round like ball con short i av shrunked Wat inches of shoe size can i wear to look tall Family doctor said i carry my parents tall genes in my dna i probably end up wit tall kids Inagine me stretchin my neck lookin up to correct my kids lookin up to dem nd dey lookin down to me Who go b moda who go b pikin ![]() |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 8:49am On Nov 28, 2015 |
Odunharry:I dnt joke with my sisters too Joke wit me directly oga cotton bud dey ur ear ni??Abi chewing gum dey ur eye ni?? Abi catarrh don block ur sense ni ![]() M good o u?? happy weekend sir!!!! |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 8:51am On Nov 28, 2015 |
halfrica: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ...Gurl u too funny,as i short pass zacheus na Godwin... Dey wear 16inches,you go tall ![]() ![]() |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 8:55am On Nov 28, 2015 |
Jolllyjoy:16inches ![]() U wan make i b walkin mountain abi ![]() U sef short ![]() So we are both brief people like dis ![]() |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 9:04am On Nov 28, 2015 |
halfrica:you no go knw say i short self if you are not close.. Am always on heels to complement my height ![]() ![]() ![]() |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Odunharry(m): 9:05am On Nov 28, 2015 |
halfrica:shots fired..... keep on yabbin me.. fufu de ur cranium Abi?? I ![]() happy weekend to you too ma |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 9:10am On Nov 28, 2015 |
Odunharry:E b like say ur nose dey breath in pap Breath out eba abi ![]() |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 9:13am On Nov 28, 2015 |
Jolllyjoy: Na ur type dey use heels decieve guysSo d day u con remove shoe d guy go just they lower his focal point till he see u for ground I love heels too ![]() Bt i hate to wear dem u kno why?? I dey fall wenever i wear dem |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 9:16am On Nov 28, 2015 |
halfrica: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() practise makes perfect,dey wear dem for tiles or slippy floor ![]() ![]() ![]() ![]() |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by christconscious: 9:16am On Nov 28, 2015 |
Irrespective of the negativity the internet and social media has done to the world,one can't deny its positivity because it makes things easier. A chicken that will be cock will start from the egg of a hen.if u want the negative impact of internet and social media to have effect on you,it is your choice. |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 9:22am On Nov 28, 2015 |
Jolllyjoy:Tiles slippery floor?? ![]() Just kuku say u wan make i break leg nd teeth u no like as my body complete abi as full u wan turn my body to one and d half abi My baby shoes any day any time ![]() |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 9:25am On Nov 28, 2015 |
halfrica: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 9:26am On Nov 28, 2015 |
Jolllyjoy:E complete God win ![]() |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 9:45am On Nov 28, 2015 |
Cutehector:I derail threads I Like... |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 9:47am On Nov 28, 2015 |
Durentt:I'm game if you are... ![]() |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 9:49am On Nov 28, 2015 |
misspicy:Lol |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 4:33pm On Nov 28, 2015 |
halfrica: ![]() |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Odunharry(m): 5:29pm On Nov 28, 2015 |
halfrica:go outside go Comot that sand and gari mk DE ur head |
| Re: Effects Of Social Media Craze On Real Life Relationships. by Nobody: 6:27pm On Nov 28, 2015 |
Too Much Masturbation Ain't Good, See Side Effects Discovered About Masturbation • Why Girls They Craze Like This. (PIC) • 10 Attitudes Ladies Display Online That Deny Them Husbands In Real Life • 2 • 3 • 4
Why Do Girls Like To Shower In Group And Guys Barely Do? • Nigerian Lady Nabs Husband And Mistress At A Bar, Orders Isi-ewu And Fresh Fish • I Am In A Dilemma, 3 Women, Don't Know Who To Choose

he dey climb me



