₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,001 members, 8,448,188 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 10:41 PM

Toggle theme

Yes Or No, Can U Marry A Soldier? - Romance (7) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceYes Or No, Can U Marry A Soldier? (14901 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 Reply (Go Down)

Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Nobody: 1:01am On Jun 04, 2016
STFUareyouG0d:
una never put me for trouble reach? shocked shocked
!r£n€°n¥ be like.... grin

Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Smellymouth: 1:02am On Jun 04, 2016
SANDOSKI:
M coming my King
I am waiting My Queen grin kiss

Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Nobody: 1:02am On Jun 04, 2016
Smellymouth:
You know say Nairaland small like Boys Quarters grin
alaga wetin you think about this NDA matter? As dem dey blow up all our pipelines huh
Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Nobody: 1:02am On Jun 04, 2016
Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Nobody: 1:03am On Jun 04, 2016
Smellymouth:
You must chop my money /
I don't care /
Cox I get am plenty /
grin

https://zikoko.com/wp-content/uploads/2016/01/tumblr_n6eejhw8BB1taao3wo1_500.gif
I love you so much

Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Smellymouth: 1:03am On Jun 04, 2016
STFUareyouG0d:
alaga wetin you think about this NDA matter? As dem dey blow up all our pipelines huh
Babaly, this nor be politics section na grin cheesy
Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Nobody: 1:03am On Jun 04, 2016
SuperSupremo:
Wow

Sounds like a good rap line

especially if sang by Naeto C.
Hehehe lolz.. Pulling my legs abi.. Well done cheesy
Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Smellymouth: 1:03am On Jun 04, 2016
STFUareyouG0d:
alaga wetin you think about this NDA matter? As dem dey blow up all our pipelines huh
Babaly, this nor be politics section na grin cheesy

Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Nobody: 1:04am On Jun 04, 2016
mimzy:
!r£n€°n¥ be like.... grin
wait o, una get light for area? Heat wan gimme meningitis ooo cry
Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Nobody: 1:04am On Jun 04, 2016
Smellymouth:
I am waiting My Queen grin kiss
Na your ATM card i want....

Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Nobody: 1:05am On Jun 04, 2016
MrCork:
sweeery..plis can u help Hat.eU2 to look beaurrriful like u?

You looooklike Bentley tongue

Hat.eU2 looooklike Volvo angry
My hand no dey oooo

Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Nobody: 1:06am On Jun 04, 2016
Smellymouth:
Babaly, this nor be politics section na grin cheesy
baba, this na Naija matter o and e dey pain me like wen soapy goes wrong cheesy We fit discuss Naija matter for any section
Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Nobody: 1:07am On Jun 04, 2016
STFUareyouG0d:
wait o, una get light for area? Heat wan gimme meningitis ooo cry
Lolz.. You wana start pulling my legs now abi.. Well done grin

Dey dere dey laff us o.. No light sha, na gen dey on. I fit use bucket come pack light for Una hood sha cheesy
Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Smellymouth: 1:07am On Jun 04, 2016
Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by peter(m): 1:08am On Jun 04, 2016
Smellymouth:
I am waiting My Queen grin kiss
Haba sugar cane is ready.......Dats fucking funny
Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Nobody: 1:09am On Jun 04, 2016
mimzy:
Lolz.. You wana start pulling my legs now abi.. Well done grin

Dey dere dey laff us o.. No light sha, na gen dey on. I fit use bucket come pack light for Una hood sha cheesy
Atleast we've successfully changed topic tongue tongue

You speak Yoruba?
Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Nobody: 1:09am On Jun 04, 2016

Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Smellymouth: 1:10am On Jun 04, 2016
STFUareyouG0d:
baba, this na Naija matter o and e dey pain me like wen soapy goes wrong cheesy We fit discuss Naija matter for any section
Like when u do soapy after eating suya grin cheesy
Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by MrCork: 1:11am On Jun 04, 2016
mimzy:
My hand no dey oooo
WOW...so u tryna say HateU2 is a ugly midget & not on yor level?...YOU ARE VERY WICKED!!! grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Nobody: 1:12am On Jun 04, 2016
STFUareyouG0d:
Atleast we've successfully changed topic tongue tongue

You speak Yoruba?
C.I.D grin
Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Nobody: 1:12am On Jun 04, 2016
mimzy:
Lolz.. You wana start pulling my legs now abi.. Well done grin

Dey dere dey laff us o.. No light sha, na gen dey on. I fit use bucket come pack light for Una hood sha cheesy
Abeg ooo make I bring bucket... I need dey light pass am

Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Smellymouth: 1:14am On Jun 04, 2016
SANDOSKI:
You are my Romeo
You are my Juliet

https://24.media.tumblr.com/da3b1316f18633491fe474105a89fe5d/tumblr_n560ktt3fX1twt10do1_500.gif

Oya talk to me oh mama/
Bo Lorun Soro mi dayo with you/
Baby all I seek I find it in you/
All I seek I find it in you/
If I’m to shoot, girl I’ll shoot for you/
Ain’t gan kill baby just to bullet who/

Prayed about you last night you came my way/

https://37.media.tumblr.com/tumblr_mdft71IW1S1rrr2r7o1_500.gif
Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Nobody: 1:15am On Jun 04, 2016
SANDOSKI:
Abeg ooo make I bring bucket... I need dey light pass am
That one is small jor. Let's use this one cheesy

Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Nobody: 1:15am On Jun 04, 2016
mimzy:
C.I.D grin
Mossad grin cheesy
Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Smellymouth: 1:16am On Jun 04, 2016
peter:
Haba sugar cane is ready.......Dats fucking funny
grin cheesy grin

Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Nobody: 1:16am On Jun 04, 2016
MrCork:
WOW...so u tryna say Hat.eU2 is a ugly midget & not on yor level?...YOU ARE VERY WICKED!!! grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
You sha wantu rope me in. I rebuke u grin

Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by MrCork: 1:17am On Jun 04, 2016
mimzy:
That one is small jor. Let's use this one cheesy
...i love women in Uniform punishing me....4real...sweeery plis can u wear Army uniform order me to kneel down & hands up? cheesy

cc KingCheezyPuff
Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Nobody: 1:17am On Jun 04, 2016
Smellymouth:
Like when u do soapy after eating suya grin cheesy
hehehe like when soap enter hole begin pepper cheesy grin abi e no dey enter?
Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Nobody: 1:18am On Jun 04, 2016
STFUareyouG0d:
Mossad grin cheesy
Go figure tongue
Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Nobody: 1:19am On Jun 04, 2016
mimzy:
That one is small jor. Let's use this one cheesy
Thank you jare..... Wait oooo Nepa don bring dey lightgringrin*Dancing Makosa***

Ewoooo dem don carry am....*mtcheeeew

Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Nobody: 1:19am On Jun 04, 2016
MrCork:
...i love women in Uniform punishing me....4real...sweeery plis can u wear Army uniform order me to kneel down & hands up? cheesy

cc KingCheezypuffPuff
Now playing ScapeGoat by D'banj for u cheesy
Re: Yes Or No, Can U Marry A Soldier? by Smellymouth: 1:19am On Jun 04, 2016
STFUareyouG0d:
hehehe like when soap enter hole begin pepper cheesy grin abi e no dey enter?
Wait make I ask the Vaseline Squad grin cheesy

https://zikoko.com/wp-content/uploads/2015/08/boss.gif
1 2 3 4 5 6 7 8 Reply

Lovely Pre-Wedding Photos Of A Soldier And His Make-Up Artist BaeDon't Be Afraid To Approach A Female Soldier You Love - A Soldier Girl (photos)The Husband Is A Soldier And The Wife A Police Officer (Photos)234

How Many Boyfriends Can a Girl Have Before Marriage?Majority Of Girls Bodies Are Ugly When They Are UncladWhats With Akwa Ibom Girls?