₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,047 members, 8,438,587 topics. Date: Friday, 03 July 2026 at 04:36 PM

Toggle theme

I Need A Girlfriend!- Nairaland Guy - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceI Need A Girlfriend!- Nairaland Guy (1252 Views)

1 Reply (Go Down)

I Need A Girlfriend!- Nairaland Guy by Nobody: 3:52pm On Apr 27, 2018
na me dey fine gf abeg any girl wey dey asaba abeg check my sig
Re: I Need A Girlfriend!- Nairaland Guy by QueenSuccubus(f): 4:10pm On Apr 27, 2018
grin

Whaaat? Ur looking for a gf as if ur juz looking for missing slippers abi? tongue

Re: I Need A Girlfriend!- Nairaland Guy by MrSensor(m): 4:14pm On Apr 27, 2018
wink pm thegeneralqueen, she is ready for any serious guy.
Re: I Need A Girlfriend!- Nairaland Guy by Nobody: 4:20pm On Apr 27, 2018
QueenSuccubus:
grin

Whaaat? Ur looking for a gf as if ur juz looking for missing slippers abi? tongue
please not that type of slippers
Re: I Need A Girlfriend!- Nairaland Guy by Foodforthought: 4:45pm On Apr 27, 2018
QueenSuccubus:
grin

Whaaat? Ur looking for a gf as if ur juz looking for missing slippers abi? tongue
If u are interested PM him. If u are not,shut up and stop misbehaving.
Abeg na joke I dey o
Re: I Need A Girlfriend!- Nairaland Guy by Nobody: 5:01pm On Apr 27, 2018
MrSensor:
wink pm thegeneralqueen, she is ready for any serious guy.
Thegeneralqueen is my younger sister biko. Op is a brokee hence i can't allow her marry him.
Re: I Need A Girlfriend!- Nairaland Guy by Kaxmytex(m): 5:03pm On Apr 27, 2018
Hope u don see seun for advert placement?
Re: I Need A Girlfriend!- Nairaland Guy by Thegeneralqueen(f): 5:22pm On Apr 27, 2018
lefulefu:
Thegeneralqueen is my younger sister biko. Op is a brokee hence i can't allow her marry him.
Thanks for always having my back cheesy
Re: I Need A Girlfriend!- Nairaland Guy by Nobody: 7:10pm On Apr 27, 2018
Thegeneralqueen:
Thanks for always having my back cheesy
you won't date me now abi?
I will soon blow
Re: I Need A Girlfriend!- Nairaland Guy by Nobody: 5:28pm On May 17, 2018
kenddys:
na me dey fine gf abeg any girl wey dey asaba
abeg check my sig
do u still need a girlfriend in asaba?
Re: I Need A Girlfriend!- Nairaland Guy by bobokeshington: 5:40pm On May 17, 2018
most of the girls on nl are bitches hence you don't date them but fvct shiit outta deer kitten
Re: I Need A Girlfriend!- Nairaland Guy by Nobody: 6:02pm On May 17, 2018
Cutefine02:
do u still need a girlfriend in asaba?
please check my sig and send me a msg
Re: I Need A Girlfriend!- Nairaland Guy by tayo60(f): 7:59pm On May 17, 2018
Am available. PM me and don't forget to send my assurance. U know what I mean " Porsche". cheesy
Re: I Need A Girlfriend!- Nairaland Guy by Burgerlomo: 9:32pm On May 17, 2018
kenddys:
na me dey fine gf abeg any girl wey dey asaba
abeg check my sig
Me too dey fine (find) one cool
Re: I Need A Girlfriend!- Nairaland Guy by Nobody: 1:56pm On Jul 26, 2018
tayo60:
Am available. PM me and don't forget to send my assurance. U know what I mean " Porsche". cheesy
if you are in asaba DM me
don't worry your Porsche will come in 2020
Re: I Need A Girlfriend!- Nairaland Guy by ItzBIM(m): 2:19pm On Jul 26, 2018
I think seun should create a mini dating section where it would be easier to meet someone
Re: I Need A Girlfriend!- Nairaland Guy by kinzation(m): 2:22pm On Jul 26, 2018
tayo60:
Am available. PM me and don't forget to send my assurance. U know what I mean " Porsche". cheesy
how bout rather getting u laid for a PORSCHE..
Re: I Need A Girlfriend!- Nairaland Guy by Nobody: 2:25pm On Jul 26, 2018
kenddys:
na me dey fine gf abeg any girl wey dey asaba
abeg check my sig
Guy u dey fall hand oooo

Gals plenty for Asaba naaa,,,,Goan stand@Summit junction u go carry plenty even corper gals join selfgrin gringrin
Re: I Need A Girlfriend!- Nairaland Guy by Nobody: 2:30pm On Jul 26, 2018
Randy91:
Guy u dey fall hand oooo

Gals plenty for Asaba naaa,,,,Goan stand@Summit junction u go carry plenty even corper gals join selfgrin gringrin
bros I dey find gf not HOLOSHO
1 Reply

Another Broke Nairaland Guy Just Displayed His Stupidity. Rubbish.A Nairaland guy here broke up my 2month marriageNairaland Guy Is Offering Me Money For A phone intimacy234

Iam ConfusedDifferent Reactions When Rain Starts Falling On CampusLady Gave Her Boyfriend A Hot Kiss After Destroying His Phone For Cheating.