I Just Wanna Express Myself - Romance (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I Just Wanna Express Myself (4868 Views)
| Re: I Just Wanna Express Myself by honeygirl17: 9:29am On Sep 02, 2016 |
brightalo1010:He too old to be fighting upandan, I tire for the mumu people wey dey like him post |
| Re: I Just Wanna Express Myself by brightalo1010: 9:35am On Sep 02, 2016 |
honeygirl17:Who tell u say mumu or iberibe comes by age ? na people like him still dey like there own na,mad people no get friends again I tell you the problem is from his village. |
| Re: I Just Wanna Express Myself by honeygirl17: 9:39am On Sep 02, 2016 |
brightalo1010:Him go soon come for your head. Him never for once bash me. Asslickers na him dey like him post |
| Re: I Just Wanna Express Myself by EMPERORLEEE(m): 10:02am On Sep 02, 2016 |
honeygirl17:Ur main dey Kuje ni! ![]() |
| Re: I Just Wanna Express Myself by honeygirl17: 10:04am On Sep 02, 2016 |
EMPERORLEEE:Yes till DEC 20th |
| Re: I Just Wanna Express Myself by EMPERORLEEE(m): 10:07am On Sep 02, 2016 |
honeygirl17:Lol kuku deactivate am na ![]() brightalo1010:Bright u sef dey Kuje too? ![]() |
| Re: I Just Wanna Express Myself by honeygirl17: 10:08am On Sep 02, 2016 |
EMPERORLEEE:Why I go deactivate? |
| Re: I Just Wanna Express Myself by brightalo1010: 10:09am On Sep 02, 2016 |
honeygirl17:Me ? He dey avoid me like ebola since the last time we clashed ,I have mentioned him several times but he never mind me,ayam also using this medium to seek for his attention.abeg if you see him try and invite him to me let's continue with our bashing . ayam alobright17 and aloobright17 those monikers are in jail now.so ayam using this one to roll for now. the other person I needed his attention is nairalandefcc1 or any other person that can join them. |
| Re: I Just Wanna Express Myself by honeygirl17: 10:13am On Sep 02, 2016*. Modified: 10:28am On Sep 02, 2016 |
brightalo1010:Haaaaa...mogbe!! So na alo the troublemaker dey quote me since ![]() |
| Re: I Just Wanna Express Myself by brightalo1010: 10:18am On Sep 02, 2016 |
EMPERORLEEE:My G, I am like a soldier in the war front,careless bullets will always roll.So to me banning is inevitable How ur day dey roll bruh? |
| Re: I Just Wanna Express Myself by brightalo1010: 10:24am On Sep 02, 2016 |
honeygirl17:Who could this 17 honey girls be EMPERORLEEE any idea before I open fire on our own ![]() |
| Re: I Just Wanna Express Myself by Maxi112: 10:26am On Sep 02, 2016 |
brightalo1010:modify your other Nick out of that post, you might get 10years ban if he sees it He's the one behind all the ban we have been getting, but this time, I have plans for him A well prepared jellof rice is waiting for him, dont forget to modify ask oyin to do same |
| Re: I Just Wanna Express Myself by honeygirl17: 10:27am On Sep 02, 2016 |
brightalo1010:open fire make I see you. ![]() |
| Re: I Just Wanna Express Myself by EMPERORLEEE(m): 10:33am On Sep 02, 2016 |
brightalo1010:Lool cool... My day be moving kinda slow buh steady jaare. |
| Re: I Just Wanna Express Myself by EMPERORLEEE(m): 10:33am On Sep 02, 2016 |
brightalo1010:She a friend not a foe ... |
| Re: I Just Wanna Express Myself by brightalo1010: 10:34am On Sep 02, 2016 |
honeygirl17:I can't open fire when I don't know u na Now I understand...So what happened ![]() |
| Re: I Just Wanna Express Myself by EMPERORLEEE(m): 10:34am On Sep 02, 2016 |
| Re: I Just Wanna Express Myself by honeygirl17: 10:36am On Sep 02, 2016 |
EMPERORLEEE:my blood dey hot ![]() |
| Re: I Just Wanna Express Myself by honeygirl17: 10:37am On Sep 02, 2016 |
brightalo1010:Its Hitler that sent me to prison on that his thread. |
| Re: I Just Wanna Express Myself by EMPERORLEEE(m): 10:37am On Sep 02, 2016 |
honeygirl17:Hahahahaha Stubborn. |
| Re: I Just Wanna Express Myself by brightalo1010: 10:38am On Sep 02, 2016 |
Maxi112:Top of the morning bruh...Thanks for the info.honestly make them do there worst 10yrs small for me sef ![]() |
| Re: I Just Wanna Express Myself by firstking01(m): 10:39am On Sep 02, 2016 |
Mtcheerws....medicine after death. |
| Re: I Just Wanna Express Myself by Maxi112: 10:44am On Sep 02, 2016 |
brightalo1010:morn bro! Na you pikin won use am? Banning us isn't the right way to handle this, the more you ban the more we advance. As for that dickhead, I rest my case |
| Re: I Just Wanna Express Myself by brightalo1010: 10:51am On Sep 02, 2016 |
honeygirl17:You go fight again? |
| Re: I Just Wanna Express Myself by brightalo1010: 10:52am On Sep 02, 2016 |
Maxi112: Is part of the inheritance from there Dad na ![]() |
| Re: I Just Wanna Express Myself by honeygirl17: 10:59am On Sep 02, 2016 |
brightalo1010:No, na for that trap wey him call love thread him ban me |
| Re: I Just Wanna Express Myself by Maxi112: 10:59am On Sep 02, 2016 |
brightalo1010:hahahahah Make we avoid ban today Have a nice day ![]() |
| Re: I Just Wanna Express Myself by brightalo1010: 11:05am On Sep 02, 2016 |
honeygirl17:So sorry dear.me I dey woke up everyday dey hope say one of my monikers go dey cool hin head for kuje ..hope you're good today ? As a honeygirl,do you have some honey I wan use am cook indomie since I dey house today. |
| Re: I Just Wanna Express Myself by honeygirl17: 11:09am On Sep 02, 2016 |
brightalo1010:Lol, come and that carrot |
| Re: I Just Wanna Express Myself by brightalo1010: 11:24am On Sep 02, 2016 |
honeygirl17:Make me happy small for ones na, give me honey make I take cook indomie wey dey fire since morning na beg I dey beg ![]() |
| Re: I Just Wanna Express Myself by stonekc(m): 7:10am On Oct 16, 2016 |
express ur toto also MissHatey: |
| Re: I Just Wanna Express Myself by Nobody: 9:17am On Oct 16, 2016 |
stonekc:[size=3pt]k[/size] |
Help: I Have A Crush In A Lady In My New Church, How Do Express Myself? • I Express Myself Better In Writing Than In Speaking. • Just Wanna Say, I Am Sorry. • 2 • 3 • 4
Why Are So Many Young Ladies Running Mad Lately? • Pic Story: Types Of Modern Girls • Should I Allow Her Stay In My House Or Say No
I tell you the problem is from his village.



...
.