Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,307 members, 7,819,044 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 10:28 AM

What Do Guys Use Vaseline To Do? - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / What Do Guys Use Vaseline To Do? (7922 Views)

Why Do Guys Like Going Down On Women? / Why Do Guys Do This To Ladies (photos) / Boyfriend That Can’t Pay His GF N100k As Salary, Should Go & Use Vaseline”–girl (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 10:11am On Aug 07, 2017
sekxy:

lol...lefulefu where art thou!!
if i bring d breakfast for Martin u go see am dey run grin grin
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Martin0(m): 10:12am On Aug 07, 2017
sekxy:
lol...lefulefu where art thou!!
I jus tire for this my guy oooogringrin Na una dey make dem like vaselin
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 10:12am On Aug 07, 2017
sekxy:
Lol ask lefulefu
is you tha tok it na
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 10:13am On Aug 07, 2017
lefulefu:

if i bring d breakfast for Martin u go see am dey run grin grin
lolz..martin0, ,lefulefu don castigate you..na true?
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 10:13am On Aug 07, 2017
Martin0:


Hahahah lefulefu make dinner join na
oya come and chop breakfast grin

Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 10:15am On Aug 07, 2017
Martin0:
I jus tire for this my guy oooogringrin Na una dey make dem like vaselin
hahahahaha..
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 10:16am On Aug 07, 2017
lefulefu:

grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
she say make i ask u.
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Martin0(m): 10:35am On Aug 07, 2017
sekxy:
hahahahaha..
Well sha,later we go launch the dinner own

1 Like

Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Martin0(m): 10:36am On Aug 07, 2017
lefulefu:
oya come and chop breakfast grin
Na I don't want bread&beans Gimme indomie
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Martin0(m): 10:39am On Aug 07, 2017
sekxy:

lolz..martin0, ,lefulefu don castigate you..na true?

Hahahah he know say na indomie I dey like,weitin I wan use bread&beans do...
Eh eh dat reminds me,I tell say na ur type I dey like dem say I dey pretend,please tell dem how I value u more than silicon oooogrin

Lefulefu u don see sekxy b4 she better pass those unhealthy loaded truck wey una dey carry ooo
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 10:44am On Aug 07, 2017
Martin0:


Hahahah he know say na indomie I dey like,weitin I wan use bread&beans do...
Eh eh dat reminds me,I tell say na ur type I dey like dem say I dey pretend,please tell dem how I value u more than silicon oooogrin

Lefulefu u don see sekxy b4 she better pass those unhealthy loaded truck wey una dey carry ooo
yea i don see her cheesy
u dey like slim girls as i can see wink
yea she"s preety and she come even yellow cheesy
martin martin i dey gbadu ur taste oo wink wink wink

Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 10:55am On Aug 07, 2017
Martin0:


Hahahah he know say na indomie I dey like,weitin I wan use bread&beans do...
Eh eh dat reminds me,I tell say na ur type I dey like dem say I dey pretend,please tell dem how I value u more than silicon oooogrin

Lefulefu u don see sekxy b4 she better pass those unhealthy loaded truck wey una dey carry ooo

Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Martin0(m): 12:35pm On Aug 07, 2017
[quote author=ChieduJoshua081 post=59230818][/quote]
Jesus aaaaa na wa oo bros wait ooo na ur abolo be thatgringrin This one wey u dey fight me I nor understand ooogrin
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Martin0(m): 12:37pm On Aug 07, 2017
lefulefu:
yea i don see her cheesy u dey like slim girls as i can see wink yea she"s preety and she come even yellow cheesy martin martin i dey gbadu ur taste oo wink wink wink
Those are natural creatures from God not man-made
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 12:56pm On Aug 07, 2017
Martin0:


Jesus aaaaa na wa oo bros wait ooo na ur abolo be thatgringrin
This one wey u dey fight me I nor understand ooogrin
na because of watin u talk na.
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Martin0(m): 1:16pm On Aug 07, 2017
ChieduJoshua081:
na because of watin u talk na.

Oga megrin
I liegrin
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 3:18pm On Aug 07, 2017
Martin0:


Oga megrin
I liegrin
ehe na. How u go say na sekxy gallant pass the babes wey oga lalastica and seun and lefulefu dy cari?
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Martin0(m): 3:30pm On Aug 07, 2017
ChieduJoshua081:
ehe na. How u go say na sekxy gallant pass the babes wey oga lalastica and seun and lefulefu dy cari?

Hahahahah na wa ooo but those kind girls na silicon ooogringringrin
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 3:43pm On Aug 07, 2017
Martin0:


Hahahahah na wa ooo but those kind girls na silicon ooogringringrin
yeah na em make us like am
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Martin0(m): 4:10pm On Aug 07, 2017
ChieduJoshua081:
yeah na em make us like am
ehehe make una dey like better things nau..
Why person go open eye the like arranged yansh this too much ooo
Una dey forbid natural...
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 4:55pm On Aug 07, 2017
[quote author=ChieduJoshua081 post=59230818][/quote]
werey!

Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 4:57pm On Aug 07, 2017
Martin0:


Those are natural creatures from God not man-made
so u telling no be baba God create dis azz? sad

Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by ikemesit4477: 5:01pm On Aug 07, 2017
ChieduJoshua081:
Oh nice of u. And its true that pretenders are the worst. Love ur honesty
as if you never knew before!
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by dacovajnr: 5:04pm On Aug 07, 2017
For me it makes the "snail" shine for easier munching & Digestion, especially the ones that dries up easily grin

Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by slimthugchimee2(m): 5:05pm On Aug 07, 2017
Durentt:
To soothe dry, chapped lips.


You should know better, you have used it a lot, even in another body undecided
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Martin0(m): 5:06pm On Aug 07, 2017
lefulefu:
so u telling no be baba God create dis azz? sad
Na wa for u ooo these are real I mean the silicon type like urz desired type
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 5:08pm On Aug 07, 2017
Martin0:


Na wa for u ooo these are real I mean the silicon type like urz desired type
na real ukwu i tell u cheesy
no silicon here grin
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Martin0(m): 6:41pm On Aug 07, 2017
lefulefu:
na real ukwu i tell u cheesy no silicon here grin
Hahahahahgringringringrin
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 9:25am On Aug 08, 2017
ikemesit4477:
as if you never knew before!
is it me that tel dat i knw? Lol
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 9:40am On Aug 08, 2017
dacovajnr:
For me it makes the "snail" shine for easier munching & Digestion, especially the ones that dries up easily grin
Ashawo tongue
dacovajnr:
For me it makes the "snail" shine for easier munching & Digestion, especially the ones that dries up easily grin
Ashawo
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by ikemesit4477: 9:52am On Aug 08, 2017
ChieduJoshua081:
is it me that tel dat i knw? Lol
i no say you be chairman Vaseline crew! grin grin
Re: What Do Guys Use Vaseline To Do? by Nobody: 10:21am On Aug 08, 2017
ikemesit4477:
i no say you be chairman Vaseline crew! grin grin
i only relieve u of ur duty na. because them transfer u go anoda branch to b General manager of vaseline crew 4 Benin.

(1) (2) (3) (Reply)

Some Peoples Whatsapp Status Will Make You Fear God...(pics) / Can Your Girlfriend Allow You To Do This On The Beach? (photo) / Why E Come B Say Na Fine Fine Girls Full Nairaland

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.