₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,638 members, 8,446,389 topics. Date: Thursday, 16 July 2026 at 01:31 PM

Toggle theme

And Jesus Wept. (photo) - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceAnd Jesus Wept. (photo) (1275 Views)

1 Reply (Go Down)

And Jesus Wept. (photo) by Stevengerd(op): 12:30pm On Jun 27, 2017
Oh My Gawd!!!

Re: And Jesus Wept. (photo) by dacblogger: 12:33pm On Jun 27, 2017
It'z a lie... shocked

Re: And Jesus Wept. (photo) by ShayGirl(f): 12:41pm On Jun 27, 2017
Jisos!!!! shocked

Na black paint jor . tongue
Re: And Jesus Wept. (photo) by oloriooko(m): 12:42pm On Jun 27, 2017
shocked shocked shocked shocked shocked
Man wey dey dance hard dance, na hin brokos e dey wahala
shocked shocked shocked shocked shocked
No be small thing woman breast see before e begin look down
Blood of Zerubbabel!
Re: And Jesus Wept. (photo) by Bossontop(m): 12:50pm On Jun 27, 2017
Jus see pesin lyf....choi

Re: And Jesus Wept. (photo) by HelenBee(f): 12:52pm On Jun 27, 2017
eww... lipsrsealed so disgusting
Re: And Jesus Wept. (photo) by Nobody: 12:55pm On Jun 27, 2017
grin

E be like...her whitening cream is still downloading grin
Re: And Jesus Wept. (photo) by Victornezzar: 12:58pm On Jun 27, 2017
I don't blv it oo
pesin no fit bleach like dis na
Re: And Jesus Wept. (photo) by Dopeyomi(m): 12:59pm On Jun 27, 2017
ah don't believe this!

Re: And Jesus Wept. (photo) by Nobody: 1:02pm On Jun 27, 2017
HelenBee:
eww... lipsrsealed so disgusting
nice dp smiley
Re: And Jesus Wept. (photo) by Stevengerd(op): 1:15pm On Jun 27, 2017
Victornezzar:
I don't blv it oo
pesin no fit bleach like dis na
Go Isale Eko, Idumota. U Go Knw Say Pipu Deh Bleach Anytin
Re: And Jesus Wept. (photo) by Nobody: 1:17pm On Jun 27, 2017
Stevengerd:
Oh My Gawd!!!
acid victim?
Re: And Jesus Wept. (photo) by Victornezzar: 1:18pm On Jun 27, 2017
Stevengerd:
Go Isale Eko, Idumota. U Go Knw Say Pipu Deh Bleach Anytin
baba na festac I dey oo
dem plenty sha but e neva reach dis level
Re: And Jesus Wept. (photo) by Stevengerd(op): 1:30pm On Jun 27, 2017
Victornezzar:
baba na festac I dey oo
dem plenty sha but e neva reach dis level
Try Go Idumoto, Isale Eko, Iyanu Ipaja. Go Give Ur Eyes Food
Re: And Jesus Wept. (photo) by Stevengerd(op): 1:31pm On Jun 27, 2017
lefulefu:
acid victim?
bleaching cream
Re: And Jesus Wept. (photo) by Victornezzar: 1:32pm On Jun 27, 2017
Stevengerd:
Try Go Idumoto, Isale Eko, Iyanu Ipaja. Go Give Ur Eyes Food
lmao......wetin u go con talk about most festal galz
Re: And Jesus Wept. (photo) by Stevengerd(op): 1:38pm On Jun 27, 2017
Victornezzar:
lmao......wetin u go con talk about most festal galz
Festac Gals Dem Deh On Dier Own. Those Gals Ehn...
Re: And Jesus Wept. (photo) by Victornezzar: 1:39pm On Jun 27, 2017
Stevengerd:
Festac Gals Dem Deh On Dier Own. Those Gals Ehn...
lolzz....bros ur blood con dey hot oo
Re: And Jesus Wept. (photo) by Blackfire(m): 1:41pm On Jun 27, 2017
Faints.






Wakes up again.






Faints.
Re: And Jesus Wept. (photo) by Nobody: 1:43pm On Jun 27, 2017
this is wonderfulbility cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: And Jesus Wept. (photo) by Stevengerd(op): 1:51pm On Jun 27, 2017
Victornezzar:
lolzz....bros ur blood con dey hot oo
Ah Get Most Of Dem 4 Lasu
1 Reply

So Much Pretence... I Wept BloodIt's Finish,, And Jesus Wept:Nkechi Wept For Me, When They Locked Me Up In The Prison234

How Do You Regard Or Conclude That Someone Is Unattractive?What Is Wrong With This Maternity Shoot That Has People TalkingAm I The Most Attractive Person On Nairaland??? Pictures