10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) - Travel (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Travel › 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) (85125 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 13 Reply (Go Down)
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by erico2k2(m): 4:11pm On Jul 20, 2018 |
Lilimax:Edey epp us like dis ohh, wen u speak am for some area dem dey confuse dey look yu with one kine eye |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Karrisleo(m): 4:12pm On Jul 20, 2018 |
Area!!! High spirit for una ooo, e non get as e de be ehnnn, pidgen na d highest for 9ja. We go soon colonize those Africa countries dem |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Warripikin08(m): 4:13pm On Jul 20, 2018 |
And na because of pidgin na make dem won flog us die for school that year. We nor dey value our thing at all. I'm proud to be a deltan. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Amberon11: 4:13pm On Jul 20, 2018 |
You no see say Delta State na number 1? wink2015: |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Caseless: 4:13pm On Jul 20, 2018 |
ALKARULEZZ:you're a comedian ![]() |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Mystiquefia: 4:14pm On Jul 20, 2018 |
SoapQueen: |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Rumobaba: 4:14pm On Jul 20, 2018 |
Na only warri/udu road and environs pigin de, all of una na Kpalasa. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Caseless: 4:15pm On Jul 20, 2018 |
star:dem sef hol pidgin like that? ![]() |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by BrownRoofRep: 4:17pm On Jul 20, 2018 |
Pidgin English in Anambra? Op please quit smoking! |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by pinkguy(m): 4:17pm On Jul 20, 2018 |
Lol as correct waffi guy way base for abj anytime I enter area. Especially jakpa and enire junction I dey expect may road the call my name because I spent most of. My life the walker pass there |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by SUNDICOS(m): 4:17pm On Jul 20, 2018 |
HajimeSaito:hahahahahaha,mad man, I love this |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Rumobaba: 4:18pm On Jul 20, 2018 |
Koalas ALKARULEZZ: |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Rumobaba: 4:18pm On Jul 20, 2018 |
Koalas Rumobaba: |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Karrisleo(m): 4:19pm On Jul 20, 2018 |
High spirit for the Edo niggy for the trend O, unto eriga tongue! A trip to the south, sorry say e late, e go come out wait |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by SUNDICOS(m): 4:20pm On Jul 20, 2018 |
I wonder what pigeon go dey talk within themselves based on how men come borrow their language . |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by UNIBENDON: 4:22pm On Jul 20, 2018 |
No be by power dem take dey stand prick! Pidgin na correct language(who no go no know) Hausa,Ibo and Yoruba states na obote for Pidgin language. Middle belt states like Plateau and Benue dey try for the Pidgin talk. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Niyinficient(m): 4:22pm On Jul 20, 2018 |
OP..Which kain legbere top 10 list be this one na? wetin Kogi and Abuja dey find for that list? Even Jos and Benue still sabi yarn pidgin pass these places wey u mention so o, as you just kari-comot Ondo and Ekiti for the matter so, u no jst try at all. You bin forget say Ondo and Ekiti bin near that region weh weh, and plenty Delta N Edo pple been yapa wella for these states dem..dey sef dey show their own agbakara for the pidgin level so o! ![]() Make dem do quick make pidgin our official yarning for Naija o, we go quick dey feel our self kia kia, no be all this serenren english wey pesin dey yarn upandan. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by BrownRoofRep: 4:23pm On Jul 20, 2018 |
erico2k2:Certainly, you've not been to Anambra State. Pidgin English is very minimal in every part, ie, including Onitsha. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by warriking(m): 4:23pm On Jul 20, 2018 |
ALKARULEZZ:ONIOVO UR TEETH CLEAN DEM NO REACH! DEM LEFT EYE WELL WELL |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by ClintonNzedimma(m): 4:24pm On Jul 20, 2018 |
mimimile93:Warri!!! Their Daddy. Omo boy, your head get small grease |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by 1Sharon(f): 4:24pm On Jul 20, 2018*. Modified: 4:42pm On Jul 20, 2018 |
Let me further add and rock the boat even more: Certain ethnic groups in Nigeria are noticing and worrying that their language is going extinct. Why won't this happen when you shun ur language and favour pidgin English? You want to laugh at Yorubas but they are having the last laugh. Because at the end of the day their language is intact That list up there is shameful! |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by justtoodark: 4:25pm On Jul 20, 2018 |
Olukat:we are too diverse to concentrate on our tribal tongues...we wouldnt understand each other....disaster.... i dont speak urhobo that well sef no more...i only remember curse sentencies.... |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Amberon11: 4:25pm On Jul 20, 2018 |
They write their language in English alphabets. Or do they have their own lettering system? The only Africans I give props to whenever such issue is raised are Ethiopians because they have their alphabet. 1Sharon: |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Orodje(m): 4:25pm On Jul 20, 2018 |
Acidosis:na the koko yarn be that ![]() |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by 1Sharon(f): 4:27pm On Jul 20, 2018 |
Amberon11:Ok you right about that. But those letters are not English they come from latin |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by saintruky(m): 4:27pm On Jul 20, 2018 |
Bobby na real matter u lopside so oo.. Op anambra no follow for local.. fratermathy: |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by mattyrukee(m): 4:28pm On Jul 20, 2018 |
Correct brah..mk dem clear road for u We dey wee yu base on say we no dey carry last Warri pikin na we b dis |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Sinistami(m): 4:28pm On Jul 20, 2018 |
Es weh Yu fratermathy Omo guy see am ai jus reason say make ai jus comment before ai go come back thread Don gallant. Today na I believe seh miracle De hapun this thread weh bin cast before. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by gonkin(m): 4:32pm On Jul 20, 2018 |
Yes ooo na we we. Big heart From WARRI to SAPELE, TO JESSE na we be pidgin. Na we dey load am. A land when there are so many natural comedians not trying to be funny. Sia gware! |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by bestview: 4:32pm On Jul 20, 2018 |
These are actually the top 10 most cosmopolitan states. The rest of Nigeria are predominantly indigenes. |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by BossKingRex(m): 4:32pm On Jul 20, 2018 |
ALKARULEZZ:Areaaaaaaaaa!!! U na koreect bros! Me na piur wafi!! Dia fada!! ![]() |
| Re: 10 States In Nigeria Where Pidgin-English Is Most Spoken (written In Pidgin) by Sinistami(m): 4:34pm On Jul 20, 2018 |
1Sharon:Weh Yu Wu e epp. Well come if you are Yoruba You and I should exchange life come and experience the south were every mile is a different language if you do not loose your language then I'll eat my head up. Shey you de hear me so!? |
Coldest States In Nigeria • 12 Beautiful Resorts In Nigeria Where You Can Enjoy Your Honeymoon • 10 Cities In Nigeria Where Pidgin English Is Most Spoken • 2 • 3 • 4
Begging Attitude: White Man Married To Nigerian Lady Vows Never To Visit Nigeria • Broke Lady Offers Lagos Uber Driver Sex In Exchange For Payment. He Refuses • Photo Of What I Saw In India . Science Or Magic?

