I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) (2545 Views)
| I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by TheLastIdiot(op): 3:53pm On Jun 08, 2017 |
I've bin serving my oga for 4 years and 11 months, e remain just one month make i get my freedom and get settled with 7 million naira o, my oga come say i dey eye e girlfriend. E no settle me, he drove me away over false allegator, sorry allegation! Na so i come dey roam the street dey search for job. I dey vex!!! ![]() I've bin smoking marijuana and Dorchester since morning. I come add monkey tail, dogoyaro and omoloku join. Na only brick layer work full dis town sef! ![]() I dey broke sotay my pee pee no dey raise if i see babe with big bum bum I just dey reason, no be to kpuf dis yeye oga so? ![]() Omo, see kpoli and baz, see frustration.I go hang myself o! ![]() |
| Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by LOGDAN(m): 3:59pm On Jun 08, 2017 |
Easyoooo Bro |
| Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by Richdotcom: 4:06pm On Jun 08, 2017 |
Your moniker says it all..... you are truly the last idiot...... |
| Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by TheLastIdiot(op): 4:09pm On Jun 08, 2017 |
.
|
| Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by ojun50(m): 4:31pm On Jun 08, 2017 |
Continue d smoking angels are with u |
| Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by oladipo322(m): 4:45pm On Jun 08, 2017 |
I don't know y people see smoking as a forbidden thing. on my way to get mine |
| Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by Buhardulardapc: 4:51pm On Jun 08, 2017 |
Op kirikiri prison await you. you need to be there to cool off ![]() |
| Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by Nobody: 4:52pm On Jun 08, 2017 |
TheLastIdiot:No money nd fine tiles dey ya house ![]()
|
| Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by HouseOfWine: 5:13pm On Jun 08, 2017 |
Dude first of all do what makes U happy.. But know that doing anything detrimental to your health is not worth any other human being.. Neither is it to U especially If U in pain or stress i can suggest to U a plethora of methods just to keep your mind and body healthy |
| Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by McBrooklyn(m): 5:31pm On Jun 08, 2017 |
![]() |
| Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by TheLastIdiot(op): 5:59pm On Jun 08, 2017 |
See kpoli
|
| Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by TheLastIdiot(op): 6:02pm On Jun 08, 2017 |
Nma27:babe bone dat tin.make I go stay for cave ![]() |
| Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by johnbuck81(m): 6:06pm On Jun 08, 2017 |
TheLastIdiot:u no sabi tap am sef. |
| Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by iykofias(m): 6:18pm On Jun 08, 2017 |
TheLastIdiot:u cnt roll a tab |
| Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by TheLastIdiot(op): 6:23pm On Jun 08, 2017 |
johnbuck81:dem dey give award to tap weed? |
| Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by johnbuck81(m): 6:34pm On Jun 08, 2017 |
TheLastIdiot:go sleep...baby smoker. |
| Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by def111(m): 6:34pm On Jun 08, 2017 |
People dey look to collect your last tin on earth,
|
| Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by skimmy005: 6:46pm On Jun 08, 2017 |
TheLastIdiot:ur own good u still cee moni take buy weed abeg pass me sum cus ma weed dn finish nd I no get moni |
| Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by Garrirevenge(f): 6:53pm On Jun 08, 2017 |
NwaAmaikpe come and see your brother. |
| Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by NwaAmaikpe: 7:40pm On Jun 08, 2017 |
Garrirevenge:Bros look for Black bullet energy drink...add join. Take 7 cans Walahi...you'd be fine |
| Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by Dicedpineapple(f): 7:45pm On Jun 08, 2017 |
Even if we loose u 2day,u wont even leave any meaningful legacy..mtcheeew |
| Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by LMandela(m): 8:17pm On Jun 08, 2017 |
Marijuna And Dorchester? Nigga WTF? Wetin concern us? U can't even mol' a fine joint... And by the way, since u are The Last Idiot, why don't u get high on SNIPER and make the world 'idiotless'? Uhm? Nice idea, abi? Lol! D der d smoke, U better go begin beg ur oga o! |
| Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by WilderPeters: 11:49am On May 14, 2021*. Modified: 4:30pm On Jun 01, 2021 |
Thank for sharing. |
Another 2 Weeks ���� Am Frustrated And I Need Prick ; Busty Ada (photos) • ‘I Am Broke, Not Hungry’ – Girl To Boyfriend After Sending Her N10K • Bbnaija Has Proven That Nigerians Are Sexually Frustrated And Starved • 2 • 3 • 4
Angela Blow Hot: My Guy Must Worship My Pvsssy • This Cannot Be Natural Right??? (pics) • Father Caught His Daughter Flaunting Her Bare Boobs While Posing For A Selfie.
