₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,959 members, 8,428,820 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 02:52 AM

Toggle theme

What do you do to survive in a hard environment? - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceWhat do you do to survive in a hard environment? (574 Views)

1 Reply (Go Down)

What do you do to survive in a hard environment? by papochi(op):
Naija don hard aswear.

Poor man no see life come.

I don think am think am, try different business ,yet money no dey.

Now I don conclude say na Yahoo yahoo I go do, I no fit suffer all through my life.

I want jump for lagoon before but I dey look am say na mumu decision.

I don try Igbo but if money no dey , you go dey like tout. Better people wey dey use drug na rich people.

Abi I no reason am well?
Re: What do you do to survive in a hard environment? by greatnaija01: 10:15pm On Nov 22, 2017
you have to be kidding... death n afterlife is very unsure what u will see over there.

GET TO A CHARITY ORGANISTION OR A CHURCH OR A PHILANTHROPIST TO HELP U

papochi:
Naija don hard aswear.

Poor man no see life come.

I don think am think am, try different business ,yet money no dey.

Now I don conclude say na Yahoo yahoo I go do, I no fit suffer all through my life.

I want jump for lagoon before but I dey look am say na mumu decision.

I don try Igbo but if money no dey , you go dey like tout. Better people wey dey use drug na rich people.

Abi I no reason am well?
Re: What do you do to survive in a hard environment? by rawpadgin(m): 10:18pm On Nov 22, 2017
greatnaija01:
you have to be kidding... death n afterlife is very unsure what u will see over there.

GET TO A CHARITY ORGANISTION OR A CHURCH OR A PHILANTHROPIST TO HELP U
church? Dem go tell am say na deliverance he need nor be money
Re: What do you do to survive in a hard environment? by Nobody: 10:18pm On Nov 22, 2017
pls don't kill yasef. do yahoo or drug to make money, it must be made. no carry gun Biko nu oooo
Re: What do you do to survive in a hard environment? by Nobody: 10:19pm On Nov 22, 2017
greatnaija01:
you have to be kidding... death n afterlife is very unsure what u will see over there.

GET TO A CHARITY ORGANISTION OR A CHURCH OR A PHILANTHROPIST TO HELP U
afterlife my cöck.
Re: What do you do to survive in a hard environment? by Nobody: 10:21pm On Nov 22, 2017
Whatever choice u make , don't kill ursef. Many people are feeling what you are feeling.
Re: What do you do to survive in a hard environment? by Punctual(m): 10:40pm On Nov 22, 2017
papochi:
Naija don hard aswear.

Poor man no see life come.

I don think am think am, try different business ,yet money no dey.

Now I don conclude say na Yahoo yahoo I go do, I no fit suffer all through my life.

I want jump for lagoon before but I dey look am say na mumu decision.

I don try Igbo but if money no dey , you go dey like tout. Better people wey dey use drug na rich people.

Abi I no reason am well?
this life is neither HARD nor EASY it all depends on how your view about life his.But with this way u talked, its very obvious u are making it hard for yourself....

Nothing good come easy, alot of people out there are facing more than what you are facing presently, but you planning to die or doing illegal business is never the best thing .....

Do something with your life,I am very sure u arent disabled. the fact that you are complete makes you fit, you can Make life easy bro, those making it are not better than you are........

If you don't do something with your life, life will do something with you..

#peace.
1 Reply

How To Survive In Portharcourt: A ThreadSee What Your Rich Uncle Does To Survive In US (photo)How Can I Control My Sexual Urges In School Environment?234

Say Hello To The Latest Nairalander7 Causes Of Breakup In MarriageCity Media Academy