About Mr Nl, Pls Come In.... - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › About Mr Nl, Pls Come In.... (4508 Views)
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by Nobody: 6:58pm On Jun 22, 2016 |
HateU2:Ewo .... Why ![]() I too like that guy... Oooo..*Sad* ![]() Dat thread kill me with laugh....
|
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by Kherry: 7:04pm On Jun 22, 2016 |
adewumiopeyemi:I will support you |
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by Nobody: 7:19pm On Jun 22, 2016 |
talk2alabama:4 ur mind ![]() |
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by Nobody: 7:20pm On Jun 22, 2016 |
SANDOSKI:Twas actually interesting ![]() |
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by Nobody: 7:29pm On Jun 22, 2016 |
HateU2:Lol ![]() ![]() Waiting for another one from him.... I hope say dem no ban am.... Politicalthug wer u dey ![]()
|
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by Nobody: 7:32pm On Jun 22, 2016 |
SANDOSKI:he go chop ban soon. A very long one self |
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by Nobody: 7:42pm On Jun 22, 2016 |
HateU2:Lol ![]() ![]() Abeg make dem leave am , Boring thread full dis evening....
|
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by MidasTouche01(m): 9:03pm On Jun 22, 2016 |
I'm going to compete too......... And Smellymouth is my campaign manager, smelly baba, na me first talk am ooo ![]() |
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by Nobody: 9:18pm On Jun 22, 2016 |
SANDOSKI:very boring *yawns* |
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by darlingtonIIV(m): 10:15pm On Jun 22, 2016 |
Me too sha will like to contest o, lemme better tell you people now... |
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by enshi(m): 10:22pm On Jun 22, 2016 |
I dont think you will beat me..... |
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by Nobody: 11:25pm On Jun 22, 2016 |
timsonpreye:u have my vote honey |
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by adewumiopeyemi(m): 9:30am On Jun 23, 2016 |
if Smellymouth is ur campaign manager then u are a loser then hahahahahahahhthen then i will be a winner then MidasTouche01: |
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by Smellymouth: 9:34am On Jun 23, 2016 |
adewumiopeyemi:Baba, you dey sell "THEN "? How much? Because you just pack "THEN" full your comment ![]() https://www.reactiongifs.com/r/wfi.gif |
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by adewumiopeyemi(m): 9:40am On Jun 23, 2016 |
hw much u go buy the then.... ![]() Smellymouth: |
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by dannyben5: 9:40am On Jun 23, 2016 |
Smellymouth na wer u be dey last nyt...ur sandoski b dey miss u.. |
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by Smellymouth: 9:42am On Jun 23, 2016 |
adewumiopeyemi:How much you dey sell? ![]() |
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by Nobody: 9:43am On Jun 23, 2016 |
dannyben5:I still dey find smellymouth till now....
|
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by Smellymouth: 9:46am On Jun 23, 2016 |
dannyben5:Baba, I even dey with sandoski last night sef I hope you know it's still mimzy bro? Spread the love my guy.. On Saturday, we shall head to the polls once more.. No shakes ![]() |
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by Smellymouth: 9:47am On Jun 23, 2016 |
MidasTouche01, I see ya bro ![]() |
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by dannyben5: 9:48am On Jun 23, 2016 |
Haba! i tink say u don c am
|
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by dannyben5: 9:52am On Jun 23, 2016 |
Smellymouth:i dey with u no fear
|
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by Nobody: 9:52am On Jun 23, 2016 |
Smellymouth:Moments with you, dat's wen I wish I could stop time... ![]()
|
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by Nobody: 9:55am On Jun 23, 2016 |
dannyben5:No I never see am.... I wan give am love letter ...Abeg help me call smellymouth ![]()
|
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by Smellymouth: 9:58am On Jun 23, 2016 |
SANDOSKI:Why you dey lie say you never see me? ![]() Nor be me and you dey plan for mimzy Victory last nyt? ![]() |
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by dannyben5: 9:59am On Jun 23, 2016 |
SANDOSKI:mak i run go buy card...
|
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by timsonpreye(op): 10:05am On Jun 23, 2016 |
scentmarlc:I No want popularity i believe am known by my friends here and i try pass u if No body else ![]() |
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by dannyben5: 10:06am On Jun 23, 2016 |
Smellymouth:baba so she sabi lie?abeg teach me more...
|
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by Nobody: 10:07am On Jun 23, 2016 |
Smellymouth:Lol ![]() ![]() No be u siddon close to me bt you no wan talk to me ![]() *Chai Na Mimzy name dey vibrate for my head ![]()
|
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by timsonpreye(op): 10:09am On Jun 23, 2016 |
naughtynaughty:tnx sweetheart, m gra8ful ![]() |
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by MidasTouche01(m): 10:10am On Jun 23, 2016 |
adewumiopeyemi:U think so? Then u already lost the battle before the war even begin... The gravest danger is to underestimate an opponent ![]() |
| Re: About Mr Nl, Pls Come In.... by Nobody: 10:10am On Jun 23, 2016 |
dannyben5:Abeg buy MTN because my Oga smellymouth na Everywhere you go {No be talk am ooo, na person tell me}
|
Come Here And Speak Your Mind About MR JUDE EFCC • Irregularities Noticed So Far About MR Nairaland Contest • Blackanus's Honest Opinion About Mr Nl 2016 Contestants • 2 • 3 • 4
How To Make Love To A Real African Woman With pics • Finding Wife Is Hard. (photo) • Ladies: Top 7 S3x Positions That Puts You In Control (with Pictures)







