Funny Chat Btween A Girl And A Guy - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Funny Chat Btween A Girl And A Guy (5411 Views)
| Funny Chat Btween A Girl And A Guy by wiloy2k8(op): 10:59pm On Jan 29, 2016 |
lalasticlala shey yahoo boys dey snatch girlfriends from guys
|
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by vizkiz: 11:02pm On Jan 29, 2016 |
yawns...abeg who get better thing to talk for this place? ![]() |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by IamLEGEND1: 11:03pm On Jan 29, 2016 |
![]() Breaking news: Sense of humour missing! |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by Monalisa185(f): 11:09pm On Jan 29, 2016 |
vizkiz: ![]() |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by ggrin(f): 11:09pm On Jan 29, 2016 |
Who get unused condom? ![]() |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by cruzita(f): 11:11pm On Jan 29, 2016 |
sometimes I wonder if people know what funny mean at all.abeg wey my wrapper make I go lie down |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by Monalisa185(f): 11:12pm On Jan 29, 2016 |
IamLEGEND1:we searching for it
|
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by Monalisa185(f): 11:14pm On Jan 29, 2016 |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by vizkiz: 11:16pm On Jan 29, 2016 |
Monalisa185:so because you just brush your teeth you no go let us hear word again now abi? ggrin:Na used condom you dey find before abi? Mumu |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by ggrin(f): 11:17pm On Jan 29, 2016 |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by Modsenemy(f): 11:18pm On Jan 29, 2016 |
Op ..did u laff? Maybe Seun will laff o |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by ggrin(f): 11:18pm On Jan 29, 2016 |
vizkiz:u get eye so? ![]() |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by vizkiz: 11:23pm On Jan 29, 2016 |
ggrin:you know say i fit Tear you slap from here sha? |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by ggrin(f): 11:25pm On Jan 29, 2016 |
vizkiz:fighter ....na ontop ma body u dy always show power![]() ![]() Lazy man oshi ![]() Slap am make I dy look u na ![]() |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by Monalisa185(f): 11:27pm On Jan 29, 2016 |
vizkiz:Lol.. you think sey e dey easy to brush? |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by ggrin(f): 11:29pm On Jan 29, 2016 |
Monalisa185:smellymouth ![]() |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by vizkiz: 11:30pm On Jan 29, 2016 |
ggrin:guy no dare me oh... The person whey I slap last year may still dey hospital with plaster for face oh |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by Adeyinka1758(m): 11:30pm On Jan 29, 2016 |
Pointless... Wake me up wen dis make fp btw it cant sef |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by vizkiz: 11:31pm On Jan 29, 2016 |
Monalisa185:thank God you finally brush after 2months of forsaking your toothbrush. This calls for celebration |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by Smellymouth: 11:33pm On Jan 29, 2016 |
|
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by ggrin(f): 11:33pm On Jan 29, 2016 |
vizkiz:vizkiz come here , don't run I jus wan help u remove somtin frm ya back ![]() Oya knee down make I help https://www.babyturpentine.co.uk/pics/whip_mov3.gif don't mess with ggrin ![]() |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by Smellymouth: 11:34pm On Jan 29, 2016 |
ggrin:Caitlyn jenner, u never sleep? ![]() |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by ggrin(f): 11:35pm On Jan 29, 2016 |
Smellymouth:see dem ![]() |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by vizkiz: 11:35pm On Jan 29, 2016 |
ggrin:what the fff..... Which kin picture be this one now? You no know say i dey fast? You wan spoil my fasting? |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by ggrin(f): 11:36pm On Jan 29, 2016 |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by ggrin(f): 11:37pm On Jan 29, 2016 |
vizkiz:u wan chop more? ![]() |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by Smellymouth: 11:38pm On Jan 29, 2016 |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by vizkiz: 11:39pm On Jan 29, 2016 |
ggrin:Na that small girl Monalisa185 I go call give you. She go beat you like say tomorrow no dey ![]() |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by ggrin(f): 11:40pm On Jan 29, 2016 |
vizkiz:u no get respect again u this small boy ![]() |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by ggrin(f): 11:40pm On Jan 29, 2016 |
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by IamLEGEND1: 6:49am On Jan 30, 2016 |
Monalisa185:
|
| Re: Funny Chat Btween A Girl And A Guy by Nche95(m): 7:11am On Jan 30, 2016 |
Monalisa185:this ur face long o |
13 Signs Your Life Is Centred Around A Girl And It Promises A Heartbreak • This Is What Happens Sometimes When You Stop A Girl And Ask For Her Number • Funny Chat Btween A Girl And A Guy • 2 • 3 • 4
5 Effective Home Remedies For Lifting Your Breasts In A Natural Way! • (VIDEO) Two Lovebirds Publicly Having A Qu*ckie At The Maryland Mall In Lagos • See What Ladies Go Through To Enlarge Their Buttocks(pic)





, don't run I jus wan help u remove somtin frm ya back