Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,993 members, 7,863,557 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 08:04 PM

Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! (2763 Views)

Pre-Wedding Photos Of 2 Corpers Set To Wed In Imo: "From Hello, Hi To Wedding" / Hi Nairalanders , Will You Allow Your Nude Pictures Leak For 20 Million Dollars? / He Refused To Call Or Ping Me: Nairalanders I Need Your Word Of Advice Pls (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Nobody: 9:02pm On Apr 05, 2016
Fraiser:
yeh she come trutru o, make I shapally go sweep rum bfor she enter, I no know sey u go make am o, u re very weliweli com, hope d pot holes in d air no delay ur plane sha... Oya com sitdan for here make we gist small
dey wre bad though i min d pot holes to d extent a man died bt hz manhood lives on
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 9:41pm On Apr 05, 2016
CJjoy:
dey wre bad though i min d pot holes to d extent a man died bt hz manhood lives on
ehhhhy dat one no b small tin o, i never see dat one bfor o, wetin we go com do d man hood wey dey on, we go bury am wit d man lyk dat. D tin go still dey useful na. Btw hope u really enjoy ur day nd hope its stressfree
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 10:05pm On Apr 05, 2016
onstelly:

We are frnds!
wao dis is d best news av read today, comin exactly wen am about goin to d dream land, aso rock straight away, tonyt sleep go super. hmmm so which part of nigeria is my new friend chatin from o?... or are u in uk? because d cold over dia is comin out of my phone o. its quenchin d heat here.
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Frei(m): 10:07pm On Apr 05, 2016
Fraiser:
lol... Kai person wey tif u comot on d hospital bed dat year no try o, anyway den take care of u welwel sha, see how u fine lyk fine art. Oya make shapally go prepare for d party
lol... he no try at all oo... anyways am glad am gonna be seeing you guys!! so una don get botique' na to dey ball go remain oo... as your long lost bro - na free shopping for me oo.... how d party go be nau a I no con sabi road come house nko?
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by onstelly(f): 10:14pm On Apr 05, 2016
Fraiser:
wao dis is d best news av read today, comin exactly wen am about goin to d dream land, aso rock straight away, tonyt sleep go super. hmmm so which part of nigeria is my new friend chatin from o?... or are u in uk? because d cold over dia is comin out of my phone o. its quenchin d heat here.
Am in the east oh
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Nobody: 10:15pm On Apr 05, 2016
Fraiser:
ehhhhy dat one no b small tin o, i never see dat one bfor o, wetin we go com do d man hood wey dey on, we go bury am wit d man lyk dat. D tin go still dey useful na. Btw hope u really enjoy ur day nd hope its stressfree
stressfree day ya as 4 d manhood we go bury am na wetin man go du
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Nobody: 10:27pm On Apr 05, 2016
how won't all men be the same??
were some men created with d*cks and some without??

mtchewww
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 10:59pm On Apr 05, 2016
CJjoy:
stressfree day ya as 4 d manhood we go bury am na wetin man go du
for where? na wetin fit fetch us better money u won waste lyk dat o, we nor fit bury am at all. I go keep am till i see better market for am. do hav a nice sleep nd sweet dreams o, bed don dey call
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Nobody: 11:06pm On Apr 05, 2016
Fraiser:
for where? na wetin fit fetch us better money u won waste lyk dat o, we nor fit bury am at all. I go keep am till i see better market for am. do hav a nice sleep nd sweet dreams o, bed don dey call
gudnyt too
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 11:30pm On Apr 05, 2016
onstelly:

Am in the east oh
wao... datz awsome... we get to talk tomoro babe... sleep snatching phone from my hand. wish u safe nyt nd sweet dreams
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 11:34pm On Apr 05, 2016
Frei:
lol... he no try at all oo... anyways am glad am gonna be seeing you guys!! so una don get botique' na to dey ball go remain oo... as your long lost bro - na free shopping for me oo.... how d party go be nau a I no con sabi road come house nko?
na we happy pass to see u o, kai after so many years... d party go dope o, na international conference center for abuja we go use... wait o e b lyk say u dey talk about free shopping, na cooperative money we take set up d biz o, no run company down o... gudnyt bro... safe nyt
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Frei(m): 11:35pm On Apr 05, 2016
Fraiser:
na we happy pass to see u o, kai after so many years... d party go dope o, na international conference center for abuja we go use... wait o e b lyk say u dey talk about free shopping, na cooperative money we take set up d biz o, no run company down o... gudnyt bro... safe nyt
hahaha enjoy your sleep sir!
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 8:54am On Apr 06, 2016
CJjoy:
gudnyt too
good mornin babe, I have no doubt ur nyt was just as radiant as your beauty.
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 8:55am On Apr 06, 2016
Frei:
hahaha enjoy your sleep sir!
yea tanks... Gudmorni hw ur nyt?
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraih(f): 9:43am On Apr 06, 2016
Frei:
lol... he no try at all oo... anyways am glad am gonna be seeing you guys!! so una don get botique' na to dey ball go remain oo... as your long lost bro - na free shopping for me oo.... how d party go be nau a I no con sabi road come house nko?
Fraiser:
na we happy pass to see u o, kai after so many years... d party go dope o, na international conference center for abuja we go use... wait o e b lyk say u dey talk about free shopping, na cooperative money we take set up d biz o, no run company down o... gudnyt bro... safe nyt
cheesy cheesy
Chai, see as my brothers dey plan this thing cheesy
Op,sorry We are derailing your thread, its not intentional. sad
we are just glad to meet our brother, thank you for helping us find our Brother; Frei embarassed
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Frei(m): 11:05am On Apr 06, 2016
Fraih:


cheesy cheesy
Chai, see as my brothers dey plan this thing cheesy
Op,sorry We are derailing your thread, its not intentional. sad
we are just glad to meet our brother, thank you for helping us find our Brother; Frei embarassed

lol hey where have you been? no be small thing oo... am sure lot of welcome gifts are on ground for me... morning

1 Like

Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Frei(m): 11:07am On Apr 06, 2016
Fraiser:
yea tanks... Gudmorni hw ur nyt?
bro my night sweet pass chocolate oo, I no fit contain my happiness onto say we Don reunite ..., yours??
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 12:14pm On Apr 06, 2016
Frei:
bro my night sweet pass chocolate oo, I no fit contain my happiness onto say we Don reunite ..., yours??
my nyt make sense o, infact I don inform our pastor, chiefpriest nd chief imam sef, jumat on friday, sacrifice of black goat to d gods on saturday nd testimony service on sunday. D way I happy reach enh, if den ride horse for my belle, e no go run into gallop. How your wife nd children abi u never marry?
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Frei(m): 1:02pm On Apr 06, 2016
Fraiser:
my nyt make sense o, infact I don inform our pastor, chiefpriest nd chief imam sef, jumat on friday, sacrifice of black goat to d gods on saturday nd testimony service on sunday. D way I happy reach enh, if den ride horse for my belle, e no go run into gallop. How your wife nd children abi u never marry?
hahahahh haba! marriage no be for everybody na' Am FATHER FREI. I hear say you Don dey expect your 3rd baby!
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 6:38pm On Apr 06, 2016
Frei:
hahahahh haba! marriage no be for everybody na' Am FATHER FREI. I hear say you Don dey expect your 3rd baby!
lol... Father frei God be with you sir, ur brother never marry o, your brother no sabi approach woman o, you go help your brother with one of d church sisters?
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Frei(m): 6:41pm On Apr 06, 2016
Fraiser:
lol... Father frei God be with you sir, ur brother never marry o, your brother no sabi approach woman o, you go help your brother with one of d church sisters?
heheheh our sisters are dedicated to the work of God sir.... you would be a distraction
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 6:46pm On Apr 06, 2016
Frei:
heheheh our sisters are dedicated to the work of God sir.... you would be a distraction
hahaha ayam not talking about d reverend sisters o, am talkin about normal church members of members of d choir, nd trust ur broda, d sister will share testimony in church of my good deeds
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Frei(m): 6:54pm On Apr 06, 2016
Fraiser:
hahaha ayam not talking about d reverend sisters o, am talkin about normal church members of members of d choir, nd trust ur broda, d sister will share testimony in church of my good deeds
hahaha abeg o.... una wan corrupt our sisters wey dey serve God? choirs wey dey sing songs to God go come dey sing songs about you??
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 7:24pm On Apr 06, 2016
Frei:
hahaha abeg o.... una wan corrupt our sisters wey dey serve God? choirs wey dey sing songs to God go come dey sing songs about you??
lolz... Den d sisters no go see am as corruption o, den go just see am sey dia fastin nd prayer don answer by God b dat
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Frei(m): 7:28pm On Apr 06, 2016
Fraiser:
lolz... Den d sisters no go see am as corruption o, den go just see am sey dia fastin nd prayer don answer by God b dat
hehehe' you sef go bad pass King Solomon!!!

(1) (2) (Reply)

Ladies, Do You Like Beards Or Not? / Message Of Apology To The Guys Sending Pms / .

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.