Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) - Romance (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) (31227 Views)
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 8:52pm On Dec 28, 2017 |
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 8:53pm On Dec 28, 2017 |
Omo Kogi ni mi oooo
|
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 8:53pm On Dec 28, 2017 |
lefulefu:Ehmmmm but that benin dey fear me oooo due to things wey I don hear about that side |
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 8:55pm On Dec 28, 2017 |
Martin0:if u no get Venza ....HIDE UR FACE ![]()
|
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 8:55pm On Dec 28, 2017 |
Randy91:Waiting make you big like that...... |
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 8:56pm On Dec 28, 2017 |
Thegeneralqueen:no worry dem no go kidnap u if na wetin u dey fear ![]() |
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Martin0(m): 8:58pm On Dec 28, 2017 |
lefulefu:Nor worry ah go soon go meet dem slayqueens and co borrow some cash take arrange ma own... Afterall I never be oil mugul like u wey dey even use Venza dey carry puppy ![]() |
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 8:59pm On Dec 28, 2017 |
|
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Martin0(m): 8:59pm On Dec 28, 2017 |
lefulefu:O boy u dey see wetin I dey see so?
This na tactics ooo![]() ![]() Hope say ur head dey dere! |
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Martin0(m): 9:00pm On Dec 28, 2017 |
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 9:02pm On Dec 28, 2017 |
lefulefu:Apart from that one nah true say houses for there nor get fence nah only gates and you go knock the gate before you enter the compand..... ![]() |
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:03pm On Dec 28, 2017 |
Martin0:Ayam reserving all those meat 4mua body 4 Lalas247 and shinarlaura.... na them go use am do Suya ![]()
|
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 9:04pm On Dec 28, 2017 |
Randy91:You don get enough body already so make you stop gym nah |
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Martin0(m): 9:05pm On Dec 28, 2017 |
Randy91:Oh u mean dem Reverse cow girl admirer's ![]() ![]() |
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:07pm On Dec 28, 2017 |
Thegeneralqueen:hpe say u get UKWU.... or else...get lost!!!
|
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:08pm On Dec 28, 2017 |
Martin0:
|
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:08pm On Dec 28, 2017 |
Thegeneralqueen:most houses get gates with fences surrounding them .na for security reasons na.no be so e be lag? |
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 9:08pm On Dec 28, 2017 |
Randy91:I never ready to die so give me chance...... |
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:10pm On Dec 28, 2017 |
Thegeneralqueen:
|
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 9:12pm On Dec 28, 2017 |
lefulefu:Ehmm what about edo airways how their ministry dey be .Martin continue I dey see your handwork
|
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Martin0(m): 9:12pm On Dec 28, 2017 |
[quote author=Randy91 post=63694628][/quote]Hahahah so u dey fear like this ![]() |
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 9:15pm On Dec 28, 2017 |
[quote author=Randy91 post=63694675][/quote]Abeg Oga nor vex I never eat belle full for your type |
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:18pm On Dec 28, 2017 |
So any nyansh u see thats big is fake ba? See jealousy ooo, u better carry your flat nyansh go sidon for one corner Nobodys: |
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by igalabwoy(m): 9:21pm On Dec 28, 2017 |
No doubt,you can say that again and again |
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:25pm On Dec 28, 2017 |
Like i said before, theae are ladies i know personally, there are sweeter ladies out there. If you know any, kindly post their pictures. |
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:30pm On Dec 28, 2017 |
Thegeneralqueen:witches and warlocks ba? well i no be expert for dat field .so i no fit put mouth for dat one ![]() |
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 9:36pm On Dec 28, 2017 |
lefulefu:I go like come there because e don tar wey I see my childhood friend.......ehmmm but I hear say edo guys dey always stubborn..... the kind of you wey dey act cool online dey be fire for real life oooooo |
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:37pm On Dec 28, 2017 |
Dont mind him. Have challenged him to upload picture of his sister. paybak: |
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:44pm On Dec 28, 2017 |
Thegeneralqueen:as i dey here na so i be offline .so dis ur childhood friend is edo?..dats nice.was thinking u no trust edo. |
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:48pm On Dec 28, 2017 |
;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;; Randy91:
|
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by bossrillboss: 10:14pm On Dec 28, 2017 |
lefulefu:..guy were u go hide na...long time sha |
| Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by bossrillboss: 10:15pm On Dec 28, 2017 |
kogi pple wey na so so jazz dem lik.especially dos igbira boiz nd gurls. |
Edo Girls Are Beautiful • Which Month Are Beautiful Ladies And Cute Guys Born In? • "You Are Beautiful": A Man Compliments A Female Soldier And This Happened • 2 • 3 • 4
You Pray For A Good Husband And Sleep With Your EX Before Wedding Day? • FFK: Any Man Who Doesn't Give His Lady At Least N2M For Christmas Is In Trouble • Tired Of Heart Break, Should I Just Forget About Her?
.dont go gra gra on me make i no kaput

