"Nobody Wants To Sit Next To Tiffany Trump" At NYFW Show (photos) - Foreign Affairs (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Foreign Affairs › "Nobody Wants To Sit Next To Tiffany Trump" At NYFW Show (photos) (61726 Views)
| Re: "Nobody Wants To Sit Next To Tiffany Trump" At NYFW Show (photos) by tifany89(m): 12:39pm On Feb 17, 2017 |
Davash222:Exactly, why I nor even dey dere self I for sit down close to her. Their loss my gain ![]() |
| Re: "Nobody Wants To Sit Next To Tiffany Trump" At NYFW Show (photos) by Davash222(m): 12:41pm On Feb 17, 2017 |
tifany89:Lols |
| Re: "Nobody Wants To Sit Next To Tiffany Trump" At NYFW Show (photos) by Codes151(m): 1:09pm On Feb 17, 2017 |
Una get luck say I no dey there! Na me for fist sitdon there |
| Re: "Nobody Wants To Sit Next To Tiffany Trump" At NYFW Show (photos) by phelmzzy(m): 1:17pm On Feb 17, 2017 |
Well there you have it anything wey person do if he no see the repercussion na him pikin go chop am; that's y they say;a ma gbon eshe baba wo lara omo Person wey dey form boss today make he jst remember sey na one day he go retire and anoder person go take his place. #mellolayeoun |
| Re: "Nobody Wants To Sit Next To Tiffany Trump" At NYFW Show (photos) by Timbuktuo: 1:43pm On Feb 17, 2017 |
KealDrogo:You know, I have often heard this but, upon further research, have come up empty. Could you be kind as to point me towards sources of Trump's hate speech(es)? Thanks. |
| Re: "Nobody Wants To Sit Next To Tiffany Trump" At NYFW Show (photos) by uvalued(m): 5:13pm On Feb 17, 2017 |
HARDDON:spot on... |
| Re: "Nobody Wants To Sit Next To Tiffany Trump" At NYFW Show (photos) by sfinkzslot(m): 11:21pm On Feb 17, 2017 |
una nor get work, how una take know say na Tiffany Trump, as if una don sabi Zahra Buhari finish bah? ![]() |
Tiffany Trump Dating Michael Boulos (Photos) • Zimbabwean Soldiers Force Policemen To Sit On The Ground After Take Over • Throwback To President Trump At Wrestlemania 23 (video) • 2 • 3 • 4
Gambian's Airport And Ports Filled Up As 1000s People Seek Way To Fly Out (pics • Lady Covers Her Nude Body With Paint To Mark Ghana's 61st Independence • Hijacked South African Minister Chikunga Is The Star Of This Big Bum Meme

