I Am New Here Some Body Should Welcome Me Now - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I Am New Here Some Body Should Welcome Me Now (772 Views)
| I Am New Here Some Body Should Welcome Me Now by Nobody: 9:37am On Apr 21, 2016 |
I am new here some body should welcome me now! |
| Re: I Am New Here Some Body Should Welcome Me Now by Nobody: 9:38am On Apr 21, 2016 |
Give me some blood 1st. I might like u as a deltan after that. |
| Re: I Am New Here Some Body Should Welcome Me Now by Nobody: 9:39am On Apr 21, 2016 |
Welcome! Wetin you carry come for the boiz ![]() |
| Re: I Am New Here Some Body Should Welcome Me Now by cruzita(f): 9:45am On Apr 21, 2016 |
I hope u brought cigar for them boys |
| Re: I Am New Here Some Body Should Welcome Me Now by Nobody: 10:03am On Apr 21, 2016 |
So una nor dey shame for here abi? Una neva even say welcome na beg una come dey beg. I resemble una papa? |
| Re: I Am New Here Some Body Should Welcome Me Now by Nobody: 10:06am On Apr 21, 2016 |
cruzita:see as I dey look you thru window |
| Re: I Am New Here Some Body Should Welcome Me Now by Nobody: 10:10am On Apr 21, 2016 |
RadicallyBlunt:Radi, blood dey if you want to use it to bath it dey, if na cook you want use cook it dey many, if na drink guy you nor get problem because I get am plenty |
| Re: I Am New Here Some Body Should Welcome Me Now by Nobody: 10:18am On Apr 21, 2016 |
Who forgot to lock the door of the Asylum here? OMG !! One of 'em has escaped O !!! |
| Re: I Am New Here Some Body Should Welcome Me Now by Gebbson007(m): 11:08am On Apr 21, 2016 |
welcm 2 NL bashing city .guys hre re so dope dat dey will bash u even wen u re right.hope u gat high self esteem ooo cux d LST person I bashed her shot her self.just kiddn |
| Re: I Am New Here Some Body Should Welcome Me Now by Nobody: 11:24am On Apr 21, 2016 |
Gebbson007:Thank u very much 4 d orientation. In fact me na Deltablood nothing dey shake me |
| Re: I Am New Here Some Body Should Welcome Me Now by Gebbson007(m): 11:33am On Apr 21, 2016 |
Deltablood1:I really hope so |
| Re: I Am New Here Some Body Should Welcome Me Now by Rukkydelta(f): 1:55pm On Apr 21, 2016 |
Welcome to nairaland my delta brother |
| Re: I Am New Here Some Body Should Welcome Me Now by Nobody: 3:42pm On Apr 21, 2016 |
Rukkydelta:thanks Rukky |
| Re: I Am New Here Some Body Should Welcome Me Now by MrCork: 4:07pm On Apr 21, 2016 |
| Re: I Am New Here Some Body Should Welcome Me Now by franxer3(m): 1:29pm On Oct 09, 2016 |
I am new here some body should welcome me now! I am new here some body should welcome me now! I am new here some body should welcome me now!what's pop in united state of Nigeria |
hey Guys: I'm New Here, Welcome Me. • What A Man's Body Should Be Like • I'm New Here, Welcome Me • 2 • 3 • 4
Understanding Blood Groups & Genotypes Before Marriage • c • Photo See Lady Who Went In An Ambulance On Her Weeding Day

