₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,698 members, 8,436,948 topics. Date: Wednesday, 01 July 2026 at 06:44 AM

Toggle theme

My Life On Campus (A True Life Story). - Literature (24) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentLiteratureMy Life On Campus (A True Life Story). (623019 Views)

1 2 3 ... 21 22 23 24 25 26 27 ... 73 Reply (Go Down)

Re: My Life On Campus (A True Life Story). by YungTemy(op): 2:07pm On Jan 11, 2017
Khutie and Dapo97 blame it on the trams o lol, I never knew it was a sex enhancer. You know how it feels having sex but you're nt feeling the trips, u are just going and going, like say person be train.
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by Dapo97(m): 2:08pm On Jan 11, 2017
burodah temmy comman update us o..Or u want make i blow spiritual powder in d air?grin
1 Like
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by YungTemy(op): 2:10pm On Jan 11, 2017
Hadampson:
hw u dey nah? i hear sey u no wan date angelinastto anymre.. wetin apen.. i wan make u tel me d truth. who among them do u want 2 date gan gan.. YEWANDEQUEEN OR ANGELINASTTO?
*clears throat*... This answer to this question will be made known publicly by my OGA at the top. Pls bare wit us grin
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by Dapo97(m): 2:12pm On Jan 11, 2017
YungTemy:
Khutie and Dapo97 blame it on the trams o lol, I never knew it was a sex enhancer. You know how it feels having sex but you're nt feeling the trips, u are just going and going, like say person be train.
...Supernatural flexing!Trams..Trams..Trams uhmmm #noted()
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by YungTemy(op): 2:16pm On Jan 11, 2017
Dapo97:
...Supernatural flexing!Trams..Trams..Trams uhmmm #noted()
nooo. Trams is bad o. grin
1 Like
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by YungTemy(op): 2:17pm On Jan 11, 2017
DTOBS:
Angel don suffer for Yungtemmy hand oooo grin grin
dtobs just dey play mind games with Angelinastto, I just pray she doesn't fall victim.
1 Like
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by YungTemy(op): 2:22pm On Jan 11, 2017
Yewandequeen:
Lailai

I cant be no 2 and i dont do second hand products as YungTemy is second hand courtesy ANGELINASTTO, precious, ángel etc cool
choi! I don become second hand product o. Yewandequeen no be so o. shocked
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by Yewandequeen(f): 2:22pm On Jan 11, 2017
YungTemy:
choi! I don become second hand product o. Yewandequeen no be so o. shocked
Yes ure
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by olatex25(m): 3:04pm On Jan 11, 2017
YungTemy, cum update nah...
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by DTOBS(m): 3:57pm On Jan 11, 2017
Yewandequeen:
Lailai

I cant be no 2 and i dont do second hand products as YungTemy is second hand courtesy ANGELINASTTO, precious, ángel etc cool
grin
YungTemmy, hope sis Yewande hasn't make u cry with this ooooo grin.

YungTemy:
choi! I don become second hand product o. Yewandequeen no be so o. shocked
Diary of a playboy named YungTemmy grin
Na die you dey.. ..

YungTemy:
dtobs just dey play mind games with Angelinastto, I just pray she doesn't fall victim.
I'm not MOU nah.. .mind game ke!! !

Na karma dey knock on your door so.
BTW: wetin angel come do you wen u turn urself to hulk Hogan for bed? cheesy cheesy
You wan finish perzon pikin...wicked soul.
Angelinastto, sowie jawe but you enjoy am too nah
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by Hadampson(m): 4:29pm On Jan 11, 2017
YungTemy:
*clears throat*... This answer to this question will be made known publicly by my OGA at the top. Pls bare wit us grin
Lwkmd ogringringringringrin if civil defence corp catch yhu, u go knw sey buhari no be Yaradu'acheesy
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by Hadampson(m): 4:35pm On Jan 11, 2017
olatex25:
YungTemy, cum update nah...
Olatex My guy.. hw u dey? itz bin a while bro...na only yhu waka come, u no bring thompson with yhu abi u leave am 4 tarmac.
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by Hadampson(m): 4:41pm On Jan 11, 2017
Dapo97:
burodah temmy comman update us o..Or u want make i blow spiritual powder in d air?grin
Awon eleyi won bad gan o.. u be bad child o gringrin bcoz yungtemy refuse tew drop updates. ahshocked easy nah. e neva reach dah level.

Yungtemy abeg drop updates b4 dapo97 blow OGUN ABI ENU GONGON..
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by olatex25(m): 4:47pm On Jan 11, 2017
Hadampson:
Olatex My guy.. hw u dey? itz bin a while bro...na only yhu waka come, u no bring thompson with yhu abi u leave am 4 tarmac.
lol... Am fine bro, no b oly me waka cum nah.. U are here wit me... I drop my hat 4 u, ur head is dere..
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by Xpardo(m): 5:14pm On Jan 11, 2017
Hadampson:
Awon eleyi won bad gan o.. u be bad child o gringrin bcoz yungtemy refuse tew drop updates. ahshocked easy nah. e neva reach dah level.

Yungtemy abeg drop updates b4 dapo97 blow OGUN ABI ENU GONGON..
plz make una epp us take God beg him ooo
1 Like
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by Nobody: 5:33pm On Jan 11, 2017
The guy is probably getting ready for school.
1 Like 1 Share

Re: My Life On Campus (A True Life Story). by Angelinastto(f): 8:13pm On Jan 11, 2017
YungTemy:
*clears throat*... This answer to this question will be made known publicly by my OGA at the top. Pls bare wit us grin
lol. See your life
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by Angelinastto(f): 8:15pm On Jan 11, 2017
Yewandequeen:
Lailai

I cant be no 2 and i dont do second hand products as YungTemy is second hand courtesy ANGELINASTTO, precious, ángel etc cool
lol yungtemy is just a buddy
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by Angelinastto(f): 8:16pm On Jan 11, 2017
Hadampson:
Yungtemy u be bad boi o.. c aw u nack angel black nd blue 4 gud 3hrs. i throway salute 4 u o. u be master wen itz come 2 TOTO

Keep d updates coming.. u are doing a gud wrk bro..

wetin i go gv u sef 4 a work weldone.. jez manage diz codeine nd tutolingringrin

Angelinastto where iz yhu nah?

Fiyah Come nd see sumtin o
babe i dey o
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by Angelinastto(f): 8:17pm On Jan 11, 2017
YungTemy:
dtobs just dey play mind games with Angelinastto, I just pray she doesn't fall victim.
lol.... What is your own. Shebi you say you no wan do again
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by Yewandequeen(f): 8:19pm On Jan 11, 2017
Angelinastto:
lol yungtemy is just a buddy
yinmu
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by Dapo97(m): 8:44pm On Jan 11, 2017
Hadampson:
Awon eleyi won bad gan o.. u be bad child o gringrin bcoz yungtemy refuse tew drop updates. ahshocked easy nah. e neva reach dah level.

Yungtemy abeg drop updates b4 dapo97 blow OGUN ABI ENU GONGON..
u bera tell him naw...I go show am wer am frm ogrin ogun por o grin grin
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by Dapo97(m): 8:46pm On Jan 11, 2017
Xpardo:
plz make una epp us take God beg him ooo
he neva reach dah stage na boss
1 Like
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by Hadampson(m): 9:37pm On Jan 11, 2017
Dapo97:
u bera tell him naw...I go show am wer am frm ogrin ogun por o grin grin
ah shocked iyam nor around.. itz beta i leave diz thread b4 dapo97 start incantation..

Spdazzy lets go joor.. i love my lyf o. mi o le wa ku

Yungtemy u beta update na b4 dapo97 do u sumtin.. he iz 4rm SANGO( God Of Thunder) family.
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by Hadampson(m): 9:39pm On Jan 11, 2017
olatex25:
lol... Am fine bro, no b oly me waka cum nah.. U are here wit me... I drop my hat 4 u, ur head is dere..
Abeg o gringrin i be ur boi..
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by Hadampson(m): 9:42pm On Jan 11, 2017
Xpardo:
plz make una epp us take God beg him ooo
Oya yungtemy enuf iz enufhuh cumman update diz story nawhuh or else i wil nack yhu cane 4 yanshsmileycheesy
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by Hadampson(m): 9:49pm On Jan 11, 2017
Angelinastto:
babe i dey o
Where have u been since all diz while.. I've really missed u alot..
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by slimkhan(m): 9:55pm On Jan 11, 2017
Bros Temmy abeg try post sometin nw b4 u turn d story to whatsapp group chat
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by youngfocus(m): 10:04pm On Jan 11, 2017
yungtemmy,yungtemmy,yungtemmy,u tink say I don sleep abi,so u fit dey play,biko cum carry ur pen nd upload here for us to read b4 I unleash d dragon ryte nw,(breathing heavenly)make I take cold water to chill.I dey look at u ooo
1 Like
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by xolocious(m): 10:10pm On Jan 11, 2017
Temy don dey act like Nigeria's NEPA. no be small thing oh!!!
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by Xpardo(m): 12:11am On Jan 12, 2017
youngfocus:
yungtemmy,yungtemmy,yungtemmy,u tink say I don sleep abi,so u fit dey play,biko cum carry ur pen nd upload here for us to read b4 I unleash d dragon ryte nw,(breathing heavenly)make I take cold water to chill.I dey look at u ooo
u see say ur bro don dey beg self.......lol....youngtemmy...youngfocus... I hope say u Ar nt as bad as him o
Re: My Life On Campus (A True Life Story). by DTOBS(m): 8:01am On Jan 12, 2017
Angelinastto:
lol.... What is your own. Shebi you say you no wan do again
Me or him? cry
1 2 3 ... 21 22 23 24 25 26 27 ... 73 Reply

Showers Of Mercy - True Life StoryMay, 2004 (a True Life Story)Chronicles Of Temy (my Life On Campus)234

Red AshesThe Devil Wears OkrikaFalse Pretenses <1ST POSITION, ROMANCE STORY OF THE YEAR AWARD, 2013>