Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,627 members, 7,816,585 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 01:30 PM

I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) (2352 Views)

Another 2 Weeks ���� Am Frustrated And I Need Prick ; Busty Ada (photos) / ‘I Am Broke, Not Hungry’ – Girl To Boyfriend After Sending Her N10K / Bbnaija Has Proven That Nigerians Are Sexually Frustrated And Starved (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by TheLastIdiot: 3:53pm On Jun 08, 2017
I've bin serving my oga for 4 years and 11 months, e remain just one month make i get my freedom and get settled with 7 million naira o, my oga come say i dey eye e girlfriend. E no settle me, he drove me away over false allegator, sorry allegation! Na so i come dey roam the street dey search for job. I dey vex!!! angryangry I've bin smoking marijuana and Dorchester since morning. I come add monkey tail, dogoyaro and omoloku join. Na only brick layer work full dis town sef! angry
I dey broke sotay my pee pee no dey raise if i see babe with big bum bum

I just dey reason, no be to kpuf dis yeye oga so? angry

Omo, see kpoli and baz, see frustration.I go hang myself o! angry
Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by LOGDAN(m): 3:59pm On Jun 08, 2017
Easyoooo Bro
Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by Richdotcom: 4:06pm On Jun 08, 2017
Your moniker says it all..... you are truly the last idiot......
Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by TheLastIdiot: 4:09pm On Jun 08, 2017
.

Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by ojun50(m): 4:31pm On Jun 08, 2017
Continue d smoking angels are with u

1 Like

Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by oladipo322(m): 4:45pm On Jun 08, 2017
I don't know y people see smoking as a forbidden thing.

on my way to get mine
Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by Buhardulardapc: 4:51pm On Jun 08, 2017
Op kirikiri prison await you. you need to be there to cool off grin grin grin cheesy cheesy cheesy
Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by Nobody: 4:52pm On Jun 08, 2017
TheLastIdiot:
.
No money nd fine tiles dey ya house

Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by HouseOfWine: 5:13pm On Jun 08, 2017
Dude first of all do what makes U happy..

But know that doing anything detrimental to your health is not worth any other human being.. Neither is it to U especially


If U in pain or stress i can suggest to U a plethora of methods just to keep your mind and body healthy
Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by McBrooklyn(m): 5:31pm On Jun 08, 2017
grin
Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by TheLastIdiot: 5:59pm On Jun 08, 2017
See kpoli

3 Likes

Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by TheLastIdiot: 6:02pm On Jun 08, 2017
Nma27:
No money nd fine tiles dey ya house
babe bone dat tin.make I go stay for cave
Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by johnbuck81(m): 6:06pm On Jun 08, 2017
TheLastIdiot:
See kpoli
u no sabi tap am sef.

1 Like

Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by iykofias(m): 6:18pm On Jun 08, 2017
TheLastIdiot:
See kpoli
u cnt roll a tab
Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by TheLastIdiot: 6:23pm On Jun 08, 2017
johnbuck81:
u no sabi tap am sef.
dem dey give award to tap weed?

3 Likes

Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by johnbuck81(m): 6:34pm On Jun 08, 2017
TheLastIdiot:
dem dey give award to tap weed?
go sleep...baby smoker.
Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by def111(m): 6:34pm On Jun 08, 2017
People dey look to collect your last tin on earth,

Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by skimmy005: 6:46pm On Jun 08, 2017
TheLastIdiot:
I've bin serving my oga for 4 years and 11 months, e remain just one month make i get my freedom and get settled with 7 million naira o, my oga come say i dey eye e girlfriend. E no settle me, he drove me away over false allegator, sorry allegation! Na so i come dey roam the street dey search for job. I dey vex!!! angryangry I've bin smoking marijuana and Dorchester since morning. I come add monkey tail, dogoyaro and omoloku join. Na only brick layer work full dis town sef! angry
I dey broke sotay my pee pee no dey raise if i see babe with big bum bum

I just dey reason, no be to kpuf dis yeye oga so? angry

Omo, see kpoli and baz, see frustration.I go hang myself o! angry
ur own good u still cee moni take buy weed abeg pass me sum cus ma weed dn finish nd I no get moni

2 Likes

Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by Garrirevenge(f): 6:53pm On Jun 08, 2017
NwaAmaikpe come and see your brother.
Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by NwaAmaikpe: 7:40pm On Jun 08, 2017
Garrirevenge:
NwaAmaikpe come and see your brother.
Bros look for Black bullet energy drink...add join.


Take 7 cans

Walahi...you'd be fine
Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by Dicedpineapple(f): 7:45pm On Jun 08, 2017
Even if we loose u 2day,u wont even leave any meaningful legacy..mtcheeew
Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by LMandela(m): 8:17pm On Jun 08, 2017
Marijuna And Dorchester? Nigga WTF? Wetin concern us? U can't even mol' a fine joint...

And by the way, since u are The Last Idiot, why don't u get high on SNIPER and make the world 'idiotless'? Uhm? Nice idea, abi? Lol!

D der d smoke, U better go begin beg ur oga o!
Re: I Am Broke, Frustrated And Smoking Weed (pics) by WilderPeters: 11:49am On May 14, 2021
Thank for sharing.

(1) (Reply)

Strange Rainfall In Togo / Beautiful Lady In Tears As Her Man Fakes His Arrest To Propose To Her (photos) / Share Your Experience: I Have A Boyfriend

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.