₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,951 members, 8,514,652 topics. Date: Saturday, 07 November 2026 at 01:43 AM

Toggle theme

How Nigerians Made Borbrisky Very Popular - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › How Nigerians Made Borbrisky Very Popular (2390 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: How Nigerians Made Borbrisky Very Popular by Nobody: 5:57pm On Mar 21, 2017
Jacksparr0w127:
how you see am my Oga?



Abeg me want some popcorn o. And 501
u and chris wan kill me with laugh grin grin grin.wetin be chris beef with bobrisky?.na hustle dat guy dey hustle ooo.if dat bobrisky come blow now na so u go see some guys dey wear their girlfriend pata and bra dey snap upload for instagram dey form gay so as to popular like bobrisky grin .since for naija dem always dey imitate d moving trend wey one persin take hammer.meanwhile take small popcorn grin.

Re: How Nigerians Made Borbrisky Very Popular by Nobody: 6:00pm On Mar 21, 2017
lefulefu:
u and chris wan kill me with laugh grin grin grin.wetin be chris beef with bobrisky?.na hustle dat guy dey hustle ooo. if dat bobrisky come blow now na so u go see some guys dey wear their girlfriend pata and bra dey snap upload for instagram dey form gay so as to popular like bobrisky grin .since for naija dem always dey imitate d moving trend wey one persin take hammer.meanwhile take small popcorn grin.
hahahahaha

Re: How Nigerians Made Borbrisky Very Popular by Nobody: 6:02pm On Mar 21, 2017
lefulefu:
u and chris wan kill me with laugh grin grin grin.wetin be chris beef with bobrisky?.na hustle dat guy dey hustle ooo.if dat bobrisky come blow now na so u go see some guys dey wear their girlfriend pata and bra dey snap upload for instagram dey form gay so as to popular like bobrisky grin .since for naija dem always dey imitate d moving trend wey one persin take hammer.meanwhile take small popcorn grin.
But honestly, that bobrisky is annoying and disgusting tho #nooffence

To think he's now a celebrity makes it worse tbh.
Re: How Nigerians Made Borbrisky Very Popular by Nobody: 6:06pm On Mar 21, 2017
Jacksparr0w127:
But honestly, that bobrisky is annoying and disgusting tho #nooffence

To think he's now a celebrity makes it worse tbh.
he knew ppl will give him attention by being a crossdresser grin grin grin
we gave him the attention
and he became popular grin
all na just publicity stunt and e be like the thing just dey work for am grin
Re: How Nigerians Made Borbrisky Very Popular by Nobody: 6:17pm On Mar 21, 2017
lefulefu:
he knew ppl will give him attention by being a crossdresser grin grin grin
we gave him the attention
and he became popular grin
all na just publicity stunt and e be like the thing just dey work for am grin
e dey work for am well o. Heard he just open him new house few weeks ago. You see, he's cashing in

The thing Be say Nigerian na hypocrite, na those wey dey throw am stone go still low-key patronise him market lol
Re: How Nigerians Made Borbrisky Very Popular by Nobody: 6:18pm On Mar 21, 2017
He's living his life, he shud enjoy, he has never tried to rape me. Mind ur business ppl
Re: How Nigerians Made Borbrisky Very Popular by Nobody: 6:20pm On Mar 21, 2017
Jacksparr0w127:
e dey work for am well o. Heard he just open him new house few weeks ago. You see, he's cashing in

The thing Be say Nigerian na hypocrite, na those wey dey throw am stone go still low-key patronise him market lol
i agree with the hypocrite angle grin grin grin grin grin grin grin.so very true grin grin grin grin
Re: How Nigerians Made Borbrisky Very Popular by Nobody: 6:24pm On Mar 21, 2017
lefulefu:
i agree with the hypocrite angle grin grin grin grin grin grin grin.so very true grin grin grin grin
Na so e be. If not, how that guy take turn celeb overnight even with how much hate people pretend to have towards him
Re: How Nigerians Made Borbrisky Very Popular by Nobody: 6:34pm On Mar 21, 2017
Jacksparr0w127:
Na so e be. If not, how that guy take turn celeb overnight even with how much hate people pretend to have towards him
forget dat thing grin grin grin grin.d guy get better rich customers wey dey patronise am cheesy cheesy cheesy
Re: How Nigerians Made Borbrisky Very Popular by coolestchris(op): 6:42pm On Mar 21, 2017
[quote author=Jacksparr0w127 post=54811020][/quote]

Re: How Nigerians Made Borbrisky Very Popular by Nobody: 6:51pm On Mar 21, 2017
[quote author=coolestchris post=54812297][/quote]

Re: How Nigerians Made Borbrisky Very Popular by coolestchris(op): 6:57pm On Mar 21, 2017
[quote author=Jacksparr0w127 post=54812539][/quote]look at u

Re: How Nigerians Made Borbrisky Very Popular by Nobody: 7:01pm On Mar 21, 2017
coolestchris:
look at u
Bye

Re: How Nigerians Made Borbrisky Very Popular by coolestchris(op): 7:11pm On Mar 21, 2017

Re: How Nigerians Made Borbrisky Very Popular by Nobody: 7:33pm On Mar 21, 2017
Acceptance of Bobrisky (though he's an idiot grin) is just Nigeria becoming more liberal. The younger generation especially. . .we have access to the internet and everything. Some of our favorite actors, sportsmen, etc are gay, bi, or pan. So while religiously, based on our 'culture' people still have that inherent resentment, (which is fast reducing), having a different sexuality is no longer seen as 'evil' and deserving of being 'cast away'.
1 2 Reply

6 Very Popular Nigerian Celebrities That Have Had S*x With Tonto Dikeh (photos). • Happy Birthday To Borbrisky From Coolest Chris • We Don't Want Borbrisky On Nairaland. • 2 • 3 • 4

Cute • ‘am Aware Of It’ - Lady Who Was Put On Sale For #100 By Her Ex-boyfriend Reacts • Girls Want So Much More From You. But Has Nothing To Give