ok - Romance (9) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › ok (17993 Views)
1 2 3 ... 6 7 8 9 10 Reply (Go Down)
| Re: ok by BIGkoboko: 12:37am On Dec 13, 2015 |
dharay99:dharray99 that silent mode ain't your thing. |
| Re: ok by Nobody: 12:40am On Dec 13, 2015 |
BIGkoboko:lol. Who ? |
| Re: ok by LordOfTheWeed: 12:42am On Dec 13, 2015 |
STFUareyouGod:Me wey dey mark my tickets jejely, i gast leave am to come see the fight unto the way Jeffwerey and dee bib dey exaggerate am, i no know say na angry birds fight dey go on.. .. .. But i see where that babe give you menstruality sha ![]() Oga mi, i wan crash jhare, we go meet for HQ in the morning na |
| Re: ok by BIGkoboko: 12:47am On Dec 13, 2015 |
STFUareyouGod:See jamb qwesion.you know sabi that dirty Urgly girl wey wan feel among? |
| Re: ok by chibwike(m): 12:56am On Dec 13, 2015 |
LordOfTheWeed:Orijin |
| Re: ok by LordOfTheWeed: 1:12am On Dec 13, 2015 |
chibwike:Oga mi ![]() |
| Re: ok by chibwike(m): 1:48am On Dec 13, 2015 |
LordOfTheWeed:hw fr now, longest time |
| Re: ok by ggrin(f): 6:49am On Dec 13, 2015 |
STFUareyouGod: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() NP: krazy - lil tunechi ![]() |
| Re: ok by misspicy(f): 7:10am On Dec 13, 2015 |
STFUareyouGod:me ja naw ![]() mo ti ra mi rin se eni numba m, e message mi naw ![]() ![]() ![]() ![]() ki kikikikiki ![]() ![]() ![]() so I even get many eediotic enemies for hia kwakwakwakwakwakwa,awon werey yi sure gan sha,bigkoboko nor bigbulaka ni,eranko ![]() ![]() ![]() ![]() eranko coward ![]() ![]() ![]() ![]() Odun werey ofe ke ![]() ![]() ![]() ode awon Iran re ni local dirty thing ![]() ![]() ![]() ![]() kwakwakwakwakwakwa asin enemies I didn't even know existed o,AF never seen such painment in my life |
| Re: ok by Nobody: 7:44am On Dec 13, 2015 |
misspicy:U no dey tire? |
| Re: ok by tpiar: 7:53am On Dec 13, 2015 |
What were they saying about slum book, I should go through 115 pages to find out who mentioned me there? |
| Re: ok by LordOfTheWeed: 8:24am On Dec 13, 2015 |
chibwike:Egbon, na so oo.. .. .. How your end na? |
| Re: ok by misspicy(f): 9:03am On Dec 13, 2015 |
profojah:baba I no dey tire to cure mad people o inshort na the duty I wan give my self be that very soon watch out for my new signature spicy iya alatawewe ton fin atawewe WO werey San kwakwakwakwakwakwa ![]() ![]() ![]() because it seems they are many,they just popping out of every corner even the ones I have never come across my life and I don't know about their existence eyin esha ma wo wa ni ran ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
| Re: ok by misspicy(f): 9:20am On Dec 13, 2015 |
profojah:lol,na you no patient for me nor,how will this place be affecting my real world? I was chating with others naw ![]() ![]() ![]() ![]() kwakwakwakwakwakwa |
| Re: ok by dharay99: 9:25am On Dec 13, 2015 |
BIGkoboko: Lol yea u ryy†, I'll b on holiday soon, So incase u no†ice any e-war, →→Jez †aq/men†ion mi. |
| Re: ok by BIGkoboko: 9:30am On Dec 13, 2015 |
dharay99:Sure G no qualms... |
| Re: ok by BIGkoboko: 9:33am On Dec 13, 2015 |
misspicy:You wouldn't want to go down that lane with me...Abi na guilty conscience the prick you? The dirty being am talking about knows herself. |
| Re: ok by chibwike(m): 9:35am On Dec 13, 2015 |
LordOfTheWeed:Fine oh, you too dey the awon weyrey group |
| Re: ok by Nobody: 9:45am On Dec 13, 2015 |
misspicy:Fight fight fight sha.. Hope you remember say today na Sunday.. Keep the sabbath day holy |
| Re: ok by Nobody: 9:52am On Dec 13, 2015 |
misspicy:Seriously I don't even know who that is and who he was referring to. But I'm sure she wasn't talking about you |
| Re: ok by misspicy(f): 10:03am On Dec 13, 2015 |
profojah:na true oooo am off to church ![]() ![]() ![]() ![]() |
| Re: ok by misspicy(f): 10:06am On Dec 13, 2015 |
STFUareyouGod:okay that eediot better not be referring to me ![]() ![]() ![]() morning go to church ![]() |
| Re: ok by Nobody: 10:14am On Dec 13, 2015 |
misspicy:calm down ![]() I'm on my way to church already |
| Re: ok by Funjosh(m): 10:14am On Dec 13, 2015 |
STFUareyouGod:The Confluence State ![]() |
| Re: ok by Nobody: 10:18am On Dec 13, 2015 |
misspicy:mo ma ra pankere fun e last last. o ti feran ija ju |
| Re: ok by Nobody: 10:22am On Dec 13, 2015 |
| Re: ok by Nobody: 10:22am On Dec 13, 2015 |
misspicy:
|
| Re: ok by Johnnoah1st: 10:22am On Dec 13, 2015 |
tpiar:wat is dis one saying now? pls can someone take dis shiit to the nearest panel beater?, his/her brain need to rewired cus its obvious d cord connecting to his/her cerebrum is disconnented. |
| Re: ok by LordOfTheWeed: 10:52am On Dec 13, 2015 |
chibwike:Yes |
| Re: ok by Teeboy22(m): 11:00am On Dec 13, 2015 |
smh
|
| Re: ok by RobinHez(m): 12:00pm On Dec 13, 2015 |
dharay99: ![]() |
| Re: ok by Nobody: 12:07pm On Dec 13, 2015 |
![]() ![]() ![]() ![]() people are funny,imagine someone calling someone dirty,lollll like he knw the person,like he can recognise the person offhere,wonders! I wonder why someone i dnt knw exist will be mentioning me upandan shoooo,some persons must be so obsessed with me,lolll. Well,i dnt av ur time,if i dnt mention you,that simply mean you are not worth my mention,so fly out you idoitic lunatic. |
How Can You Keep Up With A Girl That Replies Your Chat With "Yes,ok,no,fine,? • Is It Ok To Sleep With Your Bestie (pictures Added) • Is It Ok For Ladies To Carry Condoms In Their Bags? • 2 • 3 • 4
Which Do You Prefer, Fair Guys Or Dark Guys? • I Just Took This Naughty Picture Now and I Need This [Picture] • Man Exposes Lagos Big Girl With Smelly Vagina - See Funny Things He Wrote






