₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,403 members, 8,430,828 topics. Date: Sunday, 21 June 2026 at 08:18 AM

Toggle theme

My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) - Romance (5) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceMy Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) (13900 Views)

1 2 3 4 5 Reply (Go Down)

Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by tonygee88(m): 11:41am On Feb 02, 2016
Na person boyfrnd una finish like dis? nawa ooo... I jst pity the poor lady... If she knw she for no upload her guy's pic... Or for upload a beta pic.... Monkey no fine but d mama like am.... Im sure na dat oily/sweaty face with d black jacket wey be designer d lady like wey make am share d pic and nt any other pic.... Girl, no mind dem joor.... One man food na anoda man poison..... Enjoy ur guy for as long as u can
Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by Airforce1(m): 11:53am On Feb 02, 2016
tonygee88:
Na person boyfrnd una finish like dis? nawa ooo... I jst pity the poor lady... If she knw she for no upload her guy's pic... Or for upload a beta pic.... Monkey no fine but d mama like am.... Im sure na dat oily/sweaty face with d black jacket wey be designer d lady like wey make am share d pic and nt any other pic.... Girl, no mind dem joor.... One man food na anoda man poison..... Enjoy ur guy for as long as u can
shutup mumu

For your mind you don talk sense

See as you be sef
Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by tonygee88(m): 12:00pm On Feb 02, 2016
Airforce1:
shutup mumu

For your mind you don talk sense

See as you be sef
Grow up, nuisance
Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by Nobody: 12:01pm On Feb 02, 2016
eyenibibio:
Airforce1 female moniker
Yep. grin
Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by Airforce1(m): 12:02pm On Feb 02, 2016
QueenValerie:
Yep. grin
that's not me honestly
Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by tonygee88(m): 12:03pm On Feb 02, 2016
Airforce1:
shutup mumu

For your mind you don talk sense

See as you be sef
OMG!! Jst viewed ur pic... so na u d girl upload hin pic... No wonder u dey para for me... Abeg no vex oooo, bros
Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by Airforce1(m): 12:03pm On Feb 02, 2016
tonygee88:
Grow up, nuisance
shut up
You know nothing
Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by Airforce1(m): 12:04pm On Feb 02, 2016
tonygee88:
OMG!! Jst viewed ur pic... so na u d girl upload hin pic... No wonder u dey para for me... Abeg no vex oooo, bros
Pele ti e smello
Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by tonygee88(m): 12:06pm On Feb 02, 2016
Airforce1:
shut up
You know nothing
Bros, no vex abeg... I no knw say u sit down for one corner dey watch everybody.... Me no condemn ur pic ooo... No dey flex ur muscle for me... Ppl wey condemn ur pic wey ur gf upload, u no fight dem. Na me wey dey try support ur girl u come wan beat.... Na wa oo
Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by Airforce1(m): 12:12pm On Feb 02, 2016
tonygee88:
Bros, no vex abeg... I no knw say u sit down for one corner dey watch everybody.... Me no condemn ur pic ooo... No dey flex ur muscle for me... Ppl wey condemn ur pic wey ur gf upload, u no fight dem. Na me wey dey try support ur girl u come wan beat.... Na wa oo
I know my people and my people know me.

I know when they tryna act funny with me.. and seriously I'm cool with all the comments till you came on board and tryna pop annoyance with your hate and jealous comment.
Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by tonygee88(m): 12:15pm On Feb 02, 2016
Airforce1:
I know my people and my people know me.

I know when they tryna act funny with me.. and seriously I'm cool with all the comments till you came on board and tryna pop annoyance with your hate and jealous comment.
Bros, why i wan hate u or dey jealous? I no sabi u, i no dey follow u drag ur babe.... I kip wondering whr d jealousy is coming from
Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by myfantasies(f): 12:20pm On Feb 02, 2016
Airforce1:
you just dey use me shine
And e dey sweet you grin
Just talk true

As i dey talk about u how u dey feel, or u won tell me say e no dey sweet u sef grin grin
Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by Airforce1(m): 12:26pm On Feb 02, 2016
myfantasies:
Just talk true

As i dey talk about u how u dey feel, or u won tell me say e no dey sweet u sef grin grin
you like to make yourself happy I swear grin
Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by HrmOlolade(m): 12:28pm On Feb 02, 2016
Woh bi won shey reduce Bobo airforce yii di igba ikole
Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by myfantasies(f): 1:43pm On Feb 02, 2016
Airforce1:
you like to make yourself happy I swear grin
Indirectly he is say i am making him happy grin grin
Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by myfantasies(f): 1:46pm On Feb 02, 2016
derrick333:
Lol we'll set up a committee for dat ,he doesn't want to act chidish lik Vic O
Lol ,y will u leav it as junglehuh Gillet-blue no de ur area ?? To make am desert
U no serious, na dat side ur mind go, big head angry

Wen u set up the Committee let me know, i want to be part of it cheesy
Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by Airforce1(m): 1:52pm On Feb 02, 2016
myfantasies:
Indirectly he is say i am making him happy grin grin
undecided huh
Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by derrick333(m): 3:13pm On Feb 02, 2016
myfantasies:
U no serious, na dat side ur mind go, big head angry

Wen u set up the Committee let me know, i want to be part of it cheesy
Sure will let u ,
Lol tot ur talking abt aw bushy d jungle is o
Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by 100Cents: 7:52pm On Feb 17, 2016
myfantasies:
Is he sweating or he used groundnut oil to rub his body cos of d harmattan huh huh
He is a celeb on red carpet.

Nah red oil..
Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by demzylahot(m): 8:31pm On Feb 17, 2016
maltina
Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by olowookerekemi(f): 9:30pm On Feb 17, 2016
see as d face b lik ssy u pour lip gloss all over u
Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by olowookerekemi(f): 9:31pm On Feb 17, 2016
see as d face b lik say u pour lip gloss all over u
Re: My Heart Melts Each Time I Look At Those Eyes (photos) by Nobody: 1:10pm On Feb 18, 2016
As the guy is driving you crazy, your English textbook should be doing same too. Ur grammar no be here
1 2 3 4 5 Reply

Lady Gives Her Boyfriend's Phone Number To Her Toasters, Each Time They Ask"I Regret Wasting My University Being A Virgin, Each Time I've Orgasm" - LadyMust Watch! Girl Melts Everyone Exposing Her Whole Body Twerking (video/photos234

This Is How A Faithful Man Looks Like (pic)Chidinma Ojukwu Released On Bail Due To Health Issues - LawyerGirls, Atleast You Have Done This Once In Your Lifetime (see Photo)