Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,407 members, 7,819,446 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 04:27 PM

See Naija Babes That Cannot Marry A Man That Earns 35k - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / See Naija Babes That Cannot Marry A Man That Earns 35k (1337 Views)

If You Cannot Marry 4wives, I Cannot Marry You - Lady Says (video) / What Taxify Driver Told Me About Unilag Babes That Will Shock You / Don't Have Sex With A Girl You Cannot Marry As Wife (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

See Naija Babes That Cannot Marry A Man That Earns 35k by NewsinPidgin(f): 2:49pm On Sep 12, 2017
Serious gbege and wahala don dey Facebook especially for d Akwa ibom community as people just dey yab demselves, dey throwey harsh words based on say some girls comot come kon talk say dem no fit marry guy wey deg earn ordinary 35k.

One babe for Facebook wey be Abang Maryrose comot kon write say:

"Shey you fit marry guy wey dey collect 35k as salary per month?
As for me ehn, I no fit even date dat kind guy. . . 35k wey no fit even buy my phone.
Ladies, wetin una think o?

Na so anoda babe wey her Facebook name na Peace Mitchie Oluwatuyi follow comot write say;

If you fit marry man wey dey collect 35k per month, God go give you dat one o. Even my Bible talk say God no go give me wetin I no fit handle. I no fit handle 35k salary man, you wey fit handle am, carry go! God go give you iyeh?

See d screenshot for here:

Source: http://newsinpidgin.ng/some-girls-don-talk-say-dem-no-fit-marry-guy-wey-dey-earn-35k/

Re: See Naija Babes That Cannot Marry A Man That Earns 35k by midehi2(f): 2:52pm On Sep 12, 2017
See their faces, I hope they earn more than that

If kids like this are saying such, then men are in trouble grin
Re: See Naija Babes That Cannot Marry A Man That Earns 35k by Nobody: 2:54pm On Sep 12, 2017
BUT I ONLY SEE KIDS OOO.I SEE NO ADULT

1 Like

Re: See Naija Babes That Cannot Marry A Man That Earns 35k by Nobody: 2:56pm On Sep 12, 2017
These ones are the lost ones of this generation. They dont even know the role of a woman in a home. You think say marriage na to get man wey go buy you phone & makeup abi? Continuu

2 Likes

Re: See Naija Babes That Cannot Marry A Man That Earns 35k by Nobody: 3:06pm On Sep 12, 2017
This 35k story again
Re: See Naija Babes That Cannot Marry A Man That Earns 35k by favourmic(m): 3:08pm On Sep 12, 2017
in Nigeria now guys cannot ask girls .."HAVE U EATEN" in Nigeria again...Cos when u do.. What u will hear is.. "Nope... I am broke.. Don't even have food stuff..Right now i borrowed my friends phone to chat with u.. No money to fix my phone ... I used my money to do a business and they duped me I don't know how to get the money back, All my friends that I trust Disappointed me and I don't want to look like I am a beggar but I really need help now.... Anything u can send... Will send my account number to you now... Or I can come for the weekend if u send transport fare"
..My brother she didn't ask what's the problem of your generation...Do you want to kill him, pls direct your problem to GOD..

3 Likes

Re: See Naija Babes That Cannot Marry A Man That Earns 35k by NewsinPidgin(f): 3:21pm On Sep 12, 2017
favourmic:

���
Bros, you dey talk like say you get experience

1 Like

Re: See Naija Babes That Cannot Marry A Man That Earns 35k by NewsinPidgin(f): 3:21pm On Sep 12, 2017
Evaberry:
This 35k story again

E no weak you as e weak me?
Re: See Naija Babes That Cannot Marry A Man That Earns 35k by NewsinPidgin(f): 3:22pm On Sep 12, 2017
beatcoins:
These ones are the lost ones of this generation. They dont even know the role of a woman in a home. You think say marriage na to get man wey go buy you phone & makeup abi? Continuu

Abeg come EPP me preach give dem.
Re: See Naija Babes That Cannot Marry A Man That Earns 35k by NewsinPidgin(f): 3:22pm On Sep 12, 2017
vingeophysicist:
BUT I ONLY SEE KIDS OOO.I SEE NO ADULT

Lol... Check well
Re: See Naija Babes That Cannot Marry A Man That Earns 35k by NewsinPidgin(f): 3:22pm On Sep 12, 2017
midehi2:
See their faces, I hope they earn more than that

If kids like this are saying such, then men are in trouble grin

Lol... I no know o
Re: See Naija Babes That Cannot Marry A Man That Earns 35k by favourmic(m): 3:29pm On Sep 12, 2017
NewsinPidgin:

���
Bros, you dey talk like say you get experience

You know weting i dey talk nah cos laides ehn nah problems
Re: See Naija Babes That Cannot Marry A Man That Earns 35k by NewsinPidgin(f): 3:31pm On Sep 12, 2017
favourmic:

You know weting i dey talk nah cos laides ehn nah problems

Guys sef get dia own for body o
Re: See Naija Babes That Cannot Marry A Man That Earns 35k by sluvy4tune(m): 8:57am On Sep 13, 2017
Even me sef

I no fit marry woman wey dey earn 35k

Truth is that we should always be what we desire

I told a lady sometime ago that I cannot marry a poor lady and she called me a gold digger

Haba Anty is not even Your Own gold am digging oh
Re: See Naija Babes That Cannot Marry A Man That Earns 35k by NewsinPidgin(f): 9:22am On Sep 13, 2017
sluvy4tune:
Even me sef

I no fit marry woman wey dey earn 35k

Truth is that we should always be what we desire

I told a lady sometime ago that I cannot marry a poor lady and she called me a gold digger

Haba Anty is not even Your Own gold am digging oh

Hahahaaahaaahaaaa... Na wetin person want, him dey get sha
Re: See Naija Babes That Cannot Marry A Man That Earns 35k by AkProsper(m): 10:30am On Sep 13, 2017
When time dawn on them, they won't mind marring a jobless man. some of them sef don't earn up to that a month.
.
.
.
.
.
.
.
.
.
check my signature ⬇️⬇️⬇️⬇️⬇️
Re: See Naija Babes That Cannot Marry A Man That Earns 35k by Oyindidi(f): 10:44am On Sep 13, 2017
midehi2:
See their faces, I hope they earn more than that

If kids like this are saying such, then men are in trouble grin
As in real trouble

(1) (Reply)

Why Are some Girls Wicked And Confuse Like This? / Nigerian Babe Passionately Kissing Her Dog (video) / can i date my wife?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.