Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,891 members, 7,814,013 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 12:58 AM

Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) - Romance (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) (92600 Views)

Girls Choose Your Body Shape & Boys Choose The Body Shape You Like (pic) / Ladies, What’s The Worst Response You Have Heard After Turning A Man Down? / Ladies, What's Your Definition Of A Handsome Man? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (23) (Reply) (Go Down)

Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 9:08pm On Jan 04, 2018
biacan:
funny you which man if e nor be you.....but I don try e still nor dey comot


Hian! Na wa for u ooo!

U wan marry wheelbarrow pusher abi! No wahala then!

So u wan choose a whole lefulefu wey get 30bili over me a common wheelbarrow pusher! Abe dem lalas ur friend nor tell u my story!
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Nobody: 9:09pm On Jan 04, 2018
alexialin:





Lalas cheesy kiss

Happy new year dear!
Thank God we made it kiss


Sighs, this is my shape...

That's why I rarely post full pics angry
Except mid pics. undecided

Someone said I shud leave it..
wawuuu! U looking emmmm!wink ...Randy91 u missing ooocheesy.. Hehe dat my paddy wey no dey take eye see boobi cheesy.

Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Nobody: 9:11pm On Jan 04, 2018
Lalas247:

Good food and doggy grin works every time ... the injection too makes you put on a ton of weight

You jus need to gain weight then work that weight down to where it matters grin


Babe! You're a _fucking genius shocked

I'm booking the doctors op, this week... kiss kiss kiss

1 Like

Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 9:12pm On Jan 04, 2018
Martin0:



Hian! Na wa for u ooo!

U wan marry wheelbarrow pusher abi! No wahala then!

So u wan choose a whole lefulefu wey get 30bili over me a common wheelbarrow pusher! Abe dem lalas ur friend nor tell u my story!
See this guy lefu nah my uncle and you nah my man.......


Ehmmmm but how many times I go tell you say make you nor dey wish yourself bad I nor like am which one be wheelbarrow pusher
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Alwaysking: 9:14pm On Jan 04, 2018
sinaj:
E tongue
For your mind. cheesy
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 9:20pm On Jan 04, 2018
biacan:
See this guy lefu nah my uncle and you nah my man.......

Hahahahah uncle lefulefu kegringrin chai uncle one cornergrin



Ehmmmm but how many times I go tell you say make you nor dey wish yourself bad I nor like am which one be wheelbarrow pusher


Na wa ooooo! Bia Nwan?grin
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Nobody: 9:30pm On Jan 04, 2018
Nedfed:

Onion butt? Onion ko tomatoes ni
Even if I see A tonite are go happy
Cos half bread is better than nor
na man u be cheesy
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 9:32pm On Jan 04, 2018
biacan:
Answer my question martin

Which question?grin

Eh eh abeg make u and lefulefu lala247 and em Dimples129 come and join me on for dinner oo!
(Chakalaka)
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Nobody: 9:38pm On Jan 04, 2018
Martin0:


Which question?grin

Eh eh abeg make u and lefulefu lala247 and em Dimples129 come and join me on for dinner oo!
(Chakalaka)
why u dey take style run away frm biacan? cheesy. biacan hold Martin tight jor cheesy.
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Enmas078(m): 9:39pm On Jan 04, 2018
I think 'E' should be OK for the next commenter..
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by GraveMan(m): 9:41pm On Jan 04, 2018
Nedfed:
Onion butt? Onion ko tomatoes ni Even if I see A tonite are go happy Cos half bread is better than nor
Lolzzz i feel ur pain brother!
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 9:41pm On Jan 04, 2018
lefulefu:
why u dey take style run away frm biacan? cheesy. biacan hold Martin tight jor cheesy.


So u nor see as I take hold the waist abi!grin
Or na tinted u wear for eye!grin

E be like say u forget so soon say biacan like u oo!
Abi u wan deny say she nor like u or abi u nor like her too?
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by oluwasegun007(m): 9:50pm On Jan 04, 2018
sinaj:
stp fat shaming me sad

Thick gelz rock angry


your pix fine sha....but u nt thick na
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 9:53pm On Jan 04, 2018
Martin0:

Na wa ooooo! Bia Nwan?grin
Daddy dim
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 9:55pm On Jan 04, 2018
Martin0:


Which question?grin

Eh eh abeg make u and lefulefu lala247 and em Dimples129 come and join me on for dinner oo!
(Chakalaka)
Are you dating anyone presently especially that Spanish fly lady
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 9:55pm On Jan 04, 2018
biacan:
Daddy dim

Hian! Uwa bu purpur ooogringrin
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 9:57pm On Jan 04, 2018
Martin0:



So u nor see as I take hold the waist abi!grin
Or na tinted u wear for eye!grin

E be like say u forget so soon say biacan like u oo!
Abi u wan deny say she nor like u or abi u nor like her too?
You Don begin run away from me nor problem me and lefu go continue hahaha
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 9:58pm On Jan 04, 2018
Martin0:



Hian! Uwa bu purpur ooogringrin
Hahahahahhe what are you actually eating for dinner
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 9:58pm On Jan 04, 2018
biacan:
You Don begin run away from me nor problem me and lefu go continue hahaha

I nor wan die riding machine!grin
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 9:59pm On Jan 04, 2018
lefulefu:
why u dey take style run away frm biacan? cheesy. biacan hold Martin tight jor cheesy.
Leave am he's not ready
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 10:00pm On Jan 04, 2018
biacan:
Are you dating anyone presently especially that Spanish fly lady


Hian see question God!grin

My dear abeg come eat now ooo lefu go soon finish am ooo and me I dey with speed oo!
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 10:00pm On Jan 04, 2018
Martin0:


I nor wan die riding machine!grin
Wow so I don turn machine from biacan to machine na waoooo men dey these life ooo
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 10:02pm On Jan 04, 2018
biacan:
Wow so I don turn machine from biacan to machine na waoooo men dey these life ooo

Why u like to dey change amgrin
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 10:02pm On Jan 04, 2018
Martin0:



Hian see question God!grin

My dear abeg come eat now ooo lefu go soon finish am ooo and me I dey with speed oo!
First answer my question make I nor where I stand
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 10:02pm On Jan 04, 2018
biacan:
Hahahahahhe what are you actually eating for dinner


Chakalaka! U don eat am before
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 10:03pm On Jan 04, 2018
Martin0:


Why u like to dey change amgrin
Change waiting Martin nah you change my name to machine
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 10:04pm On Jan 04, 2018
biacan:
First answer my question make I nor where I stand

Na lefulefu dey bring this wahala oo!

Excuse me !

*drinks water**aaarrrrhh hmmm
Eh eh by the way are you standing somewhere that not good?
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 10:04pm On Jan 04, 2018
Martin0:



Chakalaka! U don eat am before
Which people dey eat that kind of food.........how does it looks like
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 10:05pm On Jan 04, 2018
Martin0:


Na lefulefu dey bring this wahala oo!

Excuse me !

*drinks water**aaarrrrhh hmmm
Eh eh by the way are you standing somewhere that not good?
Keep beating around the bush.....
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 10:05pm On Jan 04, 2018
biacan:
Change waiting Martin nah you change my name to machine

Ah nor change am to machine nau!
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 10:06pm On Jan 04, 2018
biacan:
Keep beating around the bush.....
Am direct oo!grin
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 10:07pm On Jan 04, 2018
Martin0:


Ah nor change am to machine nau!
So you dey ride me like machine Martin

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (23) (Reply)

Top 5 Most Handsome Men In Nigeria ( Pictures ) / I Can Never Date A Guy With This - Pictured / 22-Year-Old Man Marries His 48-Year-Old Oyibo Girlfriend At Ikoyi Registry Lagos

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.