Sister Mary Won Kill Me(pic) - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Sister Mary Won Kill Me(pic) (5825 Views)
| Sister Mary Won Kill Me(pic) by kingsleyAba(op): 7:04pm On Apr 24, 2016 |
I just return from church..... say make I try the number of one gal for church wen I d toast since n she d form sister Mary 4 m...she later gave m hr number today n I reach home call am she pick...she say she d lonely hv no place to go,I ask hr make i take hr out n she accept to meet at chicken fry..... nnaaaaaaaa I think say na meat pie n coke things b hr brand as e be church gal but this gal come order d whole restaurant finish na only I cream I order.....she chop fried rice,chicken,nkwobi,malt she chop reach 22k if no say holy spirit touch m n I carry my ATM card I for d wash toilet by now for restaurant, wetin vex m pass b say I no flirt with am or even toast hr well well cos angry n regret full my belle.na so she remember one of our Church member wedding she suppose go.......mtchewwwwww na m even discharge am say she b one chance
|
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by Nobody: 7:11pm On Apr 24, 2016 |
kingsleyAba:Oga u sabi lie o! |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by Hustlerlomo(m): 7:16pm On Apr 24, 2016 |
U don manage enter chicken fry or fowl fry today, u no go let person hear word abi? |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by Nobody: 7:26pm On Apr 24, 2016 |
I'm suprised she didnt order take away join |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by kingsleyAba(op): 7:28pm On Apr 24, 2016 |
Hustlerlomo:I no go answer u cos I still d angry......because if I do na spiritual slap u go receive,how I go dy lie? |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by falconey(m): 7:29pm On Apr 24, 2016 |
![]() |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by possibilita(m): 8:01pm On Apr 24, 2016 |
This pic look like say na u dey chop everything wey she dey order.@Op |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by kingsleyAba(op): 9:38pm On Apr 25, 2016 |
possibilita:chop wetin? na ice cream I manage lick, she even order d one I Neva no say chicken fry d sell |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by Nobody: 9:55pm On Apr 25, 2016 |
Eh eh eh eh eh eh… Omo I hold o Ah ah ah ah ah ahn… Shey you know Eh eh eh eh eh eh… Omo I hold o Ah ah ah ah ah ahn… Shey you know [Verse 1] Girl you bad like that You make a liquor man run mad With your back like that You dope like crack oh I’ll surrender my mulla if you know what I mean [Pre-hook] Hope I don’t kolobi you eh Iyawo mi gan be ni le o eh Had such a long day Iyawo mi gan be ni le o eh just wanna have a good time [Chorus] Eh eh eh eh eh eh… Omo I hold gan Ah ah ah ah ah ahn… Shey you know Eh eh eh eh eh eh… Omo I hold gan Ah ah ah ah ah ahn… Just wanna have a good time [Verse 2] Tell me how e dey go Up in the VIP booty on me All I see is smoke More bottle on me Anything we do tonight go follow the night go And I see u I dodge [Pre-hook] Hope I don’t kolobi you eh Iyawo mi gan be ni le o eh Had such a long day Iyawo mi gan be ni le o eh just wanna have a good time [Chorus] Eh eh eh eh eh eh… Omo I hold o gan Ah ah ah ah ah ahn… Shey you know Eh eh eh eh eh eh… Omo I hold o gan Ah ah ah ah ah ahn… Just wanna have a good time [Bridge] Girl you bad like that You make a liquor man run mad With your back like that You dope like crack oh I’ll surrender my mulla if you know what I mean ![]() |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by ifeajikap(m): 10:09pm On Apr 25, 2016 |
Wich fast foods sell nkwarbi |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by alobright17(m): 10:09pm On Apr 25, 2016 |
kingsleyAba:Rice Normally come with chicken which it not up to 5k nkwobi how much abi malt be 5k?guy stop this kind of lie lie before I take blow commot ur brown teeth |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by firstking01(m): 10:17pm On Apr 25, 2016 |
vile:Nigga, hwfar...u tell am? |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by Nobody: 12:49am On Apr 26, 2016 |
firstking01:I never tell am |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by firstking01(m): 4:44am On Apr 26, 2016 |
vile:hmmm, why na?? |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by kingsleyAba(op): 7:24am On Apr 26, 2016 |
ifeajikap:fast food pple wen won sell there Market ...even if the no gt am the go run borrow or prepare am.I d surprise as she d behave n how she d order tinx lyk say I b manager for central bank,hr name na joy bt she d claim mother Mary,I won develop sumtin wit am BT she don fuckup |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by kingsleyAba(op): 7:27am On Apr 26, 2016 |
Zceesneh:at list d song na good tym bt bro d gal no give m good time although |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by kingsleyAba(op): 7:30am On Apr 26, 2016 |
vile:she no try am....I atlist my sad face warn hr Abt dat |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by banyo(m): 7:45am On Apr 26, 2016 |
I just return from church..... say make I try the number of one gal for church wen I d toast since n she d form sister Mary 4 m...she later gave m hr number today n I reach home call am she pick...she say she d lonely hv no place to go,I ask hr make i take hr out n she accept to meet at chicken fry..... nnaaaaaaaa I think say na meat pie n coke things b hr brand as e be church gal but this gal come order d whole restaurant finish na only I cream I order.....she chop fried rice,chicken,nkwobi,malt she chop reach 22k if no say holy spirit touch m n I carry my ATM card I for d wash toilet by now for restaurant, wetin vex m pass b say I no flirt with am or even toast hr well well cos angry n regret full my belle.na so she remember one of our Church member wedding she suppose go.......mtchewwwwww na m even discharge am say she b one chance. Stop wastng ur money on end time babes. save it and buy SALVATION. |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by Nobody: 7:47am On Apr 26, 2016 |
Is this supposed to be hilarious? |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by banyo(m): 7:48am On Apr 26, 2016 |
GUY UR BETTER START SAVING UR MONEY TO BUY SALVATION. |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by Nobody: 7:51am On Apr 26, 2016 |
kingsleyAba:u dull o, u should have paid the waiter what u took, tell the waiter to collect his money from the girl, and leave, u fvuck up |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by lanicky(f): 9:07am On Apr 26, 2016 |
She never order the whole restaurant na...some gals go even carry takeaway join. Hope you never exhaust all the money wey dey your account on top her? ![]() |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by deanoffaculty: 11:23am On Apr 26, 2016 |
@OP.... Next time tell her to meet you in House fellowship of the church if she's bored at home. Walahi! She no go show for there..... ![]() |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by Capernaum(m): 11:24am On Apr 26, 2016 |
Hmm. |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by marshborn(m): 2:21pm On Apr 26, 2016 |
beta one chance |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by kingsleyAba(op): 8:04pm On Apr 26, 2016 |
banyo:ATION.[/quote]I just lyk d gal n I won start a genius relationship with her bt she 4uckup.......she even call m d tank m,n even start d toast m say she admire m my handsome (moni)blah blah blah.......Bt due to church tinx she no won express am, na only hmmmm mmmm rili I d answer am until her credit finish .....Bt due to church tinx she no won express am, na only hmmmm mmmm rili I d answer am |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by kingsleyAba(op): 8:06pm On Apr 26, 2016 |
marshborn:beta gals no d again.....even church ones na worst |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by kingsleyAba(op): 8:11pm On Apr 26, 2016 |
lanicky:takeaway wetin?weti pain m pass b say pesin wen carry u go out order ice cream u no follow order am u go d order fried this fried dat |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by kingsleyAba(op): 8:13pm On Apr 26, 2016 |
banyo:ebi lyk say u b akawo manager |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by marlvis(f): 8:19pm On Apr 26, 2016 |
kingsleyAba:why are u lying ....or ya just dumb to spend 22k in this bad economic situation in Nigeria ....guy u dullllllllllllllooooo or na wash ... |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by kingsleyAba(op): 7:11am On Apr 27, 2016 |
marlvis:mtchewww marlvis:mtchewww |
| Re: Sister Mary Won Kill Me(pic) by marlvis(f): 7:26am On Apr 27, 2016 |
kingsleyAba:liar ... |
Igbo Girls • I Love Him But His Preeq Is Too Biiiiiggg, Advice Me(pic) 18+ • Look What My Boyfriend Just Gave Me (pic) • 2 • 3 • 4
Guys Whats Your Take On Ladies That Do W**d • Hoes Everywhere, Picture • She Was Sleeping When He Peeped Inside Her Skirt And Touched The... (pics)

