Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,451 members, 7,850,574 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 04:17 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Caption Me And My New Chick (7046 Views)
Housewife Publicly Displays Poster Of Husband's Side Chick To Shame Her / What I Did To My New Chick / “I Want To Be Your New Chick” – Bobrisky Begs Kcee (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: Caption Me And My New Chick by Serial48(f): 10:24pm On Jan 07, 2018 |
HARDLABOR: 'One days ago' chai |
Re: Caption Me And My New Chick by Nobody: 10:24pm On Jan 07, 2018 |
richythePH:Person wey kidnap me miss road. Money no go come out na. |
Re: Caption Me And My New Chick by CplusJason: 10:28pm On Jan 07, 2018 |
kimbraa:Lol... I am talking about Plantain leaves as the aircraft. (Benin Airways) |
Re: Caption Me And My New Chick by WilsonMayowa(m): 10:31pm On Jan 07, 2018 |
makydebbie: Babe happy new year |
Re: Caption Me And My New Chick by richythePH(f): 10:32pm On Jan 07, 2018 |
kimbraa: when dem sin.z and co dey there......money must fall out na honestly though you should be careful |
Re: Caption Me And My New Chick by Nobody: 10:32pm On Jan 07, 2018 |
CplusJason:You no well. 1 Like 1 Share |
Re: Caption Me And My New Chick by Nedfed(m): 10:33pm On Jan 07, 2018 |
See the babe legs What a big turn OFF Dis op fall hand big time
|
Re: Caption Me And My New Chick by Nobody: 10:34pm On Jan 07, 2018 |
richythePH:If you're banking on sinz and Co, you're on your own. I'll, and thanks for the advice. 1 Like 1 Share |
Re: Caption Me And My New Chick by iamJ(m): 10:37pm On Jan 07, 2018 |
CplusJason:same to u bro na the year be this oooo, how the wedding plans wan be na? i wan dance like this 4 Likes 1 Share |
Re: Caption Me And My New Chick by Nobody: 10:37pm On Jan 07, 2018 |
Divay22:u looking choppable..nice DP
|
Re: Caption Me And My New Chick by CplusJason: 10:41pm On Jan 07, 2018 |
iamJ:Lol, nah 2019 e go come be. To see better girls dis days hard. Fake ones don full everywhere like China phones. I love that your dance. 1 Like 1 Share |
Re: Caption Me And My New Chick by richythePH(f): 10:46pm On Jan 07, 2018 |
lefulefu:
|
Re: Caption Me And My New Chick by Nobody: 10:48pm On Jan 07, 2018 |
kimbraa:ringroad is the center of Benin city na. |
Re: Caption Me And My New Chick by Nobody: 10:49pm On Jan 07, 2018 |
iamJ:watin I go do bruv |
Re: Caption Me And My New Chick by Airforce1(m): 10:50pm On Jan 07, 2018 |
Lol It is well |
Re: Caption Me And My New Chick by iamJ(m): 10:50pm On Jan 07, 2018 |
CplusJason:take ur selection to international waters nigerian woman are for fu:ck and to be used as side chick, my ex is the last nigerian woman i will ever date, even my children i wouldnt allow them to date our girls or boys spits fake good self they come from poor homes, low self esteem wan kill all of them, men abeg comot eye for nigerian women marriage wise biko, use and dump, send ur sperm to develop outside here biko 4 Likes 1 Share |
Re: Caption Me And My New Chick by Nobody: 10:50pm On Jan 07, 2018 |
[quote author=richythePH post=63988652][/quote] pussyhunter my gee
|
Re: Caption Me And My New Chick by Martin0(m): 10:51pm On Jan 07, 2018 |
lefulefu: Hian! So u don join dey queque abi good! Her mail go dey bomb now as I speak, I suspect that |
Re: Caption Me And My New Chick by Divay22(f): 10:51pm On Jan 07, 2018 |
lefulefu:Lol.. Thanks The incoming Obama of our time 1 Like |
Re: Caption Me And My New Chick by iamJ(m): 10:52pm On Jan 07, 2018 |
greiboy:why u go it, if it get alternate life |
Re: Caption Me And My New Chick by richythePH(f): 10:53pm On Jan 07, 2018 |
lefulefu: hope say divay safe o this one wey she dey choppable so |
Re: Caption Me And My New Chick by CplusJason: 10:55pm On Jan 07, 2018 |
iamJ:Just leave me alone to die. 1 Like 1 Share
|
Re: Caption Me And My New Chick by Nobody: 10:55pm On Jan 07, 2018 |
richythePH:she's my sister oo.i was just playing with her |
Re: Caption Me And My New Chick by Nobody: 10:56pm On Jan 07, 2018 |
iamJ:Na alternate account for nairaland jare. She resembles one of my nairaland friends, The lady is also from delta state. |
Re: Caption Me And My New Chick by Nobody: 11:01pm On Jan 07, 2018 |
Martin0:i no sabi dey for queue cos i no get d patience but then if her pm box dey bomb this night its all good abi?.and talking of queue ..this evening as i go ATM i see queue for dere then na so i come join the queue. D babe wey dey front of me when the odour from her hair reach my nose na so i come start to dey develop serious headache cos the odour frm d hair smell like wetin hundred rats die for inside. |
Re: Caption Me And My New Chick by biacan(f): 11:01pm On Jan 07, 2018 |
HARDLABOR:e pain am 1 Share
|
Re: Caption Me And My New Chick by iamJ(m): 11:01pm On Jan 07, 2018 |
CplusJason:even the richest woman in nigeria give her money and she becomes below |
Re: Caption Me And My New Chick by purem(m): 11:07pm On Jan 07, 2018 |
iamJ: Shey dem born dis guy with mumu ni abi im buy am Why da fvck is ur mum a Nigerian |
Re: Caption Me And My New Chick by CplusJason: 11:11pm On Jan 07, 2018 |
iamJ:Lmfao, It's never a dull moment with you Jude. Lol, Maximum respect sir. |
Re: Caption Me And My New Chick by richythePH(f): 11:11pm On Jan 07, 2018 |
iamJ:
|
Re: Caption Me And My New Chick by Nobody: 11:13pm On Jan 07, 2018 |
Mrbolt555 u na expert for womanology matters.come and analyse op's girlfriend. |
Re: Caption Me And My New Chick by Espada10: 11:16pm On Jan 07, 2018 |
dude, If I were you..I will be ashamed to show of this chick...but to play devil's advocate..that girl is more beautiful than 95% of the females on nairaland ....FACT...and I won't be suprised if the girl is also a nairalander. |
How To Make Any Girl Cum In Five Minutes / I've Been Insulted Alot. Pls Recommend Me A Good Beard Cream. / Man Video Calls Girlfriend While Banging Another Lady, Nigerians React
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |