Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,224 members, 7,818,765 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 01:18 AM

Nairaland Truth Or Dare Thread - Romance (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Nairaland Truth Or Dare Thread (8679 Views)

(NEW)* Truth Or Dare: Only For The Brave (18+) !!! / True Or Dare switching 18+ / Truth Or Dare Party (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)

Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 5:25pm On Mar 17, 2017
Oyind18:
E get k-leg
ok wetin u wan ask grin..na truth tinz i dey do ooo cheesy
in between...dat guy wey call me yoruba demon na wetin u wwant make i do am? cheesy
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 5:27pm On Mar 17, 2017
lefulefu:

ok wetin u wan ask grin..na truth tinz i dey do ooo cheesy
in between...dat guy wey call me yoruba demon na wetin u wwant make i do am? cheesy
You no be Yoruba demongrin

Most of them wey dey claim Yorubademons sef no fit ask a girl out.
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Twaci(f): 5:27pm On Mar 17, 2017
Papiikush:

Create a better thread joor...so we wee haff fun sad
I dunno what to base it on bikosad

You create smiley
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by dacovajnr: 5:29pm On Mar 17, 2017
stephleena:

a particular Sunday oo,on a cool evening I decided to take a stroll, from my lodge down to the main road,so I wore this fitted leggings, dey feel my sef..even to greet people hard me,and being a Sunday evening, guys were drinking, in groups, everywhere was just lively..I dey feel myself,them dey look me,I strolled down to the main road,on my way back,I say make I enter one shop,when I was about leaving, the girl said aunty wait oo,is like u have tail In between ur legs,I thought she was joking,I checked, my,never knew my leggings got torn,and the rope from my wicked pants was falling through it..I wan die that day..

Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by stephleena(f): 5:30pm On Mar 17, 2017
[quote author=dacovajnr post=54685085][/quote] lol...
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 5:33pm On Mar 17, 2017
Oyind18:
You no be Yoruba demongrin

Most of them wey dey claim Yorubademons sef no fit ask a girl out.
haba persin go post im pic wearing a flowing agbada then come dey tag imsef yoruba demon, den come dey show swag and u say such a guy no even fit talk to woman?..... grin.u sure?
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by dacovajnr: 5:33pm On Mar 17, 2017
Truth or Dare anyone!!!
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by DeLioncourt: 5:37pm On Mar 17, 2017
Twaci:
Your question's gone. Wait till it's your turn.

T or D
lol

Truth.
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 5:38pm On Mar 17, 2017
lefulefu:

haba persin go post im pic wearing a flowing agbada then come dey tag imsef yoruba demon, den come dey show swag and u say such a guy no even fit talk to woman?..... grin.u sure?
Yes grin

1 Like 1 Share

Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 5:39pm On Mar 17, 2017
grin
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 5:40pm On Mar 17, 2017
Oyind18:
Yes grin
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by TrapHedges(m): 5:43pm On Mar 17, 2017
Np
mr eazi
hol up
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Twaci(f): 5:48pm On Mar 17, 2017
DeLioncourt:
lol

Truth.
Ever cheated on your girl before?
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by hiambib(m): 5:55pm On Mar 17, 2017
Truth
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by DeLioncourt: 6:02pm On Mar 17, 2017
Twaci:
Ever cheated on your girl before?

I'm a serial cheater cry cry cry
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by zicoraads: 6:36pm On Mar 17, 2017
Twaci:
Hehehe.

Okay T.
I've just been unbanned

Clears throat. So I'm certain you've kissed a nairalander before. Tell me the one grin
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Twaci(f): 6:42pm On Mar 17, 2017
zicoraads:

I've just been unbanned

Clears throat. So I'm certain you've kissed a nairalander before. Tell me the one grin
That's not a questionwink
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by zicoraads: 6:53pm On Mar 17, 2017
Twaci:
That's not a questionwink
Twaci, you are playing PDP kò grin
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Twaci(f): 6:56pm On Mar 17, 2017
zicoraads:

Twaci, you are playing PDP kò grin
grin
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by zicoraads: 6:57pm On Mar 17, 2017
1bkaye...Truth or Dare tongue
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by zicoraads: 6:58pm On Mar 17, 2017
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by sinaj(f): 7:07pm On Mar 17, 2017
stephleena:

a particular Sunday oo,on a cool evening I decided to take a stroll, from my lodge down to the main road,so I wore this fitted leggings, dey feel my sef..even to greet people hard me,and being a Sunday evening, guys were drinking, in groups, everywhere was just lively..I dey feel myself,them dey look me,I strolled down to the main road,on my way back,I say make I enter one shop,when I was about leaving, the girl said aunty wait oo,is like u have tail In between ur legs,I thought she was joking,I checked, my,never knew my leggings got torn,and the rope from my wicked pants was falling through it..I wan die that day..
u are lucky the guys didn't tease u lol
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by xtiandating: 7:35pm On Mar 17, 2017
Meet christian singles looking for christian partners. Check my signature
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 7:40pm On Mar 17, 2017
Truth
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 7:45pm On Mar 17, 2017
zicoraads:
1bkaye...Truth or Dare tongue
Truth cheesy
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 7:50pm On Mar 17, 2017
stephleena:
as in ehnnn..
hahahahaha wait na ur g string rope show
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 7:51pm On Mar 17, 2017
Twaci:
Darkest? Hmmmmm

That'd be a threesoome. 2 girls of course smiley.
haaaaaaa so u are a lesbian
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 7:56pm On Mar 17, 2017
Truth...

Sinaj dey here sef?
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by zicoraads: 7:59pm On Mar 17, 2017
1bkaye:
Truth cheesy
Erm, what is your deepest, sexual fantasy? grin
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by sinaj(f): 8:20pm On Mar 17, 2017
Smallville10:
Truth...

Sinaj dey here sef?
m here tongue
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 8:21pm On Mar 17, 2017
zicoraads:

Erm, what is your deepest, sexual fantasy? grin
Licking gbegiri off a hot guy's chest, you?
Re: Nairaland Truth Or Dare Thread by Nobody: 8:24pm On Mar 17, 2017
sinaj:
m here tongue
i know, if u no dey who won dey..

Make i ask u. T or D

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)

How To Pick Up A Hot Guy On Facebook / Which Tribe Would You Want You Hubby/Wifey To Be From And Why? / This Sexual Urge Is Getting Too Much,how Do I Go About It

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.