Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,901 members, 7,817,669 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 04:51 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos (48854 Views)
How A Lady With Fake Naira Notes Approached Me At ATM Queue - Man / Lady Loses Her Life Investments To Flood In Nibo, Anambra (Pictures) / 12 Types Of People You Meet On ATM Queue (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Nobody: 1:40pm On Jan 04, 2018 |
Martin0:yes! dem don old small, Aboki kwa? instead ar go sell de place ar don tire for dat una contiri, ar no fit trust any body. ar go see how dis year go if e no go well for una contiri ar go jus sell every ting put ma money for here. |
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Martin0(m): 1:44pm On Jan 04, 2018 |
gypsey: Mehn ur own good ooo! But ur children nor even know u sef! Dat na another problem! Ahdon tell u carry those your nations come naija the earlier the better! Afterall u get empty house wey nobody dey stay,so dem go helep u dey keep am busy! |
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Martin0(m): 1:48pm On Jan 04, 2018 |
gypsey: Na only something wey get possibility of become laibility na dem dey sell ooo! If u sell houses na mistake be that oo! Especially when u fit use the house to generate steady income! U can turn that house to student hostel's Atleast u sabi build na! No most empty houses for ma village na aboki dey stay dere! Forget that tin ee,we get some good trusted aboki! |
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Martin0(m): 1:50pm On Jan 04, 2018 |
gypsey: Hahahahahah well na normal tin sha! U go jus dey pretend like say u nor know xup. Well I like ur way sha e make sense like that! Hahah so u dey fear mek dem nor kill u? Nor dey carry those yeye tinz for mind ooo! Na who know man dey kill man! |
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Nobody: 1:53pm On Jan 04, 2018 |
Martin0:Mmm.. look! ar no surprise for ya uncle case alot of una pipu wey dey here wey never go see dere families for 20 years plenty, and some times some pipu dey work, work .work work. dem no dy get time for demself till dey die. no be only ya uncle oyibo pipu too dey work tire and die witout pikin dem plenty for hia, ar go try carry dem come, mek dem grow up small, buh their mama dem no go gree. dis year ar go go find all ma pikin dem wey ar born for South africa. but seriously serious! i wan born naija pikin. |
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Nobody: 1:58pm On Jan 04, 2018 |
Martin0:ar no say dem no fit kill me na joke a dey joke! one time ar show dem hunting gun wey dey ma house dem begin fear na so dey tear race comot for ma papa house for village. now before dem come dem go shout kpai kpai! for gate mek pesin no go blow dere head open. |
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Martin0(m): 2:01pm On Jan 04, 2018 |
gypsey: Na wa ooo find dem mek u pack den come naija,but how u wan take settle their mama them? dem go gree so especially if their mama never marry and never born too for another man,SA women sturbbon oo and dem dey get gun for house incase pesin wan use force on them! So u mean u want naija babe,naija babe's nor dey to gbadu baby mama tinz ooo especially those one's wey carry book and seriousness for head! Na only dem olosho's na fit give u pikin ooo and dem still get their own wahala! See ar go advice u come naija marry one oko poly babe wey never to tear eye like 20 21 or 22 jus marry her keep for naija den she born for you chikina! Anything above these age so na wahala oo problem go dey inside well! But on that age their wahala nor go too big! 1 Like 1 Share |
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Abanga444: 2:02pm On Jan 04, 2018 |
She must have gotten the money in a fraudulent way ,so she couldnt think well |
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Martin0(m): 2:03pm On Jan 04, 2018 |
gypsey: If u want I can post it on nairaland here u need a baby mama that will give u a child and after that u settle her! Then u go see some response! |
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Martin0(m): 2:06pm On Jan 04, 2018 |
gypsey: Hahahahahahahahah kikikikikik U really know these village pipu way! @ kpai kpai Na so one time I buy dog keep for our compound,before I return for kilismax dem don thief am go chop! |
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Nobody: 2:06pm On Jan 04, 2018 |
Martin0:Noo! ar no wan dat kin one! of you like dat all de olosho dem and gold diggers go begin Apply, mek ar reach naija first soon if ar no see then we go Advertise buh ar sure say ar go see, dem full for awka unizik and Okopoly. |
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Nobody: 2:08pm On Jan 04, 2018 |
Martin0:na soo? pipu wey de hungry na im you dey buy dog keep for house for, chai! dem go say God don butter dem bread be dat. |
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Martin0(m): 2:11pm On Jan 04, 2018 |
gypsey: Hahahahah so u believe say the baby mama wey u go get nor go get some small boy wey go dey warm her pkekus abi! Abi u wan from london dey fuvck her when u don return! Forget that tin ee,baby mama's nor dey loyal to baby daddy oo coz dem know say u also go dey fuvck outside abi dem tell u say e nor go dey hungry dem when u don return,except u go follow them stay naija! |
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Martin0(m): 2:13pm On Jan 04, 2018 |
gypsey: Ah nor know say I be mumu oo! D tin surprise me dat kilismax when I come home oo, I con beging dey ask ma papa sister's why dem no thief goats or arturu |
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Nobody: 2:48pm On Jan 04, 2018 |
Martin0:Nna eeh! i ihe nkaa gwuru mmadu ike! they prefer dog meat more dan goat and sheep |
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Nobody: 2:51pm On Jan 04, 2018 |
Martin0:Na true! you talk buh, ar no care o! as long as she born 2, 3 pikin for me and ar sure say de pikins be ma own, na to jus take de pikins dem from am and throw her out. |
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Martin0(m): 2:54pm On Jan 04, 2018 |
gypsey: E tire me ooo! Village pipu na mum ooo! Dem kan do some kin tinz wey go leav u wondering! I remember one time I saw condom insid the farm behind my our compaund! Damm! I never knew some 17 to 18year's girl claiming Nwan oma was consistently unleashing terror behind bar's |
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Nobody: 3:00pm On Jan 04, 2018 |
Martin0:dat one no be only for ya village o! here 15, 16 years old don born 2 pikin, i tell you village girl na dem own worst pass last time wey ar come naija, i dey drive from ma papa house to Ekwulobia, Akokwa, Oko, Agulu and ekwusigo all these places na village girl full am. |
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Martin0(m): 3:01pm On Jan 04, 2018 |
gypsey: Hahah see this man,so u think say to do nigeria women like that easy abi! Na only good tactics u go take throw her out! To throw dem out nor easy ooo! Some men the set their baby mam's up before e go easy for them to throw dem out! Nigeria women wise any how ooo! Na make ma eye dey enter oyibo and foregn babe's wey nor dey naija! If u do nigeria babe's anyhow naproblem ooo The best thing be say I go tell her down say after she born for u the number's wey she want then she will go and marry another pesin jus like contract marriage ! |
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Martin0(m): 3:10pm On Jan 04, 2018 |
gypsey: Eh eh na wa ooo 15 16 ke So dis kin tin dey happen for london and iffa dey tell some yeye ignorant nagerian's dem go dey doubt me!I knew it! Yeah u are right chai I like village girls ooo but am alway's runing away from them don't know why! One girl told me in the village she's from Amawbia! She came to see me one time in ma village when I was sick! She said those village girls have poisoned me,and I was like how?why do u say that? She said coz I follow follow dem land I fuvcked them,these where her thought but I only followed and I don't fuvck! Since then following much village girls dey make me fear oo but then again dem like to dey follow follow pesin too! Iffa nor follow dem go dey sey am avoiding them! And again my friends told me some girls are untouchable,I wonder what that mean's till date,though they told me I can relate with them... |
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Nobody: 7:47pm On Jan 04, 2018 |
BanevsJoker: Was being sarcastic.... |
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by poseidon12: 1:28am On Jan 05, 2018 |
Question should be: Why do bad things happen to foolish people? Total stranger asked you to transfer money to his account and collect cash, you did without first collecting the cash. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)
Fire Guts Access Bank, Victoria Island, Lagos (Video) / Sam Larry: I Gave Mohbad 2M To Perform At My Mum's Burial, He Never Showed Up / Igbos In Cross River Shut Down Shops Over Kidnapping Of Their Brothers
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 55 |