Nairaland Truth Or Dare Thread - Romance (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Nairaland Truth Or Dare Thread (10195 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 Reply (Go Down)
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 5:25pm On Mar 17, 2017 |
Oyind18:ok wetin u wan ask ..na truth tinz i dey do ooo ![]() in between...dat guy wey call me yoruba demon na wetin u wwant make i do am? ![]() |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 5:27pm On Mar 17, 2017 |
lefulefu:You no be Yoruba demon Most of them wey dey claim Yorubademons sef no fit ask a girl out. |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Twaci(f): 5:27pm On Mar 17, 2017 |
Papiikush:I dunno what to base it on biko ![]() You create ![]() |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by dacovajnr: 5:29pm On Mar 17, 2017 |
stephleena:
|
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by stephleena(f): 5:30pm On Mar 17, 2017 |
[quote author=dacovajnr post=54685085][/quote]lol... |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 5:33pm On Mar 17, 2017 |
Oyind18:haba persin go post im pic wearing a flowing agbada then come dey tag imsef yoruba demon, den come dey show swag and u say such a guy no even fit talk to woman?..... .u sure? |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by dacovajnr: 5:33pm On Mar 17, 2017 |
Truth or Dare anyone!!! |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by DeLioncourt(op): 5:37pm On Mar 17, 2017 |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 5:38pm On Mar 17, 2017 |
lefulefu:Yes ![]() |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 5:39pm On Mar 17, 2017*. Modified: 11:28pm On Mar 17, 2017 |
![]() |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 5:40pm On Mar 17, 2017 |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by TrapHedges(m): 5:43pm On Mar 17, 2017 |
Np mr eazi hol up |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Twaci(f): 5:48pm On Mar 17, 2017 |
DeLioncourt:Ever cheated on your girl before? |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by hiambib(m): 5:55pm On Mar 17, 2017 |
Truth |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by DeLioncourt(op): 6:02pm On Mar 17, 2017 |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by zicoraads: 6:36pm On Mar 17, 2017 |
Twaci:I've just been unbanned Clears throat. So I'm certain you've kissed a nairalander before. Tell me the one ![]() |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Twaci(f): 6:42pm On Mar 17, 2017 |
zicoraads:That's not a question ![]() |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by zicoraads: 6:53pm On Mar 17, 2017 |
Twaci:Twaci, you are playing PDP kò ![]() |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Twaci(f): 6:56pm On Mar 17, 2017 |
zicoraads: ![]() |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by zicoraads: 6:57pm On Mar 17, 2017 |
1bkaye...Truth or Dare ![]() |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by zicoraads: 6:58pm On Mar 17, 2017 |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by sinaj(f): 7:07pm On Mar 17, 2017 |
stephleena:u are lucky the guys didn't tease u lol |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by xtiandating: 7:35pm On Mar 17, 2017 |
Meet christian singles looking for christian partners. Check my signature |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 7:40pm On Mar 17, 2017 |
Truth |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 7:45pm On Mar 17, 2017 |
zicoraads:Truth ![]() |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 7:50pm On Mar 17, 2017 |
stephleena:hahahahaha wait na ur g string rope show |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 7:51pm On Mar 17, 2017 |
Twaci:haaaaaaa so u are a lesbian |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 7:56pm On Mar 17, 2017 |
Truth... Sinaj dey here sef? |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by zicoraads: 7:59pm On Mar 17, 2017 |
1bkaye:Erm, what is your deepest, sexual fantasy? ![]() |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by sinaj(f): 8:20pm On Mar 17, 2017 |
Smallville10:m here ![]() |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 8:21pm On Mar 17, 2017 |
zicoraads:Licking gbegiri off a hot guy's chest, you? |
| Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 8:24pm On Mar 17, 2017 |
(NEW)* Truth Or Dare: Only For The Brave (18+) !!! • True Or Dare switching 18+ • Truth Or Dare Party • 2 • 3 • 4
FINAL EPISODE; +18 - Help Me!! My Landlord’s 16year Old Girl Is A Sex Monster • His Penîs Tasted Different Last Night • How Do I Overcome This Crazy Habit?
..na truth tinz i dey do ooo 


