₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,218 members, 8,429,866 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 02:35 PM

Toggle theme

Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceAbeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price (985 Views)

1 Reply (Go Down)

Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by hkidola00(op): 10:05am On Feb 11, 2016
I bin dey wonder say y d man go pay bride price, no be say dem won marry? abi d bride price mean say "thank you for taking care of this my wife, now is time to fucck her till eternity, thank you"
no be nowadays wey be say all dis girls don dribble diccckkss into dere punnany pass Ronàldo, wey be say d punna don turn to bread bakery, wey be say if u see see d thing u fit shout, wetin be dis shocked so really y should giyz pay bride price
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by lamideee(f): 10:10am On Feb 11, 2016
Wait mak I ask Ifa....
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by Pheals(f): 10:14am On Feb 11, 2016
This is the third stupid guy post on NL today ask our fore fathers
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by excellencyabia1: 10:27am On Feb 11, 2016
You want them(women) to pay your own?
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by hkidola00(op): 10:30am On Feb 11, 2016
Pheals:
This is my third stupid post on NL today let me ask my fore fathers
reallyhuh so sorry for u
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by Strahovski1(m): 10:32am On Feb 11, 2016
Come over here in India the ladies pay the dowry not the men. And they pay in cash wink
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by hkidola00(op): 10:36am On Feb 11, 2016
Strahovski1:
Come over here in India the ladies pay the dowry not the men. And they pay in cash wink
heheeennnn na so naso, grin
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by Pheals(f): 10:38am On Feb 11, 2016
hkidola00:
reallyhuh so sorry for u
u don modify my post continue

It is in your DNA or u inherit it? I mean to insult people and change their words
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by Nobody: 10:40am On Feb 11, 2016
All the gals weh dey complain say naija culture no permit them to flirt like d men, if they want a revolution, let them fight to cancel d payment of bride price and dowry. When ure buying something at a price permanently for life, u'll definitely want the best..its normal or perhaps let them be the one to pay d brideprice instead
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by hkidola00(op): 10:43am On Feb 11, 2016
Pheals:
u don modify my post continue

It is in your DNA or u inherit it? I mean to insult people and change their words
hehehe, u sabi me grin
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by hkidola00(op): 10:44am On Feb 11, 2016
RadicallyBlunt:
All
wetin be all
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by cruzita(f): 10:47am On Feb 11, 2016
undecided some times I wonder if nairaland na yaba left
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by Nobody: 10:50am On Feb 11, 2016
hkidola00:
wetin be all
Na spacebooking tinz
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by hkidola00(op): 10:57am On Feb 11, 2016
cruzita:
undecided some times I wonder y I Neva dey yaba left
ohhhh tot as much, it is well, tell ur mum and dad to take u dere
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by MrCork: 10:57am On Feb 11, 2016
hkidola00:
I bin dey wonder say y d man go pay bride price, no be say dem won marry? abi d bride price mean say "thank you for taking care of this my wife, now is time to fucck her till eternity, thank you"
no be nowadays wey be say all dis girls don dribble diccckkss into dere punnany pass Ronàldo, wey be say d punna don turn to bread bakery, wey be say if u see see d thing u fit shout, wetin be dis shocked so really y should giyz pay bride price
...see your ghana head like pilliow case.....so all you want is free woman plus free punnny & free romance like its yor human right..abi?......GO & FIND A JOB...MENNNNN!!! (No ofeeense) angry
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by Nobody: 11:00am On Feb 11, 2016
In asa 's voice.

op ole , alagidi.
iya Mi lo bimi , emi kin se OMO registry ..........
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by hkidola00(op): 11:05am On Feb 11, 2016
MrCork:
...see your ghana head like pilliow case.....so all you want is free woman plus free punnny & free romance like its yor human right..abi?......GO & FIND A JOB...MENNNNN!!! (No ofeeense) angry
free punna all d way grin
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by hkidola00(op): 11:07am On Feb 11, 2016
Diddyydiva:
In asa 's voice.

op ole , alagidi.
iya Mi lo bimi , emi kin se OMO registry ..........
grin heyhey take ya time
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by Pheals(f): 11:23am On Feb 11, 2016
hkidola00:
hehehe, u sabi me grin
because u insult me
Re: Abeg Why Be Say Na Man Dey Pay Bride Price by Nobody: 5:23pm On Feb 11, 2016
I bin dey wonda 2
1 Reply

Why E Be Say To dey do Woman For Ynash Dey Sweet Well Well??Why Be Say Na Ugly Girls Dey Go Church PassMan Dey Vex Ooo!!!this Groom Can't Wait To Pounce On His Bride234

Hot Girl Shares Selfie Naked Photos OnlineAbsence Makes The Heart Grow Fonder: True Or False?Qualities About Your Girlfriend That Could Make You Settle Down With Her?