₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,557 members, 8,446,011 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 10:52 PM

Toggle theme

She Said I Got Sexy Lips - Photos - Romance (3) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceShe Said I Got Sexy Lips - Photos (7506 Views)

1 2 3 4 Reply (Go Down)

Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by luminouz(m): 7:43pm On Oct 10, 2017
lefulefu:
nothing oocheesy.i just dey advice am as an elder brother.guy go upload pix dey smoke igbo...plus all these attention reeking threads wey i dey do.i just say make i talk to am.no malice was involved.i wish am well.
Kikikikikii
Him go vex say u call am younger bro o
I find him humorous sha....I trynot to get too involved....seems he likes d attention..n d bashing too
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 7:44pm On Oct 10, 2017
luminouz:
I no know wetin him do tahrah n makydebbie o...seems they have a personal score to settle with am.....victornezzar my guy...wetin u do dem ladies naaaaa tongue
haha no yawa..if know say dem go all settle in the future.
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Donaldduke2019(m): 7:46pm On Oct 10, 2017
luminouz:
I no know wetin him do tahrah n makydebbie o...seems they have a personal score to settle with am.....victornezzar my guy...wetin u do dem ladies naaaaa tongue
lol Tahrah dah 1....I be insult am....she con deactivate her tgodess account.....since den...She has been calling me nairaland number 1 hypocrite....den for debbie.....I no know wetin I do am oo...dey don call me kpomo lips taya....

Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 7:49pm On Oct 10, 2017
luminouz:
Kikikikikii
Him go vex say u call am younger bro o
I find him humorous sha....I trynot to get too involved....seems he likes d attention..n d bashing too
hahaha cheesy if he wan vex pass vespar na im wahala be dat onecheesy.guy upload picture of im brother wey dey jardon post am herecheesy.ur personal stuff.man dey act like dat?cheesy.anyway me don yarn my owncheesy
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by luminouz(m): 7:49pm On Oct 10, 2017
Donaldduke2019:
lol Tahrah dah 1....I be insult am....she con deactivate her tgodess account.....since den...She has been calling me nairaland number 1 hypocrite....den for debbie.....I no know wetin I do am oo...dey don call me kpomo lips taya....
Lmaoooo
Na d kpomo lips got me laughing like rotfl!
Most times girls dey use wetin dem like for man body to abuse am..... wink
*shush* no tell anyone say na me talk am o
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 7:50pm On Oct 10, 2017
I don't know why people will not allow this guy be...it is not even necessary you open his thread everytime.you already know what you will see when you open...his life,his business
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by luminouz(m): 7:50pm On Oct 10, 2017
lefulefu:
hahaha cheesy if he wan vex pass vespar na im wahala be dat onecheesy.guy upload picture of im brother wey dey jardon post am herecheesy.ur personal stuff.man dey act like dat?cheesy.anyway me don yarn my owncheesy
I feel u bro!!!!
So many other guys too don talk..even abuse am....him no gree change.....so na to leave am oooo grin
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by RedDistrict: 7:51pm On Oct 10, 2017
Baba u go well jare. hehe
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 7:53pm On Oct 10, 2017
luminouz:
Lmaoooo
Na d kpomo lips got me laughing like rotfl!
Most times girls dey use wetin dem like for man body to abuse am..... wink
*shush* no tell anyone say na me talk am o
oil dey ur headcheesy.na wetin babes dey like pass for man body na im dey dey take yab amcheesy.Victornezzar rest assured say dose babes dey trip for ur lips.
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Donaldduke2019(m): 7:54pm On Oct 10, 2017
luminouz:
Lmaoooo Na d kpomo lips got me laughing like rotfl! Most times girls dey use wetin dem like for man body to abuse am..... wink *shush* no tell anyone say na me talk am o
lol but e funny sha....ow our ministry dey go....any new convert
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 7:55pm On Oct 10, 2017
luminouz:
I feel u bro!!!!
So many other guys too don talk..even abuse am....him no gree change.....so na to leave am oooo grin
dis one no be abuse matter.abuse no dey change anybodycheesy.to solve this one na guy to guy conference we go docheesy.
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Donaldduke2019(m): 7:55pm On Oct 10, 2017
lefulefu:
oil dey ur headcheesy.na wetin babes dey like pass for man body na im dey dey take yab amcheesy.Victornezzar rest assured say dose babes dey trip for ur lips.
lolzzzzzz.....na u talk am oo....I no talk anything.....Make dem no face me dis nyt.....dose galz no dey smile now.....
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 7:58pm On Oct 10, 2017
Donaldduke2019:
lolzzzzzz.....na u talk am oo....I no talk anything.....Make dem no face me dis nyt.....dose galz no dey smile now.....
forget mattercheesy.dem dey trip for u.
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by luminouz(m): 8:00pm On Oct 10, 2017
Donaldduke2019:
lol but e funny sha....ow our ministry dey go....any new convert
Lol
Which ministry o tongue
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by luminouz(m): 8:00pm On Oct 10, 2017
lefulefu:
dis one no be abuse matter.abuse no dey change anybodycheesy.to solve this one na guy to guy conference we go docheesy.
I concur!!!!
grin grin
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Donaldduke2019(m): 8:04pm On Oct 10, 2017
lefulefu:
forget mattercheesy.dem dey trip for u.
hahahahaha......Make we no spoil emoney boy thread
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Donaldduke2019(m): 8:05pm On Oct 10, 2017
luminouz:
Lol Which ministry o tongue
dah sammurai thread
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 8:07pm On Oct 10, 2017
Donaldduke2019:
hahahahaha......Make we no spoil emoney boy thread
wetin u dey yarncheesy.na dis type of thread dem suppose dey derail nacheesy
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by youcanmakeit: 8:18pm On Oct 10, 2017
People can be funny. You don't like his thread, yet you open it..Why can't you just ignore it.

Op, d truth is, all these guyz criticizing you are all your fans whether they admit or not.. Your post/ thread always catches their attention.
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by LifeofAirforce(op): 8:52pm On Oct 10, 2017
grin grin cheesy

God knows I wish never to have anything to do with a primary school teacher like you
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 9:09pm On Oct 10, 2017
Mad people all over Nairaland.
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by galadima77(m): 9:22pm On Oct 10, 2017
I'm a guy and wouldn't know.....
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Donaldduke2019(m): 9:25pm On Oct 10, 2017
lefulefu:
wetin u dey yarncheesy.na dis type of thread dem suppose dey derail nacheesy
Hahahahaha....na sunshine dey derail thread pass

Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Oyindidi(f): 9:28pm On Oct 10, 2017
LifeofAirforce:
grin grin cheesy

God knows I wish never to have anything to do with a primary school teacher like you
Go and sleep my friend!
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by nelson7777: 9:29pm On Oct 10, 2017
4 a guy. u lips aint bad..
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 9:31pm On Oct 10, 2017
Donaldduke2019:
Hahahahaha....na sunshine dey derail thread pass
watin sunshine do una now embarassed
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 9:46pm On Oct 10, 2017
[/quote][quote author=IAMSASHY post=61294370]undecided how much wl it cost u 2 stop ejaculating ur stupidity on NL huh
it wont cost him anytging cos he hasnt the brain to calculate the cost
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Nobody: 10:06pm On Oct 10, 2017
LifeofAirforce:
I get compliments from girls sometimes and I don't feel comfortable with that ...
You are a fuccking narcist. Its always about you.
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by mikool007(m): 10:06pm On Oct 10, 2017
LifeofAirforce:
Only "Human Beings" are allowed to comment on this thread.
you've broken the rule already
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by chukzyfcbb: 10:23pm On Oct 10, 2017
abeg comot that your big head, make I see that boobi wey dey TV.
Re: She Said I Got Sexy Lips - Photos by Stevengerd(m): 10:24pm On Oct 10, 2017
grad2012:
Sorry nothing sexy about your lips to me. But you know different people with different taste.
Who is this one?
1 2 3 4 Reply

Women Love My Lips - PhotosMarried Woman Kissing Her Secret Lover Gets Stuck To His Lips(photos And Video)Mother’s Day: Colombian Musician Under Fire For Kissing Mum On The Lips (Photos)234

My Girlfriend Masturbates After We Have Sex. Why?See What This 22 Year Old Posted Online That's Causing Uproar6 Causes Of Sagging Breasts