Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,909 members, 7,817,683 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 05:11 PM

Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto (25266 Views)

My Wife Talks To Someone Every Night. I Put A Camera In Her Room And This Was Wh / NIGHT: I Do This A Lot At Night [Picture] / 'Toto Dey Sweet' - Nigeria Police Officers Sing And Gyrate (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by obontami: 9:00pm On Apr 16, 2017
I Dey house around that kind 5pm house just say boring like wetin Nai I say Mai enter bar Mai clear boringness Comot for body Nai I enter bar dey drink big stout and puff captain black. Before I know nai my begin gain length by increasing in size by 3inch extra. Even the girl wey serve us to help by shaking her fat assets as she waka up and down. Nai I reason say I must put prick for toto that night.. ...

9 Likes 2 Shares

Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by obontami: 9:02pm On Apr 16, 2017
Cc oyind17 paulkillerman gamaliel121 babzilla hateu2 Ftboy Funlord

3 Likes 2 Shares

Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by SINZ: 9:02pm On Apr 16, 2017
grin

5 Likes 1 Share

Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by Nobody: 9:04pm On Apr 16, 2017
obontami:
Cc oyind17 paulkillherman gamatliel121 babzuilla hateiu2 Ftiboy Funlokrd
that tetanus is still worrying your brain abi undecided

10 Likes

Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by Nobody: 9:06pm On Apr 16, 2017
obontami:
I Dey house around that kind 5pm house just say boring like wetin Nai I say Mai enter bar Mai clear boringness Comot for body Nai I enter bar dey drink big stout and puff captain black. Before I know nai my begin gain length by increasing in size by 3inch extra. Even the girl wey serve us to help by shaking her fat assets as she waka up and down. Nai I reason say I must put prick for toto that night.. ...
When you go repent or marry? tongue

1 Like

Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by Nobody: 9:06pm On Apr 16, 2017
oluwo1 of obo land

4 Likes

Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by obiorathesubtle: 9:06pm On Apr 16, 2017
Maester Obons.


Thy disciple hailest thee..

6 Likes

Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by divinehand2003(m): 9:07pm On Apr 16, 2017
Na 2 different types of STIs u for carry after plugging your phallus inside those vaginas:
Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by obontami: 9:09pm On Apr 16, 2017
obiorathesubtle:
Maester Obons.


Thy disciple hailest thee..


grin

Bless you bro. To type here be like waec.

Na club I dey so

15 Likes

Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by Nobody: 9:10pm On Apr 16, 2017
We dey hear
Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by BiafranBushBoy: 9:13pm On Apr 16, 2017
Hahahahaha grin grin

1 Like

Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by obiorathesubtle: 9:15pm On Apr 16, 2017
obontami:



grin

Bless you bro. To type here be like waec.

Na club I set so
grin


Carry go baba..


We believe you..

2 Likes 2 Shares

Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by FTBOY: 9:19pm On Apr 16, 2017
i raise my hands for the toto-slaying expert, hon chief obontikititki! (meanwhile, we suppose see again)

waiting for your update. cool

3 Likes

Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by obontami: 9:27pm On Apr 16, 2017
FTBOY:
i raise my hands for the toto-slaying expert, hon chief obontikititki! (meanwhile, we suppose see again)

waiting for your update. cool

Babaly I lay for ground dry hail you like wetin!


Me full ground na. Anytime I dey available nothing do me Bros.


This place dey crowdy I go update anyhow sha... ...
Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by obontami: 10:18pm On Apr 16, 2017
obontami:
I Dey house around that kind 5pm house just say boring like wetin Nai I say Mai enter bar Mai clear boringness Comot for body Nai I enter bar dey drink big stout and puff captain black. Before I know nai my begin gain length by increasing in size by 3inch extra. Even the girl wey serve us to help by shaking her fat assets as she waka up and down. Nai I reason say I must put prick for toto that night.. ...


Na so I remember one blessing hoe for paradise hotel wey I dey bang wella before. I never bang her for some months now cos I get hoes plenty for my hand wella. I say I must bang her today(thats yesterday) omoba as I reach her I see say she dey I say for my mind so okpos sef dey pray. I say God go answer all of us prayer O. I Sha dey whine her say she Don fine pass pass before O. She just dey smile. Omoba, I tell her no time make she open toto for mai put prick. Na from back back I shook prick for this hoe her yansh fat like wetin.she come position well as in Spread her legs wella for the edge of the bed to allow smooth and easy penetration. Omoba I nor lie una as I dey see as my dick dey thrust in ehn. I head just dey swell. Na so my phone begin ring ring onto say I don call my homie Moses make him block me for AB hotel onto drinking spree. My phone dey ring as I dey Bleep. I Sha rush the Bleep release inside condom as my dick dey her toto I carry bike go meet my boy Moses for AB hotel begin drink again.. ...

8 Likes 2 Shares

Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by obontami: 10:20pm On Apr 16, 2017
HateU2:
that tetanus is still worrying your brain abi undecided



oya gbe Oko Mi senu grin

2 Likes

Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by obontami: 10:21pm On Apr 16, 2017
Rayhandrinni:
oluwo1 of obo land



Salute breh.
Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by obontami: 12:18am On Apr 17, 2017
Omoba as I commot there Nai I carry vex enter new life hotel go Fucck precious. This hoe dirt suck my dick like wetin. Omo I feel like say Mai erupt sperm for her mouth, I Sha control my self. Nai I carry prick put for her toto for doggy style without even asking she Liston her self for doggy. I bang bang and bang. Na so she switch to missionary style I Bleep her for style sef wella till she come ride me na that one wan make my head burst sef. I Bleep till I pour sperm. Na so my body come down. I waka go house.

6 Likes 1 Share

Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by Nobody: 12:51am On Apr 17, 2017
Tuale Baba; I salute u breh... The biggest slayer in town...

5 Likes

Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by Stevengerd(m): 6:14am On Apr 17, 2017
All Hail The King. Nobody Badder Dan, Awon Pussy Slayer

3 Likes

Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by obontami: 6:41am On Apr 17, 2017
PaulKillerman:
Tuale Baba; I salute u breh... The biggest slayer in town...


Respect breh!
Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by Nobody: 7:25am On Apr 17, 2017
obontami:




oya gbe Oko Mi senu grin
I don't do small oko undecided undecided
Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by FTBOY: 7:35am On Apr 17, 2017
OMG! grin grin grin grin

obontikititki!
Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by benzene00: 9:04am On Apr 17, 2017
kai

14 Likes

Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by dreamworld: 9:37am On Apr 17, 2017
grin angry
Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by Oluwasaeon(m): 10:09am On Apr 17, 2017
obontami:



Na so I remember one blessing hoe for paradise hotel wey I dey bang wella before. I never bang her for some months now cos I get hoes plenty for my hand wella. I say I must bang her today(thats yesterday) omoba as I reach her I see say she dey I say for my mind so okpos sef dey pray. I say God go answer all of us prayer O. I Sha dey whine her say she Don fine pass pass before O. She just dey smile. Omoba, I tell her no time make she open toto for mai put prick. Na from back back I shook prick for this hoe her yansh fat like wetin.she come position well as in Spread her legs wella for the edge of the bed to allow smooth and easy penetration. Omoba I nor lie una as I dey see as my dick dey thrust in ehn. I head just dey swell. Na so my phone begin ring ring onto say I don call my homie Moses make him block me for AB hotel onto drinking spree. My phone dey ring as I dey Bleep. I Sha rush the Bleep release inside condom as my dick dey her toto I carry bike go meet my boy Moses for AB hotel begin drink again.. ...
grin grin grin
Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by obontami: 10:37am On Apr 17, 2017
HateU2:
I don't do small oko undecided undecided


angry sad angry

Gerrrooout
Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by obontami: 11:27am On Apr 17, 2017
FTBOY:
OMG! grin grin grin grin

obontikititki!


Hahaha! grin grin cheesy
Which language be that?

I see person wey resemble For my area this morning Nai I con dey shout Ftboy! Ftboy!! The guy just dey look me Like 'who be this?' I Con tell am say no be you be Ftboy for nairaland? The guy say no I just pipelow Sha.

Them say na two two God create people na now I just dey believe.

2 Likes

Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by Nobody: 12:43pm On Apr 17, 2017
obontami:



angry sad angry

Gerrrooout
Enlarge it and then we can think of having a business together smiley.
Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by TrumporIdie: 1:23pm On Apr 17, 2017
Is that an achievement? If you like put prick for 5 toto, who you epp?
Re: Last Night I Put Prick For 2 Separate Okpos Toto by obontami: 1:29pm On Apr 17, 2017
HateU2:
Enlarge it and then we can think of having a business together smiley.

1 Like

(1) (2) (Reply)

What Will You Do If You Invite Your Girlfriend And She Comes With 10 Friends? / 1 Of My Best Friend's Constant Veneration On My Mom :( / Runs Babes: An Accepted Phenomenon In Nigeria

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.