What Do Guys Use Vaseline To Do? - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › What Do Guys Use Vaseline To Do? (9376 Views)
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 10:11am On Aug 07, 2017 |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Martin0(m): 10:12am On Aug 07, 2017 |
sekxy:I jus tire for this my guy oooo ![]()
Na una dey make dem like vaselin |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 10:12am On Aug 07, 2017 |
sekxy:is you tha tok it na |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 10:13am On Aug 07, 2017 |
lefulefu:lolz..martin0, ,lefulefu don castigate you..na true? |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 10:13am On Aug 07, 2017 |
Martin0:oya come and chop breakfast ![]()
|
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 10:15am On Aug 07, 2017 |
Martin0:hahahahaha.. |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 10:16am On Aug 07, 2017 |
lefulefu:she say make i ask u. |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Martin0(m): 10:35am On Aug 07, 2017 |
sekxy:Well sha,later we go launch the dinner own |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Martin0(m): 10:36am On Aug 07, 2017 |
lefulefu:Na I don't want bread&beans Gimme indomie |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Martin0(m): 10:39am On Aug 07, 2017 |
sekxy:Hahahah he know say na indomie I dey like,weitin I wan use bread&beans do... Eh eh dat reminds me,I tell say na ur type I dey like dem say I dey pretend,please tell dem how I value u more than silicon oooo ![]() Lefulefu u don see sekxy b4 she better pass those unhealthy loaded truck wey una dey carry ooo |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 10:44am On Aug 07, 2017 |
Martin0:yea i don see her ![]() u dey like slim girls as i can see ![]() yea she"s preety and she come even yellow ![]() martin martin i dey gbadu ur taste oo ![]()
|
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 10:55am On Aug 07, 2017 |
Martin0:
|
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Martin0(m): 12:35pm On Aug 07, 2017 |
[quote author=ChieduJoshua081 post=59230818][/quote]Jesus aaaaa na wa oo bros wait ooo na ur abolo be that ![]()
This one wey u dey fight me I nor understand ooo![]() |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Martin0(m): 12:37pm On Aug 07, 2017 |
lefulefu:Those are natural creatures from God not man-made |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 12:56pm On Aug 07, 2017 |
Martin0:na because of watin u talk na. |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Martin0(m): 1:16pm On Aug 07, 2017 |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 3:18pm On Aug 07, 2017 |
Martin0:ehe na. How u go say na sekxy gallant pass the babes wey oga lalastica and seun and lefulefu dy cari? |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Martin0(m): 3:30pm On Aug 07, 2017 |
ChieduJoshua081:Hahahahah na wa ooo but those kind girls na silicon ooo ![]() ![]() ![]() |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 3:43pm On Aug 07, 2017 |
Martin0:yeah na em make us like am |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Martin0(m): 4:10pm On Aug 07, 2017 |
ChieduJoshua081:ehehe make una dey like better things nau.. Why person go open eye the like arranged yansh this too much ooo Una dey forbid natural... |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 4:55pm On Aug 07, 2017 |
[quote author=ChieduJoshua081 post=59230818][/quote]werey!
|
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 4:57pm On Aug 07, 2017 |
Martin0:so u telling no be baba God create dis azz? ![]()
|
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by ikemesit4477: 5:01pm On Aug 07, 2017 |
ChieduJoshua081:as if you never knew before! |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by dacovajnr: 5:04pm On Aug 07, 2017 |
For me it makes the "snail" shine for easier munching & Digestion, especially the ones that dries up easily ![]()
|
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by slimthugchimee2(m): 5:05pm On Aug 07, 2017 |
Durentt:You should know better, you have used it a lot, even in another body ![]() |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Martin0(m): 5:06pm On Aug 07, 2017 |
lefulefu:Na wa for u ooo these are real I mean the silicon type like urz desired type |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 5:08pm On Aug 07, 2017 |
Martin0:na real ukwu i tell u ![]() no silicon here ![]() |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Martin0(m): 6:41pm On Aug 07, 2017 |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 9:25am On Aug 08, 2017 |
ikemesit4477:is it me that tel dat i knw? Lol |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 9:40am On Aug 08, 2017 |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by ikemesit4477: 9:52am On Aug 08, 2017 |
| Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 10:21am On Aug 08, 2017 |
ikemesit4477:i only relieve u of ur duty na. because them transfer u go anoda branch to b General manager of vaseline crew 4 Benin. |
Why Do Guys Like Going Down On Women? • Why Do Guys Do This To Ladies (photos) • Boyfriend That Can’t Pay His GF N100k As Salary, Should Go & Use Vaseline”–girl • 2 • 3 • 4
You Dont Have To Bleach To Look Lovely,beautiful Photos Of Dark Curvy Lagos Girl • Premarital Sex Is Not A Crime Nor Sin! • Backstreet Boys Or Westlife




