Am Not Angry - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Am Not Angry (2427 Views)
| Re: Am Not Angry by softMarket(m): 12:22am On Nov 27, 2016 |
[quote author=KissChrix post=51406460][/quote]
|
| Re: Am Not Angry by VickyRotex(f): 12:33am On Nov 27, 2016 |
| Re: Am Not Angry by Nobody: 12:34am On Nov 27, 2016 |
softMarket:Hahahahaha you're just one funny clown. Lol |
| Re: Am Not Angry by Nobody: 12:34am On Nov 27, 2016 |
So I am just putting it out there Why are you furious? |
| Re: Am Not Angry by Nobody: 12:35am On Nov 27, 2016 |
VickyRotex:I lost my French power to this recession. I only speak pidgin now ![]() |
| Re: Am Not Angry by VickyRotex(f): 12:41am On Nov 27, 2016 |
STFUareyouGod:hahahaha I mean sey: My Friend, thank you o, I wish you the same. How you dey? |
| Re: Am Not Angry by Nobody: 12:42am On Nov 27, 2016 |
VickyRotex:I dey kampe o. Bubu yaf almost kee me for myself away |
| Re: Am Not Angry by VickyRotex(f): 12:48am On Nov 27, 2016 |
STFUareyouGod:lol. Bubu no reach ya side na. ![]() Na we suppose dey complain. |
| Re: Am Not Angry by Nobody: 12:53am On Nov 27, 2016 |
VickyRotex:see you o. E reach pass sef. Na home and away o. He said we're all corrupt. So people running away from us We wanted change, no we have it. Sadly, he gon' be there till 2023 |
| Re: Am Not Angry by VickyRotex(f): 12:57am On Nov 27, 2016 |
STFUareyouGod:E no reach wetin Home dey experience. ![]() Awwwwnnn! 7 year tan yan yan. No worry, it can only get better. ![]() |
| Re: Am Not Angry by adewumiopeyemi(m): 1:00am On Nov 27, 2016 |
baba me too na low key tin ko easy ....u no see say i dey observe sinvce... ![]() STFUareyouGod: |
| Re: Am Not Angry by Nobody: 1:01am On Nov 27, 2016 |
VickyRotex:No go forget o, you follow sign change o. Remember? So he must stay till 2023. If third term sef possible, we go give am Na so. Nipa ife olugbala, kolesikan |
| Re: Am Not Angry by Nobody: 1:03am On Nov 27, 2016 |
adewumiopeyemi:I'll need a 3D glasses to notice you've been observing. Lol. I honestly didn't notice But all join, make we follow dey fence dey observe na ![]() |
| Re: Am Not Angry by VickyRotex(f): 1:06am On Nov 27, 2016 |
STFUareyouGod: I no vote for am na. Remember that time, I talk sey I go respect and support any government wey enter as na my duty be that as a Citizen and according to the Scripture, na the right thing to do. As the recession dey vex me, I still gats support the government. Amin! Oju rere re ki pada, Ki yo si nkan. ![]() |
| Re: Am Not Angry by Nobody: 1:11am On Nov 27, 2016 |
VickyRotex:ilu ti yi orin ti chanji oooo •••in Ayefel's voice••• well well well, no comment. Make God help bring back the good Nigeria Good to know you're still around and doing well tho I'm sure you had great bargains with the BlackFriday thing ![]() |
| Re: Am Not Angry by VickyRotex(f): 1:16am On Nov 27, 2016 |
STFUareyouGod: But you know I'm not lying na. I no vote for Bubu.Amin Jesu! Olorun ayi Igba pada si rere! Yea still around! Thank you. Great bargains kwa? I couldnt even shop for a single thing. Me wey dey write exam when others dey shop. The good side: Atleast e save me money. ![]() |
| Re: Am Not Angry by Nobody: 1:27am On Nov 27, 2016 |
VickyRotex:Hahahaha. Seems we in the shiit together. I've never had anything to do with BFriday. I've only watched in TV, read in papers and heard from friends. I've never been chanced to go shopping that particular day. Lol But then, I'm never bothered cuz things I'll really like to get won't change price. So either ways, it'll be a lose lose for me |
| Re: Am Not Angry by CAPSLOCKED: 1:29am On Nov 27, 2016 |
Papikush: |
| Re: Am Not Angry by VickyRotex(f): 1:35am On Nov 27, 2016 |
STFUareyouGod:Exactly! Even when my friends asked "if I had any particular item I'd love to shop for, if I dint have an exam", I couldnt think of any. Even Boxing Day Sales. The thought of having to go line up at the stores so early, is not encouraging at all. I can only consider Cyber Monday a little bit, but these days it's less secure, and the kind DDOS wey competitors dey take attack each other no be here. ![]() |
| Re: Am Not Angry by adewumiopeyemi(m): 1:37am On Nov 27, 2016 |
abi na .. wrk don kill me for here baba i dey work this night.. my eye just open down as flash light on my system imagne ![]() STFUareyouGod: |
She Gets Angry Unnecessarily. • Angry Lady Beats & Drags Boyfriend Away For Dancing With Another Lady • She Is Angry Cos She Gave Me Brain And My Cum Spilled On Her Iphone(pics) • 2 • 3 • 4
Orobo And Lepa Shandy Which One Is Sweeter In Bed? • What Happened To My yesterday topic? • Is She Unreasonable Or Just Ungrateful?
Merci, vous Aussi!


