Caption This Photo - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Caption This Photo (1213 Views)
| Caption This Photo by bigcee(op): 3:59am On Dec 22, 2017 |
![]()
|
| Re: Caption This Photo by xreal: 4:12am On Dec 22, 2017 |
They are expressing how aggressively they will squeeze somebody's boobs. |
| Re: Caption This Photo by Khd95(m): 4:26am On Dec 22, 2017 |
First pic The hausa man:after sucking and pressing her brezz whey efritin don set...she come say she no do again Fayose: jesuuuuu funkeeeeeeee bayelsa man: wetin come happen to ur John thomas ![]() Second pic The hausa man again:guys no worry I have plans for her again...I tell her say I don buy iPhone X for her,she dey come today Fayose: yhhhh niggga..the year don almost end..quick quick nack the kpekus and jump am pass Bayelsa man: zero dulling ooo |
| Re: Caption This Photo by tealaw(m): 5:51am On Dec 22, 2017 |
First pic: Bayelsa man: Fayose, u r deceiving ekiti people with stomach infrastrusture. Fayose: ma gba oju é! Oya were ni. Wetin u do for niger delta ppl. If u repeat that thg again u go see. Hausa man: lets not wash our dirty clothes here in public abeg. U knw social media dey watch. Second pic: Bayelsa man: fayose, if u no want make i talk, cut my own share give me. Fayose: oo gbo ni? U dey craze. U see ur mate for here? Hausaman: i don tell una my own, oga at d top no go like una public display. |
| Re: Caption This Photo by Lovetinz(m): 5:56am On Dec 22, 2017 |
hmmm..
|
| Re: Caption This Photo by Synzu(m): 7:39am On Dec 22, 2017 |
The look on Fayose's face is epic! |
| Re: Caption This Photo by ichommy(m): 8:41am On Dec 22, 2017 |
Khd95: ![]()
|
| Re: Caption This Photo by Nobody: 10:13am On Dec 22, 2017 |
hmmm |
Caption This Photo Of A Bride And Groom And Their Squad • Caption This Pic Of A Man Holding His Woman And Laughing Uncontrollably • Caption This Photos Of The Nigerian Army And The Turkish Army • 2 • 3 • 4
Girl Dresses Sassy To Event In South Africa • Guys Come In HERE! • Could She Be Angry Or Has Moved On?

