Letter Of Gratitude - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Letter Of Gratitude (4188 Views)
| Re: Letter Of Gratitude by dingbang(op): 10:33am On Feb 10, 2017 |
judefcc:don't be silly... No b ur mate dey dash 100k... U wey get imaginary 15million u no fit share... People sha. |
| Re: Letter Of Gratitude by Nobody: 10:33am On Feb 10, 2017 |
| Re: Letter Of Gratitude by Nobody: 10:35am On Feb 10, 2017 |
Berbierklaus:Lol abi nah u we supposebegdash methat limited |
| Re: Letter Of Gratitude by kullozone(m): 10:41am On Feb 10, 2017 |
Can't you guys take this boring convo somewhere else? Wetin dey worry una ![]() |
| Re: Letter Of Gratitude by Berbierklaus(f): 10:42am On Feb 10, 2017 |
Bumbae1:Lmao ![]() ![]() |
| Re: Letter Of Gratitude by Nobody: 11:35am On Feb 10, 2017 |
Bumbae1:Missed you too like luminouz dey miss garri ![]() It's very cold here too! |
| Re: Letter Of Gratitude by Nobody: 11:35am On Feb 10, 2017 |
FTbomb |
| Re: Letter Of Gratitude by FTbomb(m): 11:41am On Feb 10, 2017 |
| Re: Letter Of Gratitude by SINZ: 11:50am On Feb 10, 2017 |
judefcc:Baba abeg leave matter for Mathias. ![]() |
| Re: Letter Of Gratitude by luminouz(m): 11:50am On Feb 10, 2017 |
Mrtolotolo:Must u use my name when u dey play romeo n Juliet? This guy...I dey suspect u! Na every babe I like u dey like ni? I will organise some hard core rap on top ya head if u no leave my babes alone ooooo! ![]() Mrtolotolo.....shey u no go EPP me too......ur guy needs money.......reply ASAP...... ![]() |
| Re: Letter Of Gratitude by SINZ: 11:51am On Feb 10, 2017 |
Berbierklaus:Nope! Just send me directly via whatsapp with that same number. |
| Re: Letter Of Gratitude by SINZ: 12:04pm On Feb 10, 2017 |
Bumbae1 I don taya to sit down for bank o. Send me the pounds now or I die! ![]() |
| Re: Letter Of Gratitude by Nobody: 12:18pm On Feb 10, 2017 |
| Re: Letter Of Gratitude by Nobody: 12:20pm On Feb 10, 2017 |
luminouz:Hian! Your babes ke ![]() How can my lalaosky be your babe ![]() Luminouz mind yaself o ![]() Oga mmm don chop my money o |
| Re: Letter Of Gratitude by FTbomb(m): 12:29pm On Feb 10, 2017 |
Mrtolotolo:i've been where i've always been. will resume work on monday. how you na? |
| Re: Letter Of Gratitude by Nobody: 12:54pm On Feb 10, 2017 |
FTbomb:I dey o.. |
| Re: Letter Of Gratitude by Berbierklaus(f): 1:43pm On Feb 10, 2017 |
SINZ:Oga I change phone,I mentioned you somewhere,lemme know when you are online |
| Re: Letter Of Gratitude by luminouz(m): 1:44pm On Feb 10, 2017 |
Mrtolotolo:Lalaosky ko....lalasticlala ni.......mrtolotolo warn ursef o! Wetin consign me with mmm wey chop ur moni? Am special joor! Find ur bros something! This one wey people dey dash out money! I want my SHARE! |
| Re: Letter Of Gratitude by SINZ: 1:49pm On Feb 10, 2017 |
Berbierklaus:No p, I'll put a call through to you in my own time then. ![]() |
| Re: Letter Of Gratitude by Berbierklaus(f): 1:54pm On Feb 10, 2017 |
SINZ:Haba,why you dey vex like this na |
| Re: Letter Of Gratitude by Nobody: 1:56pm On Feb 10, 2017 |
luminouz:Where dem dash money? Me sef want my own share o. As you be my brother, you can have all the ladies except vivaciousvivi... Thank you sir.. Brother mi Kunle ![]() |
| Re: Letter Of Gratitude by Nobody: 1:59pm On Feb 10, 2017 |
dingbang: ![]() |
| Re: Letter Of Gratitude by FTbomb(m): 1:59pm On Feb 10, 2017 |
Mrtolotolo:back in the days.. ![]() |
| Re: Letter Of Gratitude by SINZ: 2:06pm On Feb 10, 2017 |
Berbierklaus:Don't worry. |
| Re: Letter Of Gratitude by Nobody: 2:07pm On Feb 10, 2017 |
FTbomb: ![]() |
| Re: Letter Of Gratitude by EasyMind(m): 2:11pm On Feb 10, 2017*. Modified: 10:48am On Mar 23, 2017 |
dingbang:. |
| Re: Letter Of Gratitude by Berbierklaus(f): 2:11pm On Feb 10, 2017 |
SINZ:I just typed it somewhere and took it down again for the second time which kind of wahala is this na,I don't have that your number again na wa o |
| Re: Letter Of Gratitude by SINZ: 2:13pm On Feb 10, 2017 |
Berbierklaus:You expect me to keep refreshing my browser when you know too well that I'm at work right now, abi? I've told you not to worry. |
| Re: Letter Of Gratitude by Berbierklaus(f): 2:16pm On Feb 10, 2017*. Modified: 2:32pm On Feb 10, 2017 |
SINZ:Okay ,sorry refresh your browser once more. e never reach vex na I just hope say na money you wan give me,with these vex and shakara wey you dey do so. |
| Re: Letter Of Gratitude by SINZ: 2:43pm On Feb 10, 2017 |
Berbierklaus:My friend wee you keep kwayet!? ![]() Seen ![]() |
| Re: Letter Of Gratitude by Berbierklaus(f): 3:22pm On Feb 10, 2017 |
SINZ: ![]() |
A Letter Of Apology - Forgive Me • Just A Little Way To Show My Fans Gratitude • Name A Country For Each Letter Of Your Name • 2 • 3 • 4
Dear Teenage Girl... • Why Are You People Sliding Into Depression? • Every Man That Comes My Way Wants Sex – Lady Cries Out
sinz make i disgrace am or make i bone







