₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,007 members, 8,443,463 topics. Date: Saturday, 11 July 2026 at 08:02 PM

Toggle theme

Guys One Line Of Word For This Girl(pic) - Romance (3) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceGuys One Line Of Word For This Girl(pic) (10429 Views)

1 2 3 Reply (Go Down)

Re: Guys One Line Of Word For This Girl(pic) by KingTom(m): 6:54pm On Apr 08, 2016
Rapzino:
is it because I broke wey you come forget me like this, amigo you no try sem sem. Where you and Kingtom go hide na?
Oga we dey ghost mode o grin
Re: Guys One Line Of Word For This Girl(pic) by KingTom(m): 7:01pm On Apr 08, 2016
richidinho:
kingdom tom au va nah grin
Richi your ban don finish shocked grin
Re: Guys One Line Of Word For This Girl(pic) by richidinho(m): 7:04pm On Apr 08, 2016
KingTom:
Richi your ban don finish shocked grin
Lol yes o
Re: Guys One Line Of Word For This Girl(pic) by KingTom(m): 8:28pm On Apr 08, 2016
richidinho:
Lol yes o
So now You dey flex grin
Re: Guys One Line Of Word For This Girl(pic) by Nickymezor(f): 9:30pm On Apr 08, 2016
Datz way too much nw, haba... shocked shocked The babe no be am abeg
Re: Guys One Line Of Word For This Girl(pic) by willace(m): 9:45pm On Apr 08, 2016
If u check out this babe nw. u will be surprised that her father is as broke as Mr Glass
Re: Guys One Line Of Word For This Girl(pic) by anigbajumo(m): 10:24pm On Apr 08, 2016
Virginkpekus:
Lolz... Cheap girl. Wetin be 50k? If you no give me at least 80k every week u no fit see my kpekus, talk less about being my boyfriend.
U mean person go first pay u 80k for like 2wks (160k) before he can sample yer kpekus??

Abeg shey na gold person go dey dig ni or waten special there??
Re: Guys One Line Of Word For This Girl(pic) by DonaldGenes(op): 12:08am On Apr 09, 2016
Nickymezor:
Datz way too much nw, haba... shocked shocked The babe no be am abeg
Lol, she said she was just joking. Anyway, she is now a celebrity
Re: Guys One Line Of Word For This Girl(pic) by Nickymezor(f): 9:31am On Apr 09, 2016
DonaldGenes:
Lol, she said she was just joking. Anyway, she is now a celebrity
oh , I see... Na one chance celebrity she b den.
Re: Guys One Line Of Word For This Girl(pic) by willace(m): 9:41am On Apr 09, 2016
Na dis type of girl dem dey use for rituals so
Re: Guys One Line Of Word For This Girl(pic) by Rapzino: 7:30pm On Apr 09, 2016
KingTom:
Oga we dey ghost mode o grin
lol, Doc hafa na?
Re: Guys One Line Of Word For This Girl(pic) by KingTom(m): 1:43pm On Apr 10, 2016
Rapzino:
lol, Doc hafa na?
boss I cool o
Re: Guys One Line Of Word For This Girl(pic) by Rapzino: 3:39pm On Apr 10, 2016
KingTom:
boss I cool o
lol, naso. Do ya thang!
Re: Guys One Line Of Word For This Girl(pic) by valmunich(m): 5:29pm On Apr 10, 2016
Rapzino:
is it because I broke wey you come forget me like this, amigo you no try sem sem. Where you and King.tom go hide na?
Lol, bro, we dey oo, but na low key things... Ghost mode as Tom stated . . What's up you nau
Re: Guys One Line Of Word For This Girl(pic) by Rapzino: 8:45pm On Apr 10, 2016
valmunich:
Lol, bro, we dey oo, but na low key things... Ghost mode as Tom stated . . What's up you nau
nah that ghost mode side I dey too mehn. School ish and all got me tied down real bad.
Re: Guys One Line Of Word For This Girl(pic) by KingTom(m): 10:40pm On Apr 11, 2016
Rapzino:
lol, naso. Do ya thang!
nice siggy cool
Re: Guys One Line Of Word For This Girl(pic) by Rapzino: 10:47pm On Apr 11, 2016
KingTom:
nice siggy cool
thanks boss!
Re: Guys One Line Of Word For This Girl(pic) by JacksonD7: 12:41pm On Apr 27, 2016
this girl is
[img]cc.jpg[/img]
1 2 3 Reply

I Don't Understand: Is This A Guy Or A Girl? [pic]I Saw This Girl's Pic On Facebook and I Became DazedWill You Smash Or Pass This Girl (pic)234

My Neighbour Is Showing Me Green Light Despite The Fact That She's MarriedWhy Are Black American Ladies Viewed As Animals?Guys Bewarned Ooo